My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her (78233 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by donem: 1:15pm On Aug 24, 2015 |
alexis007:Man your last Bullet is highly doped. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by silent10(m): 1:15pm On Aug 24, 2015 |
Sexologist: . na so one grl wan turn me 2 mugu, she no no sey i don tear eye tey tey. we dey chat 4 whatsapp, i ask her out, bt she sey we go only b frnds i com sey ok. meanwhile no day she no dey txt me, hw am i doin? i don eat? wetin i eat & d likes. she go txt me sey abeg mak i send recharge card 4 her, she go sey she dey broke mak i help her with small moni, on her birthday she sey na me go buy cake 4 her. i don become cheer giver. visit me, she go sey she no dey go guy house. na so i Block her 4get her trouble |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by viktor01(m): 1:21pm On Aug 24, 2015 |
[b][/b] Truckpusher:At least some people are reasonable. even the so called brainless fish does not eat all kinds of bait on a fishing line. after the sex of course, they would have to sit down and discuss what happened last night. Some ladies are devils in human flesh and one must not allow some few minutes of adrenal rush ruin ones life forever. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by madjune(m): 1:22pm On Aug 24, 2015 |
KINDLY VOTE FOR madjune IN THE MOBILEBOOKSHELF WRITE AND WIN COMPETITION WITH THE POETRY ENTRY TITLED- ALONE WITH MY THOUGHTS ( TORMENT OF THE WITCHING TREE) THANK YOU AND LOADS OF LOVE AS YOU DO. MUAAHHH |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Omotayor123(f): 1:33pm On Aug 24, 2015 |
Ebiz12:I wonder ooo! |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by agoadiv(m): 1:37pm On Aug 24, 2015 |
Tnycee:ataha mkpo abah o lols |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by bamac(m): 1:37pm On Aug 24, 2015 |
Rilwayne001:share am joo |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Nobody: 1:39pm On Aug 24, 2015 |
When you do,dem go vex.when you no kon do too,dem go still vex...bro next time just do cos you sef need the dew.. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by romzyxy(m): 1:42pm On Aug 24, 2015 |
Mrbigman1:I v realised dat some ladies r very confuse wen it comes to what they want. That's y dey keep jumping frm one boy to anoda. You can't understand dem finish no matter how hard u try |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by styvon(m): 1:42pm On Aug 24, 2015 |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by bankyblue(m): 1:43pm On Aug 24, 2015 |
Ramos16:something must be really wrong with u! or maybe u dont understand body language. guy u don Bleep up for the girl place for life. but note sha! she will respect u forever. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Emenandez4lyf(m): 1:44pm On Aug 24, 2015 |
Kenzico:Guy, am already motivated by ur comment, never keep it down. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by bamac(m): 1:44pm On Aug 24, 2015 |
MKO4ever:dem don put tire round your neck with plenty lighter around you if you are caught this day |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by success10(m): 1:46pm On Aug 24, 2015 |
JudgementHammer:Your monica and signature though? Keeps me lafffffiiiinnngggg. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by vitalclues: 1:46pm On Aug 24, 2015 |
Tnycee:Eye eka mbok ku boro aye. Idogho akpan iko. Ete nsuk ke eye do |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by alexis007(m): 1:49pm On Aug 24, 2015 |
lionphil:In sarkodie's voice "You know say BODY NO BE FIREWOOD"..........the thing too dey hold them. As in too much...... E get one wey begin dey preach to im friends say i be monk, sake of say she don visit my house like 10 times and nothing happened. Trust me, as our semester exams don end and i no get anything wey dey worry my poor mind, na her body i dey use rest. 24/7 we both dey stay full n@ked. As in not even panties on. Unless na when we wan chop food get strength, na so so Fu(k Fu(k we go do from morning till night. Wetin concern me kwanu ?......the chick dey disturb me every time, dey tell me how she too dey gbadu me, how she bin dey crush on me before i come agree make we dey follow. To me, she is just an intimacy gadget, cus deep down in my heart i don't feel a thing for her.Anyways, na just to dey fu(k till i see better chick. Then eh, the speed wey i go use dump her go pass the speed of light. Moral of my epistle: Ladies (I dey tell una this thing because i get sisters, if not......) don't ever in your life drag a bro into a sexual relationship, else you'd turn into one of his pastimes. If he is not into you, try as hard as you may, He would never be into you. I don talk finish. ![]() |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by alexis007(m): 1:56pm On Aug 24, 2015 |
donem:Bros, na so we see amu o!......Thanks for the appreciation shaa. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by riddo2(m): 2:01pm On Aug 24, 2015 |
What do you think about this link" http:///1I3loGQ" |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by vivalavida(m): 2:02pm On Aug 24, 2015 |
I haff died |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Nobody: 2:07pm On Aug 24, 2015 |
2dice:Good answer! But we are not Adam and Eve ![]() |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by DedeNkem: 2:07pm On Aug 24, 2015 |
Ramos16:Men and women cant be friends. Your experience proved it. https://www.youtube.com/watch?v=RLqK0DTevxA |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Nobody: 2:11pm On Aug 24, 2015*. Modified: 4:45pm On Aug 24, 2015 |
hedonistic: ![]() |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Nobody: 2:14pm On Aug 24, 2015 |
Op u try. Most women don't know what they want. If u touch them they scream Rape. If you decide to be a gentle man by not touching them they label you a coward and boring |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by styvon(m): 2:16pm On Aug 24, 2015 |
alexis007:Abeg give me ur sister no..make I do d same thing 4 am ![]() Rain dey faLl 4 here abeg |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by eromspete(m): 2:21pm On Aug 24, 2015 |
This is what's called LAST MINUTE RESISTANCE by girls. It gives you that guilt feeling if you fall into this situation and it's kind of an innate bullshit mechanism girls exhibit just at the point of having sex Solution - When next you find yourself in a similar situation, be reassuring in your response that she'd be fine and enjoy the experience OR just get up from the bed/floor or wherever position you were and zip your pants and don't say a word to her and act as if noting happened (You'd get blue balls but its fine) Google the bolded and verify what i posted. Cheers ![]() PUA ![]() Yongi99: |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Maamin(m): 2:24pm On Aug 24, 2015 |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Nobody: 2:24pm On Aug 24, 2015 |
WizyTechs:only a tipikah yorobah guy won't believe it. |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Maamin(m): 2:26pm On Aug 24, 2015 |
pinkbee:Ahhh! But the Op partner abi na second felt disappointed na ![]() |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by Nobody: 2:27pm On Aug 24, 2015 |
Mrbigman1:the truth is that she had the thouths of fyioking sincce before she fyyiokt u |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by openmine(m): 2:29pm On Aug 24, 2015 |
Tomfrench:Hahahahahahahahaha... bro u funny...Hahahahahaha |
| Re: My Best Friend Wanted Me To Sleep With Her by nochildsplay(m): 2:29pm On Aug 24, 2015 |
Ahdonbilivit ........... |
She Wanted Me To Date Her, But I Am Confused, Please Enlighten Me • A Man I Considered A Friend Wanted To Have Sex With Me - Lady Cries Out (photos) • Emoh Adoga Replies Moses Dickson, "He Wanted Me As His 4th Wife" • 2 • 3 • 4
Man Grabs Fiancee's Butt In Pre-Wedding Photos: Media React • Newly Wedded Nigerian Army Officer In Trouble For Posting Wedding Video • If Your Girlfriend Has One Of These Jobs, She Might Be Cheating On You.
.....hardly vocal and with complex body language, they still expect you to be able to understand them and decode their every behavioral gimmicks.
).
. na so one grl wan turn me 2 mugu, she no no sey i don tear eye tey tey. we dey chat 4 whatsapp, i ask her out, bt she sey we go only b frnds i com sey ok. meanwhile no day she no dey txt me, hw am i doin? i don eat? wetin i eat & d likes. she go txt me sey abeg mak i send recharge card 4 her, she go sey she dey broke mak i help her with small moni, on her birthday she sey na me go buy cake 4 her. i don become cheer giver. visit me, she go sey she no dey go guy house. na so i Block her 4get her trouble

?......the chick dey disturb me every time, dey tell me how she too dey gbadu me, how she bin dey crush on me before i come agree make we dey follow. To me, she is just an intimacy gadget, cus deep down in my heart i don't feel a thing for her.