Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,189 members, 7,860,261 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 08:32 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2699) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4048679 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2696) (2697) (2698) (2699) (2700) (2701) (2702) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:30pm On Oct 09, 2015
mobi18:


haywire nah anoda war fueler... i dey look u nd donpsymon with welding glass

Wettin I do nah grin grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:31pm On Oct 09, 2015
itoski:

una b brothers and sisters na...bodiaye

abeg wetin ekwe,edin min? all tru my 5 years of stay,na wetin i learn in benin lang b dat.. like ebai gbe e
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 10:31pm On Oct 09, 2015
itoski:

una b brothers and sisters na...bodiaye

Bodiaye?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Oct 09, 2015
mobi18:


haywire nah anoda war fueler... i dey look u nd donpsymon with welding glass


Haywire1 -> that kid in primary school that never fights but is always at the center of any fight.


In pidgin its called 'Zuga'
Re: NYSC 2015 Batch B House by longyemi(m): 10:31pm On Oct 09, 2015
Good day house... please I printed out my green card and my institution details were missing on it. What do I do please?

Na beg I dey beg ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:31pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Cc


Enieme

Kikikikakkakakokokoko grin grin grin

#
Cc
Enieme grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:33pm On Oct 09, 2015
LifeIsGuhd:

Bodiaye?
that's ur assignment??
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:33pm On Oct 09, 2015
longyemi:
Good day house... please I printed out my green card and my institution details were missing on it. What do I do please?

Na beg I dey beg ooo
lolzzzz....see as u dey beg as if u thief. ..wetin n wetin dey miss?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:33pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Kikikikakkakakokokoko grin grin grin

#
Cc
Enieme grin grin


mk una stop to cc am naw,naw wey she don rest,una wan wake am again..
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:33pm On Oct 09, 2015
Olami90:


Baba, amenities bi bawo? shocked
She get good motorable road for body ni?
Anyway, goodyboo na real Goodyboo,mandiesel cheesy

And it took you this long to know abi

All of una eh

So because I tell una say goodyboo dey AKS

Una begin rush flirt with her abi?

Oya news flash - she sef the go service for another state cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:33pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:


So anytime your post sef dey dere, e mean say u don score be that.
donP
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:33pm On Oct 09, 2015
shawwal1:

You b the fowl,make I check whr d nyansh thy

Naughty boy
#QuotesFromThePast
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:34pm On Oct 09, 2015
mobi18:


abiola yii, yaff turn to sumfing else.. biola,bisola... nah
jes s dem go comot frm my name take form ur own..ao was yur day

★★★wow

Same name with my wife **Mummy Abidemi***

That's pretty cool....

My day should have bn awesome....
Bet My clients spoilt the fun....

I just have to hol'up till Monday... lipsrsealed

What about you!! tongue
N ur new fwend tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:34pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Ehn...


Why not


Don't you have eyes before

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:34pm On Oct 09, 2015
jatau7:
hahahaahahahab...LMAO....ROTFL.....majeedddddddd
how akwa ibom go be
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:34pm On Oct 09, 2015
itoski:

that's ur assignment??

koo yo... i sha know bodiaye is a way of greeting
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:34pm On Oct 09, 2015
U enta walkway tink say na u fine pass...I laff u in korean
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:35pm On Oct 09, 2015
chimajii:

lipsrsealed

With ya blue eyes...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:35pm On Oct 09, 2015
mistabiola:


★★★wow

Same name with my wife **Mummy Abidemi***

That's pretty cool....

My day should have bn awesome....
Bet My clients spoilt the fun....

I just have to hol'up till Monday... lipsrsealed

What about you!! tongue
N ur new fwend tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

yam fine oooo,, wich new frnd be dat?
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:35pm On Oct 09, 2015
majidyusuf:
how akwa ibom go be
na wetin I just sit down since dey reason...if dem put us for d same camp..matter don settle be dat..keribaby go give us free accommodation
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 10:36pm On Oct 09, 2015
itoski:

that's ur assignment??

Hehe, I don't think that assignment would be submitted
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:36pm On Oct 09, 2015
seun305:
U enta walkway tink say na u fine pass...I laff u in korean

dimples skittles,, awayu? nd ur dimples? hope u bth re fine
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:36pm On Oct 09, 2015
I wanna sleep o

But I must get a plot on page 2700

cheesy

So sleep can wait for now.


Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:37pm On Oct 09, 2015
jatau7:
na wetin I just sit down since dey reason...if dem put us for d same camp..matter don settle be dat..keribaby go give us free accommodation
na we go give her free accommodation
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Oct 09, 2015
Solomonodimegwu:
donP

Wetin na



Na my name you wan use score
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:37pm On Oct 09, 2015
adakoleagbenu:
I honestly don't know d direction dis thread is heading 2. Nothing meaningful going on here.

#QuotesFromThePast
Re: NYSC 2015 Batch B House by djflamini(m): 10:37pm On Oct 09, 2015
Hey Hommies,evening all.I dreamt few Months ago,I was Posted to Chad.While some days ago I dreamt I was posted n serving in my own state of origin(Delta).To me, this is ENIGMATIC.Can some pls reconcile this two dreams.Thanks.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:38pm On Oct 09, 2015
majidyusuf:
na we go give her free accommodation
lol....no be aks she dey stay?
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:38pm On Oct 09, 2015
mobi18:


yam fine oooo,, wich new frnd be dat?


★★★Eminem the notorious rapper tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:38pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
I wanna sleep o But I must get a plot on page 2700 cheesy So sleep can wait for now.
na my plan b dat too, jst dey target dat pg
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:40pm On Oct 09, 2015
jatau7:
lol....no be aks she dey stay?
I no know, but na there I dey
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:40pm On Oct 09, 2015
djflamini:
Hey Hommies,evening all.I dreamt few Months ago,I was Posted to Chad.While some days ago I dreamt I was posted n serving in my own state of origin(Delta).To me, this is ENIGMATIC.Can some pls reconcile this two dreams.Thanks.
we b JOSEPH?

(1) (2) (3) ... (2696) (2697) (2698) (2699) (2700) (2701) (2702) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.