NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2698) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4733921 Views)
1 2 3 ... 2695 2696 2697 2698 2699 2700 2701 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:20pm On Oct 09, 2015 |
seun305:Abeg shift well... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:20pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:d babe use style take insult me,,me no get wahala ooo,mk she jes soft pedal,,dts all,,,she dey feel say she sabi dish out insults,buh iffa enter am,ah no go comot |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:20pm On Oct 09, 2015 |
Olami90:All good sha... When we reach there we go know... Where this Jubiriljunior wey been suppose bring AKS camp pictures sef ![]() That dude must be smoking shisha now ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 10:20pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:D'Law has spoken #smiling# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:21pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:babe abeg take am easy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:21pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Chaiii see vex ooo ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:21pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:me i still be sperm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:22pm On Oct 09, 2015 |
mobi18: ![]() *Calms her down* Relax na... ![]() She's jes new here.. She never know how we the roll... When she understand... She go know how to handle issues. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 10:22pm On Oct 09, 2015 |
itoski:So they have a way they chat? Lol! Interesting... Nice try... Am Bini |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:22pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:I am looking at u... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:23pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:★★★Democracy day speech by ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:23pm On Oct 09, 2015 |
majidyusuf:hahahaahahahab...LMAO....ROTFL.....majeedddddddd |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:23pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:23pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:Baba Na wao. The bae no gree find my trouble na ![]() Be like she the select set of people she go worry... Y |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:23pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:i no dey vex ooo,,kai,,na jes sisterly advice..me ke? i cnt vex,God forbid ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:24pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:he/she should do at fast or........... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:25pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:25pm On Oct 09, 2015*. Modified: 10:04am On Oct 10, 2015 |
goldenone:My day was good nd fixed a bit. Bin a while. Wah abt urs? and how are u feeling ? I gbadun d question u cc'd me d other day anyway. I saw a good no of reasonable answers to ur questions d other day, and not less dan 12pages rolled in afta d page of ur questn, so dose r d reasons I decided not to bring it up again since I wasn't available den. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:25pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:abiola yii, yaff turn to sumfing else.. biola,bisola... nah jes s dem go comot frm my name take form ur own..ao was yur day |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:25pm On Oct 09, 2015 |
babatawa: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:25pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Enieme small small oooo, water Don plenty to pour on ur nakked wire ooo ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:25pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:26pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:I trust u nah, chop knuckle ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:27pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:Cc Enieme # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:28pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:haywire nah anoda war fueler... i dey look u nd donpsymon with welding glass |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:28pm On Oct 09, 2015 |
# Enieme is a Tom boy ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:This haywire don mad finish ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:28pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:i don see am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:29pm On Oct 09, 2015 |
LifeIsGuhd:una b brothers and sisters na...bodiaye |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:29pm On Oct 09, 2015 |
Solomonodimegwu:So anytime your post sef dey dere, e mean say u don score be that. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:30pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:Baba, amenities bi bawo? She get good motorable road for body ni? Anyway, goodyboo na real Goodyboo,mandiesel ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4



