₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,383 members, 8,517,130 topics. Date: Wednesday, 11 November 2026 at 08:35 PM

Toggle theme

Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? (1807 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 6:12pm On Feb 19, 2016
Am just curious, cuz una no dey Eva reply ma pm angry angry
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by KINGinVAHALA: 6:14pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Am just curious, cuz una no dey Eva reply ma pm angry angry
You mean you do send pm's to every random lady and they dont ever reply you?
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by 3rdlegxxx(m): 6:15pm On Feb 19, 2016
hmm this is serious cool
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 6:17pm On Feb 19, 2016
KINGinVAHALA:
You mean you do send pm's to every random lady and they dont ever reply you?
Haba no o, wetin chunchin yhu self grin angry
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by KINGinVAHALA: 6:27pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Haba no o, wetin chunchin yhu self grin angry
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by cruzita(f): 6:30pm On Feb 19, 2016
well let's say 3-10 daily
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 6:33pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Am just curious, cuz una no dey Eva reply ma pm angry angry
gringrin eeyaa negodu..jxt negodu shey u hear grin


Y don't u ladies reply his pm's nau..its nt fair o
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by wordbank(m): 6:40pm On Feb 19, 2016
naughtynaughty:
gringrin eeyaa negodu..jxt negodu shey u hear grin


Y don't u ladies reply his pm's nau..its nt fair o
Abeg mention am make him mind calm down
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 6:51pm On Feb 19, 2016
Wat is pm? shocked
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 6:56pm On Feb 19, 2016
naughtynaughty:
gringrin eeyaa negodu..jxt negodu shey u hear grin


Y don't u ladies reply his pm's nau..its nt fair o
What's dix fvucking girl saying? undecided undecided
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 6:57pm On Feb 19, 2016
prettythicksme:
Wat is pm? shocked
Phulish mugu
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 6:59pm On Feb 19, 2016
cruzita:
well let's say 3-10 daily
Wow dats plenty.. Wait wait, you be girl? undecided
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by cruzita(f): 7:00pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Wow dats plenty.. Wait wait, you be girl? undecided
no I be old lady
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 7:03pm On Feb 19, 2016
cruzita:
no I be old lady
K
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 7:03pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Phulish mugu
So u b mugu? shocked cry
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 7:09pm On Feb 19, 2016
prettythicksme:
So u b mugu? shocked cry
Becareful wit me o angry, I dey beat girls anyhow
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 7:20pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
What's dix fvucking girl saying? undecided undecided
ure more fuvked niqqa
Cos its ur pm no1 is replyn
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 7:21pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Becareful wit me o angry, I dey beat girls anyhow
See look face,i no b girl angry i dey burst balls grin

Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 7:24pm On Feb 19, 2016
prettythicksme:
See look face,i no b girl angry i dey burst balls grin
Lol sorry Aunty
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 7:26pm On Feb 19, 2016
naughtynaughty:
ure more fuvked niqqa

Cos its ur pm no1 is replyn
Jeez ma , Person no fit follow you play small? shocked undecided Am sorry.
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 7:43pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Lol sorry Aunty
Who is aunty?call me momma! grin
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 7:52pm On Feb 19, 2016
prettythicksme:
Who is aunty?call me momma! grin
Sugar momma? embarassed
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 7:53pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Sugar momna? embarassed
angry angry
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by MilesLamar(op): 7:55pm On Feb 19, 2016
prettythicksme:
angry angry
Oya sowie kiss kiss
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 8:28pm On Feb 19, 2016
cruzita:
well let's say 3-10 daily
.Haba!
you be Rihanna?
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by cruzita(f): 8:30pm On Feb 19, 2016
BUTCHCASSIDY:
.Haba! you be Rihanna?
someone better than rihanna
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by ssoftappless(m): 8:31pm On Feb 19, 2016
1000
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by refiner(f): 8:34pm On Feb 19, 2016
uncountable.....am tired of replying!.....

so I always press d dismiss bottom every 3 days!
undecided
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by ssoftappless(m): 8:36pm On Feb 19, 2016
refiner:
uncountable.....am tired of replying!.....

so I always press d dismiss bottom every 3 days!
undecided
ure still a learner, wait till i upload mine
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by firstking01(m): 9:25pm On Feb 19, 2016
Are there guys who stiLl do these pm things undecided??
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by refiner(f): 9:36pm On Feb 19, 2016
ssoftappless:
ure still a learner, wait till i upload mine
undecided
Re: Hw My Pm's Una Dey Receive Everyday? by Nobody: 10:09pm On Feb 19, 2016
MilesLamar:
Jeez ma , Person no fit follow you play small? shocked undecided Am sorry.
hold it there? U calld me a fvckd grl nd u xpct me to laff bck?
1 2 Reply

Finally ..male Dols Una Dey Vex For Female Sex Dolls..now This Is For You All... • Instagram Porn Star Shares Bishop Oyedepo's Poster, Fan Asks "U Dey Go Church?" • E Maa Dobo »»»*** {make Una Dey Fccck Toto}***««« • 2 • 3 • 4

What Is Your Favorite Erogenous Part Of The Opposite Sex Body? • How To Get Out Of The Friendzone • See This Pregnant Woman, Is This Normal?