₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,198 members, 8,420,768 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:56 AM

Toggle theme

Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAwuff Dey Bust Belle ( Short Story) (1915 Views)

1 Reply (Go Down)

Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by ClassCaptain(op): 3:50pm On Jan 16, 2016
Before the next ' Short story " grin. titled "The WAEC resit ".. Kindly check out this spanking new story..


AWUFF DEY BUST BELLE



As i reach house,my papa don neatly pack all
my clothes inside ghana must go and backo
bags ,con carry cutlass for hand standa for
door like Terminator.. shebi d man na kuku
Night guard before.

Haha " papa boo " haha wetin happen " My
mama ask as we drop from the bike
Hey " Woman" stay out of this " my papa
roared.I never see the man vex like that before
in my entire life.

I told u this son is a bastard ...

But papa boo..he be.

" Shut up. Or i go curse you and your bastard
pikin.. my papa vex gan this time ooo ..


You... he pointed the cutlass to me..You are
not my son.


Bro boo " he is talking to u .Agbaya said to
me..i couldn't look up ..as i stared down in
shame.


" Chimo nwayama" If not for God ,If for not for
God,i should have cut off your head today "..


" Haa papa boo "" .



....You "' No come this house again '' - He stated as he threw my bags and Clothes out. And left in anger to the house banging the door after him as mama quickly
follow am.

...
Download and read at


www.okadabooks.com/book/about/10506
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by armadeo(m): 5:28pm On Jan 16, 2016
Make i book space first. I dey come
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by Michellla(f): 5:56pm On Jan 16, 2016
complete the story here bruh
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by Okaakoko(m): 8:52pm On Jan 16, 2016
Bros Why Na
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by SupremeDimeji(m): 11:31pm On Jan 16, 2016
Lets see
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by Olusharp(m): 2:57pm On Feb 07, 2016
make i buy land...well done Bro..more data to your phone
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by CaroLyner(f): 3:06pm On Feb 07, 2016
grabs popcorn#
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by dollyjoy(f): 3:07pm On Feb 07, 2016
Following
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by ritababe(f): 3:13pm On Feb 07, 2016
following
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by omron(m): 3:28pm On Feb 07, 2016
dollyjoy:
Following
dollyjoy I so much admire you
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by dollyjoy(f): 3:31pm On Feb 07, 2016
omron:
dollyjoy I so much admire you
why?
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by omron(m): 3:40pm On Feb 07, 2016
dollyjoy:
why?
your appearance and everything about you... Pls can u send me your number on this number 08140726388
Re: Awuff Dey Bust Belle ( Short Story) by omron(m): 3:42pm On Feb 07, 2016
dollyjoy:
why?
nothing just natural I would be glad if u can send your no to 08140726388
1 Reply

U Must See This.... Fish Wey Get Bress And Belle pics/ videoInstagram Porn Star Shares Bishop Oyedepo's Poster, Fan Asks "U Dey Go Church?"Man Bust His Curvy Wife Having Sex With His Best Friend In Their Home (photos)234

US Celebrity Gives 5 Effective Steps That Helped Him Quit MasturbationHow Long Before I Heal?See This Pretty Hausa Girl Is Under Fire For Exposing Cleavage In Hijab (photo)