Abeg Make Una Judge This Case - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Abeg Make Una Judge This Case (978 Views)
| Abeg Make Una Judge This Case by lozairio(op): 1:34am On Feb 20, 2016 |
e get this my guy wey enter relationship where the girl insist on no sex so my guy dey soapy take help him ministry today na hin babe catch am dey do hin thing with phone for hand dey watch porn she shock open mouth like fish she con come closer collect the phone scroll through my guy videos see say na only lisa ann videos she google the name see say na IndecentStar she con dey accuse my guy say him dey cheat on her with lisa ann shuu who dey wrongAbeg una perspective important |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by crismark(m): 2:03am On Feb 20, 2016 |
dis case no get judgement.......*hits a court hammer* judgement overruled |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by ronald4lif(m): 2:15am On Feb 20, 2016 |
Lwtmb, you no well walahi ![]() Why e no tell hin girlfriend to join them for a threesomé beano, and teach bítch Ann a lesson. ![]() |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by Lovetinz(m): 4:33am On Feb 20, 2016 |
crismark: gavel; a small mallet with which an auctioneer, a judge, or the chair of a meeting hits a surface to call for attention or order. |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by crismark(m): 2:35pm On Feb 21, 2016 |
dah one konsyne u.....I av passed my msg Lovetinz: |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by cruzita(f): 2:55pm On Feb 21, 2016 |
Lisa Ann never retire? |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by KingRex1(m): 3:17pm On Feb 21, 2016 |
lol, i no blame my guy o. D no sex ladies shld know that dia bfs use soap all d time |
| Re: Abeg Make Una Judge This Case by GoldenJAT(m): 3:44pm On Feb 21, 2016 |
The guy DE cheat on her na... With SOAP |
Please Make Una Put Mouth For This My Girl Friend Mata Ooo • Oya Make Una See This Bom Bom Pre-wedding Pics That Got People Talking • Come And Judge This Brouhaha,did I Wrong Her? • 2 • 3 • 4
Is Love Enough To Make You Forgive A Cheating Partner • Please ADVICE!!!! • Campus Boyfriends,are They Real?
who dey wrong
