Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,521 members, 7,854,247 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 01:09 PM

4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders (14978 Views)

Man Carries His Endowed Lady Of 8 Years In Lovely Pre-wedding Pics / "Cossy Go Fear" - Photos Of Endowed Sisters Go Viral As Nigerians React / 4 Most Insane Weddings That Will Shock You (PHOTOS) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 7:26pm On Feb 25, 2016
Jadekitana:


I'm not crushing on him, I like the way he responds maturedly in different threads.

so whats dat like called?
na crushing dem dey call am!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Kaylexzy(m): 9:52pm On Feb 25, 2016
Geni340, where are u sef? undecided
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 10:05pm On Feb 25, 2016
The list is incomplete.

OP, how come you did not add my Refiner to the last? cool
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 10:09pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
The list is incomplete.

OP, how come you did not add my Refiner to the last? cool
grin!....no mind op joor!

1 Like 1 Share

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 10:35pm On Feb 25, 2016
refiner:


grin!....no mind op joor!
He doesn't know you are as bursty as Cossy cool
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 10:58pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
He doesn't know you are as bursty as Cossy cool
Blood of Zachariah! . .c lie
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:02pm On Feb 25, 2016
Kaylexzy:
Geni340, where are u sef? undecided
She is wit me o!. .i dn pay oga Wildflame. . grin. .Abi Na Lie

1 Like

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 11:06pm On Feb 25, 2016
handsam:
Blood of Zachariah! . .c lie
I'm serious ooo bro cheesy
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by geni340(f): 11:22pm On Feb 25, 2016
Kaylexzy:
Geni340, where are u sef? undecided
am here #sir...watching everyfin in 3D
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:31pm On Feb 25, 2016
geni340:

am here #sir...watching everyfin in 3D
C anoda lie angry. .Geni dy ma place
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:33pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
The list is incomplete.


OP, how come you did not add my Refiner to the last? cool

So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau...abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:36pm On Feb 25, 2016
refiner:

grin!....no mind op joor!
see dis guava boobistic girl dey talk! u dey feel urself illegally abi ur head dey swell**mtcheww**
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:36pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
I'm serious ooo bro cheesy
Ifahear. .I dn check ha pix angry. .Is dt wat u wanna compare wit cossy's chelsea
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:38pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:

So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau...abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock?

gerrarahhie joor!....hater!!undecided

1 Like

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:39pm On Feb 25, 2016
handsam:
She is wit me o!. .i dn pay oga Wildflame. . grin. .Abi Na Lie

bloood of dansuki!......wen u distribute moni reach my side?
transfer d ego 2 me nau nau make i comfirm geni340 dey wit u!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:41pm On Feb 25, 2016
refiner:

gerrarahhie joor!....hater!!undecided
Wildflame. .Wts She Feelin Lyk
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:41pm On Feb 25, 2016
refiner:

gerrarahhie joor!....hater!!undecided
**yawn** i wu wound u oo hateu2 refiner
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:41pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
see dis guava boobistic girl dey talk! u dey feel urself illegally abi ur head dey swell**mtcheww**
hehheheh....guava kor,watermelon nii!!!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:43pm On Feb 25, 2016
handsam:
Wildflame. .Wts She Feelin Lyk

kikikiki na dat part u see?
ask refiner hersef wetin she dey feel oo? bt if she cuss u i no dey dre oo
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:44pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:

bloood of dansuki!......wen u distribute moni reach my side?
transfer d ego 2 me nau nau make i comfirm geni340 dey wit u!
Blood Of Buhari!! . .C As Op Corrupt. .Dis Case Must Reach EFCC angry. .Chai
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:46pm On Feb 25, 2016
refiner:

hehheheh....guava kor,watermelon nii!!!
kikikikiki.... u wan lie say ur chelsea no be guava? well wen ur exam date nau?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:47pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:

kikikiki na dat part u see?
ask refiner hersef wetin she dey feel oo? bt if she cuss u i no dey dre oo
Dts True O. .Disclaimer: I Did Nt Abuse U O
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:48pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
kikikikiki.... u wan lie say ur chelsea no be guava? well wen ur exam date nau?
gerrarahie joor!...what is guava!
it seems u are a jambite?....just say d truth and shame d devil bros!wink
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:49pm On Feb 25, 2016
handsam:
Blood Of Buhari!! . .C As Op Corrupt. .Dis Case Must Reach EFCC angry. .Chai

allow DSS catch u, ur trials go thick and long pass IPOB kanu own
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 11:50pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:

So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau... abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock?
Baba, I never notice am ooooo shocked

1 Like

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:52pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
Baba, I never notice am ooooo shocked

sweethrt don't mind him joor!...he just wanna destroy d love we av for each oder!shocked

tell me u don't believe him!wink
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:52pm On Feb 25, 2016
refiner:


gerrarahie joor!...what is guava!

it seems u are a jambite?....just say d truth and shame d devil bros!wink

hunhunn....no be only jambite na bitejamb ...
Witch truth u wan knw?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:56pm On Feb 25, 2016
handsam:
Dts True O. .Disclaimer: I Did Nt Abuse U O

god save u...she and ladycomfort na sis, its just dat refiner dey more polite small pass dat old witch oldlady.
one more tin
abeg If u see ladycomfort abeg run oo else....
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:58pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:

god save u...she and ladycomfort na sis, its just dat refiner dey more polite small pass dat old witch oldlady.
one more tin
abeg If u see ladycomfort abeg run oo else....

gringrin.....rude words!

1 Like

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:58pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
Baba, I never notice am ooooo shocked

haaaa...ur head save u say u knw nau!
hw every every?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 12:02am On Feb 26, 2016
refiner:


sweethrt don't mind him joor!...he just wanna destroy d love we av for each oder!shocked

tell me u don't believe him!wink
Oyah I don't believe him... Let's make him jealous.. Oyah gimme a smiley kiss cheesy
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 12:02am On Feb 26, 2016
refiner:


gringrin.....rude words!

its like u don dey mature well well 4 ur comment....abi u don get new person wey u dey crush oo? so u no wan dey behave posh everywhere so he go approve u? kikikiki....na one chance u dey oo
ur fantasies no fit cum tru oo aunti refiner

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Life With Spoilt Neighbours / Some Guys Are Dogs / Story: Doggie Style With Me & Nnena 18+ (episode 1-20)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.