₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,397 members, 8,522,816 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 06:07 AM

Toggle theme

Naija Girls Vs Oyibo Girls - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Naija Girls Vs Oyibo Girls (1004 Views)

1 Reply (Go Down)

Naija Girls Vs Oyibo Girls by Sylver247(op): 12:13pm On Jan 22, 2016
Oyibo girl: I miss you
Naija girl: So you cannot call someone


Oyibo girl: I love you
Naija girl: What of your girlfriends?

Oyibo girl: Bleep me
Naija girl: Why is it that u don't touch me?

Oyibo girl: I need a kiss
Naija girl: U are not even romantic

Abeg guys help me ask them, are we mind readers?
Re: Naija Girls Vs Oyibo Girls by Nobody: 12:19pm On Jan 22, 2016
undecided
Re: Naija Girls Vs Oyibo Girls by AlexCk: 12:22pm On Jan 22, 2016
Shooo undecided , but no b all naija peeps dey do like that nau, same goes wif d oyibo peeps too.
Re: Naija Girls Vs Oyibo Girls by Emac34: 12:26pm On Jan 22, 2016
@OPs hope ur bae never fall ur handhuh
Re: Naija Girls Vs Oyibo Girls by Nobody: 12:46pm On Jan 22, 2016
Thank God say na oyibo i be
Re: Naija Girls Vs Oyibo Girls by fulfillbill(m): 12:55pm On Jan 22, 2016
Speechless3:
Thank God say na oyibo i be

1 Reply

She Broke Up With Me Because Of Oyibo Man She Hasn't Met • Oyibo Girls Vs Naija Girls On Whatsapp • Who Is More Beautiful? Fulani girls vs Igbo girls • 2 • 3 • 4

P • Guys, Will You Let Your Wife/Girlfriend Go Through Your Whatsapp? • Real Love