₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,053 members, 8,448,411 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:33 AM

Toggle theme

10 Stupid Questions Nigerians Ask - Nairaland General - Nairaland

Nairaland ForumNairaland General10 Stupid Questions Nigerians Ask (1909 Views)

1 Reply (Go Down)

10 Stupid Questions Nigerians Ask by Teryfik(op): 7:18am On Dec 29, 2015
10 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK
.
1. You see identical twins, you
still dey ask 'na twins be dis'?
No bros, na picmix...lol
. 2. Nepa brings light and everyone in the
neighborhood
shouts 'up Nepaaa'! My guy ask
me, O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
. 3. You see person dey vomit, you
still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey
practice how
to vomit.
.
4. You just wake up from sleep person
come ask you "you don
wake?" No oh, I come buy bread wey I go
chop for dream.
.
5. You see woman wey born new pikin u
ask her "madam u don
born? " No ohhhh, she buy am for OLX...
.
6. You greet person "good
morning ma" ! She ask, my pikin you don
wakehuh?
no ohhhh, I dey sleep walk... .
7. My guy ask me "O boy where u
dey?" I tell am say i dey bank, nd
him ask me "Wat is happening there?"
Nah new yam festival.. *LMAO*
. 8. My neighbour sees me
opening the gates to drive out
and asks me, U dey comot? Not at all... I
be the new
gateman...
. 9. I dey watch film… my guy enta
come ask me "Guy na film u dey
watch? No naa... I dey discuss with
Osuofia...
.
10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O
boy, na
indomie u dey chop so? No ohhhh... Na
fried rubber band
mixed with thread.
.
As it stands now, abeg i need to ask u one question,
no vex abeg.
Shey na Nairaland be dishuh
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by captain247: 7:37am On Dec 29, 2015
grin grin grin.It's so true. We all are guilty of this
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by Applaner: 7:43am On Dec 29, 2015
we in Niger delta Republic don't ask such questions o.
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by demarc001: 7:47am On Dec 29, 2015
Ignorance!
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by demarc001: 7:49am On Dec 29, 2015
Applaner:
we in Niger delta Republic don't ask such questions o.
Try am there, dem stroke you, u go blame your parents wen teach you
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by Teryfik(op): 8:25am On Dec 29, 2015
Applaner:
we in Niger delta Republic don't ask such questions o.
make i hear......abeg u b Niger deltan
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by Teryfik(op): 8:25am On Dec 29, 2015
Sumbodi call d Mods
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by Finn081(f): 8:54am On Dec 29, 2015
Naija for life, it's in the blood. Na only in Naija you go dey use question to answer question too
Re: 10 Stupid Questions Nigerians Ask by Teryfik(op): 5:29pm On Dec 29, 2015
Finn081:
Naija for life, it's in the blood. Na only in Naija you go dey use question to answer question too
abi ooo
1 Reply

10 Stupid Questions You Seriously Need To Stop AskingSome Funny Questions Nigerians Ask And Some Equally Stupid Answers To ThemStupid Questions Asked By Some Romancelanders .234

See What This Prof Doing...I Was Almost Initiated Into The Illuminati Brotherhood.. See More Details [PICS]Need An Urgent Loan