NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2699) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4732009 Views)
1 2 3 ... 2696 2697 2698 2699 2700 2701 2702 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:30pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Wettin I do nah ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:31pm On Oct 09, 2015 |
itoski:abeg wetin ekwe,edin min? all tru my 5 years of stay,na wetin i learn in benin lang b dat.. like ebai gbe e |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 10:31pm On Oct 09, 2015 |
itoski:Bodiaye? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Haywire1 -> that kid in primary school that never fights but is always at the center of any fight. In pidgin its called 'Zuga' |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by longyemi(m): 10:31pm On Oct 09, 2015 |
Good day house... please I printed out my green card and my institution details were missing on it. What do I do please? Na beg I dey beg ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:31pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:33pm On Oct 09, 2015 |
LifeIsGuhd:that's ur assignment?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:33pm On Oct 09, 2015 |
longyemi:lolzzzz....see as u dey beg as if u thief. ..wetin n wetin dey miss? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:33pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:mk una stop to cc am naw,naw wey she don rest,una wan wake am again.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:33pm On Oct 09, 2015 |
Olami90:And it took you this long to know abi ![]() All of una eh So because I tell una say goodyboo dey AKS Una begin rush flirt with her abi? Oya news flash - she sef the go service for another state ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:33pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:donP |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:33pm On Oct 09, 2015 |
shawwal1:#QuotesFromThePast |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:34pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:★★★wow Same name with my wife **Mummy Abidemi*** That's pretty cool.... My day should have bn awesome.... Bet My clients spoilt the fun.... I just have to hol'up till Monday... ![]() What about you!! N ur new fwend ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:34pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:34pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:how akwa ibom go be |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:34pm On Oct 09, 2015 |
itoski:koo yo... i sha know bodiaye is a way of greeting |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:34pm On Oct 09, 2015 |
U enta walkway tink say na u fine pass...I laff u in korean |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:35pm On Oct 09, 2015 |
chimajii:With ya blue eyes... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:35pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:yam fine oooo,, wich new frnd be dat? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:35pm On Oct 09, 2015 |
majidyusuf:na wetin I just sit down since dey reason...if dem put us for d same camp..matter don settle be dat..keribaby go give us free accommodation |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 10:36pm On Oct 09, 2015 |
itoski:Hehe, I don't think that assignment would be submitted |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:36pm On Oct 09, 2015 |
seun305:dimples skittles,, awayu? nd ur dimples? hope u bth re fine |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:36pm On Oct 09, 2015 |
I wanna sleep o But I must get a plot on page 2700 ![]() So sleep can wait for now. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:37pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:na we go give her free accommodation |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:37pm On Oct 09, 2015 |
adakoleagbenu:#QuotesFromThePast |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by djflamini(m): 10:37pm On Oct 09, 2015 |
Hey Hommies,evening all.I dreamt few Months ago,I was Posted to Chad.While some days ago I dreamt I was posted n serving in my own state of origin(Delta).To me, this is ENIGMATIC.Can some pls reconcile this two dreams.Thanks. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:38pm On Oct 09, 2015 |
majidyusuf:lol....no be aks she dey stay? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:38pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:38pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:na my plan b dat too, jst dey target dat pg |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:40pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:I no know, but na there I dey |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:40pm On Oct 09, 2015 |
djflamini:we b JOSEPH? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


