I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar (2171 Views)
| I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 5:58pm On Nov 27, 2015 |
I buy akara 200, I give the woman 500 make she gimme change, she collect the money, dey sell akara to her other customers, I wait for like 2min, "madam gimme change", she say "wait my pikin, I dey come". I wait for another 3min. "Madam gimme change na, shuuu, I go sleep here". Nai she provoke o, "I say I dey come na, make I chuk hand for toto give you change?? Nai me sef provoke for her, "madam waten ur toto con do reach this matter na, I say make u gimme change u dey call your toto put, oya chuk hand for your toto gimme change" everybody just dey look us burst laff, Before I know waten dey happen, this woman carry 300naira chuk am for inside her toto then stretch hand dey gimme the money, I dress back o, "madam waten be this one na, u dey swear for me? she say if I nor collect am make I dey go, nai I carry her basket of akara run. She pursue me with the toto infected money. I just drop the basket of akara for road dey go house, edo women nor get shame o. Embarrassed me ontop my 3h |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by raystar96(m): 6:37pm On Nov 27, 2015 |
stupidity:hahaha.... Another start has been born |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by vicadex07(m): 6:52pm On Nov 27, 2015 |
Lol...op na lie |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by fejikudz(m): 7:34pm On Nov 27, 2015 |
stupidity:Gahahahahahahahahahaha Guy basket mouth Ay and i go die dey learn for where u dey |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by osazeeblue01: 7:46pm On Nov 27, 2015 |
This person must be one of APC supporters. LIAR |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:04pm On Nov 27, 2015 |
Lolz |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by nerdfrost(m): 8:08pm On Nov 27, 2015 |
End Time woman ![]() |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by czarr(m): 8:09pm On Nov 27, 2015 |
Guy if you see as I dey laff here ehn... ![]() I just dey imagine am like say na film..... Lwkm |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:09pm On Nov 27, 2015 |
stupidity:Why must it b u? well carry on nothing do u....... Warri water! ![]() |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by IamLEGEND1: 8:12pm On Nov 27, 2015 |
|
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:16pm On Nov 27, 2015 |
u for collect d money naw go wash am! |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by rawpadgin(m): 8:17pm On Nov 27, 2015 |
stop being a tribalist its not a tribal thing |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by obiorathesubtle: 8:24pm On Nov 27, 2015 |
and they said mr cork is the funniest |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:31pm On Nov 27, 2015 |
hahahahahaha , idi kwa egwu. |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:34pm On Nov 27, 2015 |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:40pm On Nov 27, 2015 |
rawpadgin:I be confirm Edo/warri blood. |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 8:42pm On Nov 27, 2015 |
Mtccccchhhhheeeeewwwwwww...... |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by hertz9te(m): 8:42pm On Nov 27, 2015 |
this one got me Lolz |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by rawpadgin(m): 8:44pm On Nov 27, 2015 |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Adasun(m): 8:52pm On Nov 27, 2015 |
Hahahahaha ![]() |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by CircleOfWilis: 8:59pm On Nov 27, 2015 |
Were u like this when she handed over the toto change...Na similar toto change PMB dey give us for Naija
|
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 9:09pm On Nov 27, 2015 |
prettythicksme:That's gross, lol.. You very funny.. |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Youngpo413: 9:39pm On Nov 27, 2015 |
This is funny. |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 9:40pm On Nov 27, 2015 |
different different things nahin we go dey see BTW, one stupid ediot wl stl go ahead, chop that herpes laden pissie though... |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 9:53pm On Nov 27, 2015 |
Hahhahhahahahaha ara ga gba ndi ara ![]() |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Erums(m): 10:43pm On Nov 27, 2015 |
stupidity:my guy.. make I dey laff first |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 10:47pm On Nov 27, 2015 |
Like seriously, who expects anything sensible from someone with 'stupidity' as moniker? Not disappointed |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Nobody: 10:48pm On Nov 27, 2015 |
This is funny... Guy dis joke too funny abeg send me your account make i scatter am with 50naira.... :Dwarri. |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by bussieboi(m): 11:21pm On Nov 27, 2015 |
stupidity:hahahaha mehn i aint dashing her dat 3h over d nekt few days am buying akara till d 3h finishes, wtf!!!!!!!!!!!! |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Gofwane(m): 11:32pm On Nov 27, 2015 |
Haha! This guy, you funny die... Lol @ Toto money, you for use condom hand collect the owo toto nah,... |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by Dongreatken(m): 11:45pm On Nov 27, 2015 |
Lmao! |
| Re: I Just Dey Vex!!! Edo Women Shar by porchster: 7:21am On Nov 28, 2015 |
na to dey follow your topic ooo
u funny die |
Man Dey Vex Ooo!!!this Groom Can't Wait To Pounce On His Bride • He Just Dey Fire Dey Go And She Said He Should Fire Harder That Odi Oku(pics) • Guy Gets Epic Reply After Asking Why Women Vex When Men Don't Eat Their Food • 2 • 3 • 4
6 ‘bad Girl’ Behaviours Men Love In Women • She Wants Too **** My Banana Finsih • Is It What Ladies Want Or Guys Are Getting It Wrong?


well carry on nothing do u....... Warri water! 

:Dwarri.