₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,030 members, 8,438,512 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 02:25 PM

Toggle theme

Hot Babe Trend - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHot Babe Trend (959 Views)

1 Reply (Go Down)

Hot Babe Trend by benedicts(op): 3:40pm On Sep 28, 2015
I have notice something. In all social media I belonged to,,,
Any hot babe in de house add me"
If you are hot, I am available"
Sexy and hot babe in the room, add up"
Etc
Must babe be. Hot before dey add you?
Why not cold babes?
Warm babe nko?
Guyz make una no boil all our babes. To make dem hot ooo.


Abeg na joke I dey before una start. To dey. Throw bomb.
Re: Hot Babe Trend by Nobody: 3:54pm On Sep 28, 2015
benedicts:
I have notice something. In all social media I belonged to,,,
Any hot babe in de house add me"
If you are hot, I am available"
Sexy and hot babe in the room, add up"
Etc
Must babe be. Hot before dey add you?
Why not cold babes?
Warm babe nko?
Guyz make una no boil all our babes. To make dem hot ooo.


Abeg na joke I dey before una start. To dey. Throw bomb.
WHO HELP U ESCAPE FRM YABA LEFT?
Re: Hot Babe Trend by Nobody: 3:59pm On Sep 28, 2015
SO MANY DRUG ADDICT HERE
Re: Hot Babe Trend by ilo04(m): 4:07pm On Sep 28, 2015
u are not making sense
Re: Hot Babe Trend by benedicts(op): 6:16pm On Sep 28, 2015
QatarPlayboy:
WHO HELP U ESCAPE FRM YABA LEFT?
na you na, we. Gather dey dia together na, na u be d captain there self
Re: Hot Babe Trend by Nobody: 6:19pm On Sep 28, 2015
benedicts:
na you na, we. Gather dey dia together na, na u be d captain there self
K
Re: Hot Babe Trend by yungrashee(m): 6:23pm On Sep 28, 2015
effects of WEED
Re: Hot Babe Trend by benedicts(op): 8:42pm On Sep 28, 2015
Pass. Me d laita !!!!
yungrashee:
effects of WEED
1 Reply

How Nairaland Hot Babe Almost Finish My Sperm Yesternight. See Her Pics(pics)the Look You Give Your Friend When A Hot Babe Walks In.OMG - What Will You Do If You See This Hot Babe In You Gym Center?234

How Do You Handle Attention Seeking From Ur Lover?I Know Many Guys Would Love To Do These....Tell Your Partner These 10 Things For A Relationship Built To Last