Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,618 members, 7,820,194 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 11:12 AM

***Festive Oyinbo P U S S Y*** - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ***Festive Oyinbo P U S S Y*** (2595 Views)

Neighbours Are Tired Of Our Moaning; Nigerian Man Shares Photos Of Oyinbo Babe / "I Will Marry You" - Oyinbo Man Tells Busty Nigerian Lady Frying Puff Puf Online / Young Nigerian Man Marries Old Oyinbo Woman (Photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 3:01pm On Jan 03, 2016
HAPPY NEW YEAR

Ehen, welcome to my topic, na me hail pass oOo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I pop past, greet una...

As Christmas don pass and I come dey spy the pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything.

Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi.

This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha.

Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!!

As u don read this far now eh, u knw say na 'cat' I dey talk of, but for Pidgin, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire u!! Make una go donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi oOo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!!

No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!!

Wishing all a HAPPY NEW YEAR and all the best wishes for 2016, much love, ur Oyinbo Pepper & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox

To find out more or follow on social media:

Instagram & Twitter - @OyinboPrincess

Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess

YouTube - Oyinbo Princess

PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa oOo.....

Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by Vjcray: 3:03pm On Jan 03, 2016
[size=14pt] you mean puccy... As in that holy sanctuary? undecided [/size]

1 Like

Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 3:04pm On Jan 03, 2016
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by torqque7(m): 4:08pm On Jan 03, 2016
Lol..this oyibo u mischievous well well sha o

1 Like

Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 4:11pm On Jan 03, 2016
LOL no bi me wey cause am oOo... wink

torqque7:
Lol..this oyibo u mischievous well well sha o
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by torqque7(m): 5:06pm On Jan 03, 2016
OyinboPrincess:
LOL no bi me wey cause am oOo... wink

Lol ehhen who come cause am now?anyway shey u know say nija guys no de play with p u s s y?and u come bring ur own all the way from UK,hmm nija guys go chop am o if them catch am..
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by Prodeegee(m): 6:24pm On Jan 03, 2016
OyinboPrincess:
HAPPY NEW YEAR

Ehen, welcome to my topic, na me hail pass oOo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I pop past, greet una...

As Christmas don pass and I come dey spy the pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything.

Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi.

This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha.

Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!!

As u don read this far now eh, u knw say na 'cat' I dey talk of, but for Pidgin, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire u!! Make una go donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi oOo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!!

No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!!

Wishing all a HAPPY NEW YEAR and all the best wishes for 2016, much love, ur Oyinbo Pepper & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox

To find out more or follow on social media:

Instagram & Twitter - @OyinboPrincess

Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess

YouTube - Oyinbo Princess

PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa oOo.....

ure back here

1 Like

Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by OyinboPrincess(f): 9:35pm On Jan 03, 2016
Yes oOo jare - I think say make I hail.... Happy New Year! Hope ur well

Prodeegee:
ure back here
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by catryn19(f): 6:54pm On Jan 04, 2016
where can I get / buy a cute cat.. or a kitten @Abeokuta?
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by ChynoBEATS: 9:20pm On Jan 05, 2016
OyinboPrincess:
HAPPY NEW YEAR

Ehen, welcome to my topic, na me hail pass oOo! E don tay since I come write for Naira Land, so I think say may I pop past, greet una...

As Christmas don pass and I come dey spy the pictures wey I don take, I think say make I share my 'Festive Oyinbo P u s s y' with una! P u s s y's wey dey for UK eh, dem no sabi hw life bi for P u s s y's wey dey for 9ja... dem just dey for house, play with toys anyhow, chop like say tomorrow no go come and enjoy being stroked / brushed! Imagine say I now come carry this my P u s s y, enta 9ja, e bi like say e go get heart attack straight! Shot, I no fit shout, my P u s s y lives like a Queen - no bi say anything.

Dem P u s s y's wey I come dey see for 9ja eh, most, no fine at all.... dem don get some kind look, wey I kwn say dem neva chop, dem no like make u pet am, dem often smell some how, because I knw say dem neva bath. In fact, e bi like say most P u s s y's neva even live for house, na street P u s s y dem bi.

This one no bi say 9ja carry last oOo, most believe say P u s s y na evil spirit wey no make brain (each entitled to their own opinion) for me eh, as na Gods creation e bi, na so I care for am when in need... this my own P u s s y, I don rescue am sef, so I think say na beta thing I dey do sha.

Although say my P u s s y don live like Queen eh, I still go woze am beta slap reach e ear if e wan misbehave!!

As u don read this far now eh, u knw say na 'cat' I dey talk of, but for Pidgin, na P u s s y.... dem wey don rush open the link, think say na different thing dem wan see, abegieeeeeeeeeeeeeeeee may thunder fire u!! Make una go donate slap give una ear.... Na Oyinbo Pepper I bi oOo, so this my P u s s y na Oyinbo P u s s y.... this picture sef na festive!!

No judge a book by im cover, some Oyinbo sabi well well, me sef - na one of dem!!

Wishing all a HAPPY NEW YEAR and all the best wishes for 2016, much love, ur Oyinbo Pepper & Tippy (the Festive P u s s y) xoxox

To find out more or follow on social media:

Instagram & Twitter - @OyinboPrincess

Facebook - http://www.facebook.com/oyinboprincess

YouTube - Oyinbo Princess

PS - even Naira Land sef wan change P u s s y by auto to kitty-cat, na wa oOo.....


Omo this ur PU$S¥ Don drink Origin ....e don High nobi small cheesy
Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by buskie13(m): 10:15am On Jan 06, 2016
when men bin think say na Toto a.k.a Kpekus this woman dey talk about... na cat sef...mtcheeew...a lot of guys are disappointed ..

1 Like

Re: ***Festive Oyinbo P U S S Y*** by goldenval(m): 4:46pm On Jan 06, 2016
What should I call you now?.. See as I dey inside bus dey hide my fone from ppl so that I can see the oyibo PUSSY without knowing that my imagination + high tension in my body will end up seeing a cat, aka pussycat photo..

1 Like

(1) (Reply)

Would You Marry A Lady Of The Same Age With You???? / Why Girls Are Using Soft Drinks To Wash Their Vaginas / How

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.