What Is Your First Kiss Story - Romance (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What Is Your First Kiss Story (9687 Views)
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 12:01am On Feb 07, 2016 |
WiLdFLame:No but I stylishly told her the following day. I said she broke a mythical jinx. |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 12:06am On Feb 07, 2016 |
Meeehn.... It was at the back of school compound, we had agreed to meet there,cuz I was courting her then,after some few talks ,just grabbed her hand and I moves my lips closer and Viola!!! we were kissing passionately, I think sey she go resist set but oboi,na she dey provide d flows sef... I enjoy her breast dat day ehn... abeg e don do make I stop here ![]() |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 1:45am On Feb 07, 2016 |
vicstar:Well I'm glad you enjoyed yourself. |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 5:15am On Feb 07, 2016 |
captainmilk:haaii....bad man! so u also enjoyed her boobi....hahahaha.....her boobi sag like hateu2 own abi stand firm like cruzita own? |
| Re: What Is Your First Kiss Story by cruzita(f): 8:44am On Feb 07, 2016 |
WiLdFLame:thank God u know say my own stand firm |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 8:49am On Feb 07, 2016 |
cruzita:am in love with dat ur boobi except dat ur ugly face wey dey give me goosebumps |
| Re: What Is Your First Kiss Story by cruzita(f): 8:57am On Feb 07, 2016 |
WiLdFLame:my beauty is beyond compare.if I show u my real face,u go pursue me like fly wey see sh!t |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 9:55am On Feb 07, 2016 |
WiLdFLame:ha! e stand pass crizita own ooo, e stand like Statue of Liberty, I will never forget d day oo ![]() |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 10:39am On Feb 07, 2016 |
captainmilk:enh enh?? u sef don use style enjoy be dat....haii God dey luk u tru microspoce oo |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 10:58am On Feb 07, 2016 |
cruzita:Taaa...if u lie enh, i go shook u toothpick 4 bumbum... u fine??..U....u no even fine reach half of me! no be that otentika cream make u even fine small?? |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 11:03am On Feb 07, 2016 |
WiLdFLame:No worry, I have changed now ![]() |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 11:17am On Feb 07, 2016 |
captainmilk:gud |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Smellymouth: 6:55pm On Feb 08, 2016 |
na thunder go fire d mod when ban me since ![]() WiLdFLame: |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Smellymouth: 6:56pm On Feb 08, 2016 |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 8:38am On Feb 11, 2016 |
Smellymouth:Yes! ![]() |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Smellymouth: 8:40am On Feb 11, 2016 |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 8:41am On Feb 11, 2016 |
Smellymouth: ![]() |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Pweetydammy(f): 12:38pm On Feb 11, 2016 |
seriously can't remember mine seriously can't remember mine |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 11:02am On Feb 12, 2016 |
Pweetydammy:cant remember? uhmm u must be smellymouth sister! |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Pweetydammy(f): 3:18pm On Feb 12, 2016 |
WiLdFLame:lol...far from it,had a lot of kisses that i csn't remember which was my first |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 3:20pm On Feb 12, 2016 |
Pweetydammy:oya cum kiss me?, taking a test if u're gonna forget me like dose previous nigga.. |
| Re: What Is Your First Kiss Story by chiheal(f): 3:37pm On Feb 12, 2016 |
I think I was 5yrs den. My friend(a boy) has a nanny n we were in church wen we both said we wnt to pee N although the drama team was acting a drama BT d nanny reluctantly took us to d back of d church n left Us dere. So after peeing we dressed up n started kissing until we were interrupted by my mom who was searching For me n dt was hw I losted d virginity of my lips to a fellow 5yr old |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 3:50pm On Feb 12, 2016 |
chiheal:5yrs?? u too dey love i pray make god remove dick frm ur matter by thunder! Say amen? |
| Re: What Is Your First Kiss Story by chiheal(f): 3:59pm On Feb 12, 2016 |
Lol. Amen o WiLdFLame: |
| Re: What Is Your First Kiss Story by yungest(m): 4:25pm On Feb 12, 2016 |
lol.funny experience..... had my first kiss in a public library,was really shy 2mk d 1st move BT Bae was anxious n she did it first........heavenly feeling.......... |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 4:44pm On Feb 12, 2016 |
chiheal:So U want to deny u detest "dick" abi? |
| Re: What Is Your First Kiss Story by mkdonald(m): 5:02pm On Feb 12, 2016 |
RexKexMilann:so as u wer kissin u were checkin tyme |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Pweetydammy(f): 5:40pm On Feb 12, 2016 |
WiLdFLame:lol...gone are the days i go for test drive |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 5:43pm On Feb 12, 2016 |
Pweetydammy:k. |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 1:15am On Feb 13, 2016 |
RexKexMilann:An hr+ |
| Re: What Is Your First Kiss Story by Nobody: 4:17pm On Feb 14, 2016 |
captainmilk:nonsense na u cum dey call me id.iot...mtcheww |
Share Your First Kiss Moments • How Old Were You When You Had Your First Kiss? • The Very First Kiss [*_*] {*_*} • 2 • 3 • 4
This Is Why Ladies Keep Disturbing Me (photo) • Happy December 2014 Romancelanders • The Way Ladies Accuse Guys Of Rape These Days Is Out Of This World (screenshots)


. The feeling was heavenly, like I was in Eden