NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2959) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4733931 Views)
1 2 3 ... 2956 2957 2958 2959 2960 2961 2962 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015 |
hilsocial: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:15pm On Oct 15, 2015 |
elmisti:Once i enter camp...I dey join NCCF striaght...so Pekus dem go stay clear ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015 |
Olami90:Where you go sef ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:18pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns:Errreeeee ehn ![]() Okay,,, That means I no choose bad 3rd choice be that... Bet wait o... Which 1 you come d spy osun? You sef choose 1 #2 why you come hurry the tell me say the place no bad ![]() Abi you don d pray ma go there. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:18pm On Oct 15, 2015 |
good afternoon everyone !! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 3:19pm On Oct 15, 2015 |
2el:Hello dear! I am doing fine.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:19pm On Oct 15, 2015 |
Dublyhover sup? You watched empire e4 yet or nah? Mehn... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:20pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:Oga mi I dey fine o... How goodyboo? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:20pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:20pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns:Make I cross my leg dey look U |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:20pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:I no choose Osun...bt my SPYing follow that Place... i Spied Ogun, OYO and Osun....So u go need go dat place because unever reach AKS u don dey pack AKS girls... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:21pm On Oct 15, 2015 |
ademasta:This question get plenty answers na ![]() *fine *beautiful *elegant *wonderful *sweet *adorable *pretty ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:23pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns:#badbelle ![]() Toh... I been know say things cheap for Osun sha... And I like the camp too as I don hear of am... Bet my wahala na as Aregbesola no come d pay shi shi to workers talk more of corpers ![]() I jes begin wonder why I choose am.. Or osun kul na.. Osogbo. Ede, Ife... Haba ![]() Bet na my 3rd choice be that sha. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:24pm On Oct 15, 2015 |
elmisti:No mind that modified ashawo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:25pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:I dey alryt bruh...how your side today? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:28pm On Oct 15, 2015 |
kunlesufyan:My side pure pas pure water ![]() I jes the observe as we d near 3k... Some folks don d miss again ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:28pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:E b like say na because of d cheap life style there make Aregbe no dey pay..... Imagine dem dey carry Bike N40 for there for Lagos N150 no go pass five short streets...and u go even beg... So, wit d 19800....u r cn chop any kind of life in Osun and still collect change ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:35pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:I go like get two plots for the page mehn...I was legendarrrry in page 1000..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:38pm On Oct 15, 2015 |
kunlesufyan:You wee not even know when the page comes up ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:41pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns:Bet he been d pay before sha... He just stopped due to lack of funds or so... Bet the corpers still say he d owe dem Errrrehhhnn ![]() I'm starting to trip the place o ![]() That means I made 3 good choices na ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 3:43pm On Oct 15, 2015 |
donasere:Even tho its frowned upon I know of many females who still use their fathers name even afta marriage! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:43pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:true sha ,I was lucky then.... I'll sha like to get there..I'll dedicate it to you in case you don't get |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 3:44pm On Oct 15, 2015 |
hayzed2:Thanks! Am still learning sha! Tho it was a great experience! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 3:46pm On Oct 15, 2015 |
hayzed2:Lolzzzz! education indeed! I wish all men knew the right things jare! much emphasis is always placed on the girl child on how to be a good wife, leaving the boy child out of the picture! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 3:47pm On Oct 15, 2015 |
Lets help each other, as C14 passed out today we need to know latest payment from each state. I fall under Ogun, how much now? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:54pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns:Bro hwfar tha oyo camp? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Horlardorjah(m): 3:59pm On Oct 15, 2015 |
Hello intending white fowls, batch c Taraba got 5k and we batch a has collected 5k too for only July since we came in here. Best of luck in ur posting. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:01pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:★★★lol That will be fun anyways Itoski wash my pants ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 4:02pm On Oct 15, 2015 |
Ahh! Osun has stopped paying? And it my second choice *i'm finished* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 4:05pm On Oct 15, 2015 |
goldenone:Seriously dear, it's a big problem.....you hear them say it's a "man's world" Forgetting that for every action,there's always a reaction. If the man is loving he will have a queen for a wife and vice versa. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hayzed2: 4:05pm On Oct 15, 2015 |
orogodoganyin:Air Your Opinion pls.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hayzed2: 4:07pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:lol |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)



....waaarappin! 


