Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,840 members, 7,838,022 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 02:10 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2959) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4030562 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2956) (2957) (2958) (2959) (2960) (2961) (2962) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015
hilsocial:

I got it bro. New code downloaded.

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:15pm On Oct 15, 2015
elmisti:



So basically, u want to enta rural Aks and not service their pekus....bro that sound like a crime...u beta stay urbn if u ar nt ready to serve selflessly....


Once i enter camp...I dey join NCCF striaght...so Pekus dem go stay clear wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:15pm On Oct 15, 2015
Olami90:


Tnkz much paddy mi....
I'm back

Where you go sef undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:18pm On Oct 15, 2015
omitooguns:
Una never reach Page 3000 sad ....waaarappin!


Anyways sha...as keribaby don go spy AKS me sef don Go spy OSUN State Today....so Donpsymon na good place for u to be wink... No traffic there and stuffs are super cheap wink.


..plus d camp ground no far from Adeleke Uni and FedPo Ede....na Iyana Ede d place dey...as u dey enter Osun from IB.


So...i dey com back to Lagos...Harinholar i look for u tire for Osun...i no see u...abi u dey wit Engr Ademasta ni sad.




Errreeeee ehn cheesy


Okay,,,


That means I no choose bad 3rd choice be that...


Bet wait o...


Which 1 you come d spy osun? You sef choose 1


#2 why you come hurry the tell me say the place no bad


Abi you don d pray ma go there. undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:18pm On Oct 15, 2015
good afternoon everyone !!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 3:19pm On Oct 15, 2015
2el:
Hi Uniqueness01....howdy ?
Hello dear! I am doing fine..
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:19pm On Oct 15, 2015
Dublyhover sup?

You watched empire e4 yet or nah?

Mehn... grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:20pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:


Lol... Baba how you dey?
Oga mi I dey fine o... How goodyboo?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:20pm On Oct 15, 2015
kunlesufyan:
good afternoon everyone !!

Good afternoon Kunlesufyan cheesy

Hawayu?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:20pm On Oct 15, 2015
omitooguns:



Once i enter camp...I dey join NCCF striaght...so Pekus dem go stay clear wink



Make I cross my leg dey look U
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:20pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:





Errreeeee ehn cheesy


Okay,,,


That means I no choose bad 3rd choice be that...


Bet wait o...


Which 1 you come d spy osun? You sef choose 1


#2 why you come hurry the tell me say the place no bad


Abi you don d pray ma go there. undecided

I no choose Osun...bt my SPYing follow that Place...wink i Spied Ogun, OYO and Osun....


So u go need go dat place because unever reach AKS u don dey pack AKS girls...wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:21pm On Oct 15, 2015
ademasta:
Oga mi I dey fine o... How goodyboo?

This question get plenty answers na cheesy
*fine *beautiful *elegant *wonderful *sweet *adorable *pretty
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:23pm On Oct 15, 2015
omitooguns:


I no choose Osun...bt my SPYing follow that Place...wink i Spied Ogun, OYO and Osun....


So u go need go dat place because unever reach AKS u don dey pack AKS girls...wink



#badbelle grin



Toh...



I been know say things cheap for Osun sha...

And I like the camp too as I don hear of am...


Bet my wahala na as Aregbesola no come d pay shi shi to workers undecided talk more of corpers undecided


I jes begin wonder why I choose am.. Or osun kul na.. Osogbo. Ede, Ife... Haba grin

Bet na my 3rd choice be that sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:24pm On Oct 15, 2015
elmisti:



Make I cross my leg dey look U

No mind that modified ashawo grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:25pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:


Good afternoon Kunlesufyan cheesy

Hawayu?
I dey alryt bruh...how your side today?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:28pm On Oct 15, 2015
kunlesufyan:
I dey alryt bruh...how your side today?


My side pure pas pure water grin

I jes the observe as we d near 3k...

Some folks don d miss again grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:28pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:




#badbelle grin



Toh...



I been know say things cheap for Osun sha...

And I like the camp too as I don hear of am...


Bet my wahala na as Aregbesola no come d pay shi shi to workers undecided talk more of corpers undecided


I jes begin wonder why I choose am.. Or osun kul na.. Osogbo. Ede, Ife... Haba grin

Bet na my 3rd choice be that sha.


E b like say na because of d cheap life style there make Aregbe no dey pay.....


Imagine dem dey carry Bike N40 for there shocked ...na so i just pay N150 say make d Bike man carry me go find where i go enter bus to Lagos....the guy happy...and i was like whaaaaooo shocked


for Lagos N150 no go pass five short streets...and u go even beg...



So, wit d 19800....u r cn chop any kind of life in Osun and still collect change wink cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:35pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:



My side pure pas pure water grin

I jes the observe as we d near 3k...

Some folks don d miss again grin
I go like get two plots for the page mehn...I was legendarrrry in page 1000.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:38pm On Oct 15, 2015
kunlesufyan:

I go like get two plots for the page mehn...I was legendarrrry in page 1000.....


You wee not even know when the page comes up grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:41pm On Oct 15, 2015
omitooguns:



E b like say na because of d cheap life style there make Aregbe no dey pay.....


Imagine dem dey carry Bike N40 for there shocked ...na so i just pay N150 say make d Bike man carry me go find where i go enter bus to Lagos....the guy happy...and i was like whaaaaooo shocked


for Lagos N150 no go pass five short streets...and u go even beg...



So, wit d 19800....u r cn chop any kind of life in Osun and still collect change wink cool



Bet he been d pay before sha... He just stopped due to lack of funds or so... Bet the corpers still say he d owe dem


Errrrehhhnn grin


I'm starting to trip the place o grin


That means I made 3 good choices na grin


cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 3:43pm On Oct 15, 2015
donasere:



No one says a male child is berra dan a female. Ooooo!

What African men were always after n are still after is carrying of the Family name to the nxt generation.....since dem gehz will leave dia papaz auze n join with dia husband and shall not carryon ha papaz name to the nxt generation.
Make una no twist this tin
Even tho its frowned upon I know of many females who still use their fathers name even afta marriage!
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 3:43pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:



You wee not even know when the page comes up grin
true sha ,I was lucky then.... I'll sha like to get there..I'll dedicate it to you in case you don't get
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 3:44pm On Oct 15, 2015
hayzed2:


Nice one!!! You've done a Great Job.... cheesy
Thanks! Am still learning sha! Tho it was a great experience!
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 3:46pm On Oct 15, 2015
hayzed2:
Good afternoon everyone....

With the low turn out activities n discourse today....

I just want to share a vei important medical tips about how some men do maltreat their wives for giving birth to a girl... Keribaby, goodyboo ,goldenone, zeeenas et al.... You need to educate ya boos cheesy cheesy
Lolzzzz! education indeed! I wish all men knew the right things jare! much emphasis is always placed on the girl child on how to be a good wife, leaving the boy child out of the picture!
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 3:47pm On Oct 15, 2015
Lets help each other, as C14 passed out today
we need to know latest payment from each state. I fall under Ogun, how much now?
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 3:54pm On Oct 15, 2015
omitooguns:


I no choose Osun...bt my SPYing follow that Place...wink i Spied Ogun, OYO and Osun....


So u go need go dat place because unever reach AKS u don dey pack AKS girls...wink

Bro hwfar tha oyo camp?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Horlardorjah(m): 3:59pm On Oct 15, 2015
Hello intending white fowls, batch c Taraba got 5k and we batch a has collected 5k too for only July since we came in here. Best of luck in ur posting.
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:01pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Bet mistabiola grin


#randomthought


Itoski can sha good for house boy o cool


I be like "itoski, wash the car" grin


★★★lol cheesy

That will be fun anyways cheesy tongue


Itoski wash my pants tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 4:02pm On Oct 15, 2015
Ahh! Osun has stopped paying? And it my second choice *i'm finished*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 4:05pm On Oct 15, 2015
goldenone:

Lolzzzz! education indeed! I wish all men knew the right things jare! much emphasis is always placed on the girl child on how to be a good wife, leaving the boy child out of the picture!
Seriously dear, it's a big problem.....you hear them say it's a "man's world"

Forgetting that for every action,there's always a reaction.
If the man is loving he will have a queen for a wife and vice versa.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hayzed2: 4:05pm On Oct 15, 2015
orogodoganyin:



actually, there's alot more that contribute to sex determination but i guess that's the basics.


nice one

Air Your Opinion pls....
Re: NYSC 2015 Batch B House by hayzed2: 4:07pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:



And match don finish already...


Soo


Scores CAN'T be settled.


Okay lemme come out plain cheesy


We come on here to socialize eh?

We meet many people... So if some don't wanna roll with you, make dem jejely join #TeamSwerve grin


We can always make new friends! That's the trill of it!


lol

(1) (2) (3) ... (2956) (2957) (2958) (2959) (2960) (2961) (2962) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.