Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,290 members, 7,860,692 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 02:22 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2698) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4048938 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2695) (2696) (2697) (2698) (2699) (2700) (2701) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:20pm On Oct 09, 2015
seun305:


Ok, well shifted

Abeg shift well... undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:20pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:


Mobi18...


Bet why


Why you sef lack chill na... cheesy



d babe use style take insult me,,me no get wahala ooo,mk she jes soft pedal,,dts all,,,she dey feel say she sabi dish out insults,buh iffa enter am,ah no go comot
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:20pm On Oct 09, 2015
Olami90:


Exactly! Buh we can't be sure d floor is tiled na. Na my fear be dat for takin sun over rain.


All good sha... When we reach there we go know...


Where this Jubiriljunior wey been suppose bring AKS camp pictures sef undecided


That dude must be smoking shisha now undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 10:20pm On Oct 09, 2015
mobi18:


i will seriously like to jes hope u aint refering to me..lol,lets jes say so..my point is u need to chill,must u alwais reply evry damned person,must u alwais defend ur self? cnt u jes be quiet for 1nce? seems like u re alwais ready to jump at any1 hu attacks ur person,sometimes d people u re clawing at dnt min no harm,prob jes fooling around ,buh no u must carry am put for head like say na igcse.. u dey speak english since morning like say na only u sabi,,i jes dey look u.. jes take lexotan and relax ur overworked nerves..dts all

D'Law has spoken

#smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:21pm On Oct 09, 2015
mobi18:



yimu,in as much as i no like to attack my fellow gurl,i ready enter dis babe dis nite,ah swear,,she jes dey open her mouth anyhow,she feel say na only her sabi speak english,iffa start,she no go duro wo tan,,ah swear
babe abeg take am easy
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:21pm On Oct 09, 2015
mobi18:


i will seriously like to jes hope u aint refering to me..lol,lets jes say so..my point is u need to chill,must u alwais reply evry damned person,must u alwais defend ur self? cnt u jes be quiet for 1nce? seems like u re alwais ready to jump at any1 hu attacks ur person,sometimes d people u re clawing at dnt min no harm,prob jes fooling around ,buh no u must carry am put for head like say na igcse.. u dey speak english since morning like say na only u sabi,,i jes dey look u.. jes take lexotan and relax ur overworked nerves..dts all

Chaiii see vex ooo shocked shocked, iya mi ma binu jare.. na enieme no let donpsymon talk since haba grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:21pm On Oct 09, 2015
jatau7:
lolz..if u be boi wetin I come be...na new yr born baby I be na
me i still be sperm
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:22pm On Oct 09, 2015
mobi18:



d babe use style take insult me,,me no get wahala ooo,mk she jes soft pedal,,dts all,,,she dey feel say she sabi dish out insults,buh iffa enter am,ah no go comot



cheesy


*Calms her down*


Relax na... cheesy


She's jes new here.. She never know how we the roll... When she understand... She go know how to handle issues.
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 10:22pm On Oct 09, 2015
itoski:

because of d way u chat..then ur pic...I sabi dem

So they have a way they chat? Lol! Interesting...

Nice try...

Am Bini
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:22pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



lipsrsealed

I am looking at u... undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:23pm On Oct 09, 2015
mobi18:


i will seriously like to jes hope u aint refering to me..lol,lets jes say so..my point is u need to chill,must u alwais reply evry damned person,must u alwais defend ur self? cnt u jes be quiet for 1nce? seems like u re alwais ready to jump at any1 hu attacks ur person,sometimes d people u re clawing at dnt min no harm,prob jes fooling around ,buh no u must carry am put for head like say na igcse.. u dey speak english since morning like say na only u sabi,,i jes dey look u.. jes take lexotan and relax ur overworked nerves..dts all


★★★Democracy day speech by tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:23pm On Oct 09, 2015
majidyusuf:
me i still be sperm
hahahaahahahab...LMAO....ROTFL.....majeedddddddd
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:23pm On Oct 09, 2015
Gazaliah:


Hahahaha....It dey pain you cos she no give you face at all tongue tongue tongue
grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:23pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Chaiii see vex ooo shocked shocked, iya mi ma binu jare.. na enieme no let donpsymon talk since haba grin grin grin

#



Baba
Na wao.


The bae no gree find my trouble na cheesy



Be like she the select set of people she go worry... Y
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:23pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Chaiii see vex ooo shocked shocked, iya mi ma binu jare.. na enieme no let donpsymon talk since haba grin grin grin

#

i no dey vex ooo,,kai,,na jes sisterly advice..me ke? i cnt vex,God forbid grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:24pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Y u dey hide urself lol, how u wan enter pcm B15 list wen we Don know ur brake light..

So formally introduce urself including where u intend serving

#
he/she should do at fast or...........
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:25pm On Oct 09, 2015
mistabiola:


★★★Democracy day speech by tongue tongue
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

tongue

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:25pm On Oct 09, 2015
goldenone:

Lolzzzzzzz!!! how was your day?

My day was good nd fixed a bit. Bin a while. Wah abt urs? and how are u feeling ?



I gbadun d question u cc'd me d other day anyway.
I saw a good no of reasonable answers to ur questions d other day, and not less dan 12pages rolled in afta d page of ur questn, so dose r d reasons I decided not to bring it up again since I wasn't available den.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:25pm On Oct 09, 2015
mistabiola:



★★★Democracy day speech by tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

abiola yii, yaff turn to sumfing else.. biola,bisola... nah jes s dem go comot frm my name take form ur own..ao was yur day
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:25pm On Oct 09, 2015
babatawa:


i don dey look for land to build refugee camp for those Ashawo wey dem go soon pursue from abj... thanx


*Private Property, Keep off*
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:25pm On Oct 09, 2015
mobi18:



yimu,in as much as i no like to attack my fellow gurl,i ready enter dis babe dis nite,ah swear,,she jes dey open her mouth anyhow,she feel say na only her sabi speak english,iffa start,she no go duro wo tan,,ah swear

Enieme small small oooo, water Don plenty to pour on ur nakked wire ooo grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:25pm On Oct 09, 2015
chimajii:

I am looking at u... undecided

Ehn...

Why not

Don't you have eyes before
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:26pm On Oct 09, 2015
mobi18:


i no dey vex ooo,,kai,,na jes sisterly advice..me ke? i cnt vex,God forbid grin grin grin grin

I trust u nah, chop knuckle grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:27pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:




Baba
Na wao.


The bae no gree find my trouble na cheesy



Be like she the select set of people she go worry... Y

Cc
Enieme

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:28pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Cc
Enieme

#

haywire nah anoda war fueler... i dey look u nd donpsymon with welding glass
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:28pm On Oct 09, 2015
#

Enieme is a Tom boy grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Oct 09, 2015
haywire1:

Cc Enieme
#

This haywire don mad finish cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:28pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:


Baba really?

The first post on a fresh page na goal be that cheesy

Oya check the first post for this page cheesy
i don see am
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:28pm On Oct 09, 2015
haywire1:
#
Enieme is a Tom boy grin grin grin
#

Cc

Enieme
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:29pm On Oct 09, 2015
LifeIsGuhd:

So they have a way they chat? Lol! Interesting...
Nice try...
Am Bini
una b brothers and sisters na...bodiaye
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:29pm On Oct 09, 2015
Solomonodimegwu:
i don see am

So anytime your post sef dey dere, e mean say u don score be that.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:30pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Err ...



Go ahead na... After all... Goodyboo na AKS babe...


You fit get free accommodation and other amenities cheesy


Baba, amenities bi bawo? shocked

She get good motorable road for body ni?

Anyway, goodyboo na real Goodyboo,mandiesel cheesy

(1) (2) (3) ... (2695) (2696) (2697) (2698) (2699) (2700) (2701) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.