NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (887) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4078716 Views)
1 2 3 ... 884 885 886 887 888 889 890 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:abah why hin go vex? E no fit nw, shey e possible make u see person wey dey help u do d work u no get time do make u dey vex ni, ko jor nw |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:31pm On Feb 04, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:32pm On Feb 04, 2016 |
amodu:Okay then! I hope the changes will be effected! So, Fraiser and Shammak be at peace! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:33pm On Feb 04, 2016 |
Fraih:what's ur own? mind ur business abeg. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:34pm On Feb 04, 2016 |
Fraih:I see! It is really d best indeed.ur shammak wey we no c im brklight 4 hea.He just abandone u kip 4 ur twin fraiser make una de take care ov una sef. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:34pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:ehya sorri o, dat ur love wey b say na workaholic, e no just get tym for house |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:34pm On Feb 04, 2016 |
U guys are just funny.... Three days to go biko |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:35pm On Feb 04, 2016 |
Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season.... I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself..... Ma votas card o... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:37pm On Feb 04, 2016 |
Good night everybody lemme go and wallow in my loneliness since my bae(crobboy) has decide not to come home for the past 2 days because of his political ambitions .....Rukkyola shebi you no wan show me how to get liver take borrow boo,no wahala one day you go talk say make i help you do something and na me go dey laugh last |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:38pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:Lol.. Naughty friend. I pity ur flirting life around my rukkyola o, cos i no dey joke wit my property(esp my woman).. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:38pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:na tru u talk fa.The guy just dey disappear anyhw.Pls tel me d trut i knw u ar his best friend so u shud knw,my sent4rina get wife 4 outside dis city? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:38pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:Tell Him ooo ![]() Rukkyola:E no abandon me, he went to attend to some matters ![]() I am patiently waiting for him, and then my twinnie can take care of me, we are flesh and blood ![]() justified10: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:40pm On Feb 04, 2016 |
boboLIL:Na u B dis. Where u go since |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:40pm On Feb 04, 2016 |
CROBBOY:Time they say is the best healer and also words brings out kolanut from the pocket likewise sword from its cover. You have successfully pacify me and for this I BLESS YOUR UNION with my god-daughter; SC31 (Efe). As regards your request, some senators are presently suspended leaving us with: Greatestman, our Senate President Kuchikau, our Deputy Senate President IghravwelG, Distinguished Senator and my able self. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:40pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie:HAPPY NEW YEAR MY BROTHER! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:41pm On Feb 04, 2016 |
Sent4rina:thank u jare switheart.we dat we hav plenty big big television in our house |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Feb 04, 2016 |
justified10:spinxytinxy dey dia o, SC31 dey dia o, u no see dem snatch, dos ones wey b say dia husband dey always busy wit political affairs, den no too dey com house, na dem u suppose snatch jeje dey enjoy ur life, na d ones wey go carry u go kirikiri u won com snatch |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:43pm On Feb 04, 2016 |
justified10:Lol! Just checked now. And there's actually a polytechnic of that name located in Aba. Obajemj. I haven't seen anyone from that school over here. But as you've mentioned now, maybe someone from the school will mention you back! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:43pm On Feb 04, 2016 |
IghravweIG:Welcome bro. We don miss u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:43pm On Feb 04, 2016 |
SC31:oya no vex.2moro i go help u arrange lyk 5 guys com 4 u.Then i go teach u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:44pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:Hide nd séek bawo. I'm trying to catch up with wat i'v missed since morning ni o. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:46pm On Feb 04, 2016 |
obajemj:Temple gate, what a name! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:46pm On Feb 04, 2016 |
amodu:Thanks God father ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:47pm On Feb 04, 2016 |
Oyehomie:Welcome back bro |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:47pm On Feb 04, 2016 |
SC31:*#Phone Ringing and Ringing and Ringging#* She isn't picking my calls Something is wrong somewhere.*Thinking in my heart* Could she be with..... No No No. Not to think of it. MY QUEEN IS FAITHFUL.Let me drop a message...*Login in to GMAIL and SKYPE* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:47pm On Feb 04, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:50pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:Ahan Fraiser even you?, you Dont have to remind me of my predicament na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Feb 04, 2016 |
Fraiser:hehe..wen i talk da one.abi u don 4get d day wey u com our house com beg for amala wey u com dey lick d plate join? Abeg wea justified go? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:51pm On Feb 04, 2016 |
amodu:Oh my oga at the top. That is why as my oga you will always remain my oga. Thank you Sir for the Blessing. I can now start thinking of giving my Love (SC31) a pregnancy. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:51pm On Feb 04, 2016 |
CROBBOY: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:53pm On Feb 04, 2016 |
Rukkyola:So u dnt trust me abi? Okay o, i no go talk. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:53pm On Feb 04, 2016 |
Good evening golden city peeps, i tot i should introduce this game that has been trending for a while. it's called kill, shag and marry. so i would mention 3 monikers and you would point out who you would kill, shag or marry among them. for example if i put up missoyin, rukkyola and sc31 and i wanna play. i would marry missoyin, shag sc31 and kill rukkyola. so are you guys interested? |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 16 guest(s)
.....

Something is wrong somewhere.
