Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,400 members, 7,826,555 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 03:59 PM

If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else (879 Views)

When You See D Teacher Dat Said U Wont Cos U Dnt Knw Maths / Only In Naija! See New Function Of Keke Napep (photo) / If U Dnt Laf It Means Ure Very Hungry (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else by donlackey(m): 6:39am On Sep 19, 2015
I CAN'T STOP LAUGHING......
*Na only for Nigeria you go see fish inside "MEAT PIE"..
*Na only for Nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.
*Na only for Nigeria PHCN dey say:-Win a brand new GENERATOR if you pay your NEPA bill...
*Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green...
*Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin,Puff puff and beer, Wetin you no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world...
*Trust me. Na only 4 naija you go find a graduate of mechanical engineering dey do him NYSC 4 Police station.
*Na only 4 naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sale akara and bread for jungle.
*Na only 4 naija you go see a graduate of law dey work as generator repairer.
*Na 4 only Naija, you go see mad man dey control traffic, people wey their head correct dey obey...
*Na 4 only Naija, wey you go see the president senior the country himself.
*Na 4 only Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..
*Na only for naija u go see a man selling a book from street to street dat says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book. I salute una Nigerians....
Naija no dey carry last.. Na only 4 Naija u go see person read this my joke finish without commenting.lol
Re: If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else by moyakz(m): 6:52am On Sep 19, 2015
naso!@op,na only naija we dey see ur type of op,wey no get morning work pass NL!#na_joke_o
Re: If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else by Hadecaller(f): 7:02am On Sep 19, 2015
moyakz:
naso!@op,na only naija we dey see ur type of op,wey no get morning work pass NL!#na_joke_o
abi oo
Re: If U Dnt See It In Naija, You Wil Not See It Anywhere Else by amnesty7: 7:06am On Sep 19, 2015
Nice one. But some points are not particularly applicable to Nigerians.

(1) (Reply)

Maths Joke / Dıd You Play Thıs Kınd Of Street Football Whıle Growıng Up? / Who Among This People Is The Thief

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.