₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,950 members, 8,447,913 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 10:00 AM

Toggle theme

4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders - Romance (5) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomance4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders (17103 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 7:26pm On Feb 25, 2016
Jadekitana:
I'm not crushing on him, I like the way he responds maturedly in different threads.
so whats dat like called?
na crushing dem dey call am!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Kaylexzy(m): 9:52pm On Feb 25, 2016
Geni340, where are u sef? undecided
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 10:05pm On Feb 25, 2016
The list is incomplete.

OP, how come you did not add my Refiner to the last? cool
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 10:09pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
The list is incomplete.

OP, how come you did not add my Refiner to the last? cool
grin!....no mind op joor!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 10:35pm On Feb 25, 2016
refiner:
grin!....no mind op joor!
He doesn't know you are as bursty as Cossy cool
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 10:58pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
He doesn't know you are as bursty as Cossy cool
Blood of Zachariah! huh . .c lie
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:02pm On Feb 25, 2016
Kaylexzy:
Geni340, where are u sef? undecided
She is wit me o!. .i dn pay oga Wildflame. . grin. .Abi Na Lie huh
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 11:06pm On Feb 25, 2016
handsam:
Blood of Zachariah! huh . .c lie
I'm serious ooo bro cheesy
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by geni340(f): 11:22pm On Feb 25, 2016
Kaylexzy:
Geni340, where are u sef? undecided
am here #sir...watching everyfin in 3D
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:31pm On Feb 25, 2016
geni340:
am here #sir...watching everyfin in 3D
C anoda liehuh angry. .Geni dy ma place
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:33pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
The list is incomplete.


OP, how come you did not add my Refiner to the last? cool
So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau...abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:36pm On Feb 25, 2016
refiner:
grin!....no mind op joor!
see dis guava boobistic girl dey talk! u dey feel urself illegally abi ur head dey swell**mtcheww**
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:36pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
I'm serious ooo bro cheesy
Ifahear. .I dn check ha pix angry. .Is dt wat u wanna compare wit cossy's chelsea huh
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:38pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau...abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock?
gerrarahhie joor!....hater!!undecided
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:39pm On Feb 25, 2016
handsam:
She is wit me o!. .i dn pay oga Wildflame. . grin. .Abi Na Lie huh
bloood of dansuki!......wen u distribute moni reach my side?
transfer d ego 2 me nau nau make i comfirm geni340 dey wit u!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:41pm On Feb 25, 2016
refiner:
gerrarahhie joor!....hater!!undecided
Wildflame. .Wts She Feelin Lyk huh
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:41pm On Feb 25, 2016
refiner:
gerrarahhie joor!....hater!!undecided
**yawn** i wu wound u oo hateu2 refiner
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:41pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
see dis guava boobistic girl dey talk! u dey feel urself illegally abi ur head dey swell**mtcheww**
hehheheh....guava kor,watermelon nii!!!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:43pm On Feb 25, 2016
handsam:
Wildflame. .Wts She Feelin Lyk huh
kikikiki na dat part u see?
ask refiner hersef wetin she dey feel oo? bt if she cuss u i no dey dre oo
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:44pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
bloood of dansuki!......wen u distribute moni reach my side?
transfer d ego 2 me nau nau make i comfirm geni340 dey wit u!
Blood Of Buhari!! . .C As Op Corrupt. .Dis Case Must Reach EFCC angry. .Chai huh
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:46pm On Feb 25, 2016
refiner:
hehheheh....guava kor,watermelon nii!!!
kikikikiki.... u wan lie say ur chelsea no be guava? well wen ur exam date nau?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by handsam(m): 11:47pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
kikikiki na dat part u see?
ask refiner hersef wetin she dey feel oo? bt if she cuss u i no dey dre oo
Dts True O. .Disclaimer: I Did Nt Abuse U O huh
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:48pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
kikikikiki.... u wan lie say ur chelsea no be guava? well wen ur exam date nau?
gerrarahie joor!...what is guava!
it seems u are a jambite?....just say d truth and shame d devil bros!wink
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:49pm On Feb 25, 2016
handsam:
Blood Of Buhari!! . .C As Op Corrupt. .Dis Case Must Reach EFCC angry. .Chai huh
allow DSS catch u, ur trials go thick and long pass IPOB kanu own
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 11:50pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
So u sef don dey crush on dat refiner wit guava boobi abi? person wey be say she fit dey cuss u 2mao nau... abi u dont knw say she dey insecure and proud pass peacock?
Baba, I never notice am ooooo shocked
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:52pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
Baba, I never notice am ooooo shocked
sweethrt don't mind him joor!...he just wanna destroy d love we av for each oder!shocked

tell me u don't believe him!wink
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:52pm On Feb 25, 2016
refiner:
gerrarahie joor!...what is guava!

it seems u are a jambite?....just say d truth and shame d devil bros!wink
hunhunn....no be only jambite na bitejamb ...
Witch truth u wan knw?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:56pm On Feb 25, 2016
handsam:
Dts True O. .Disclaimer: I Did Nt Abuse U O huh
god save u...she and ladycomfort na sis, its just dat refiner dey more polite small pass dat old witch oldlady.
one more tin
abeg If u see ladycomfort abeg run oo else....
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by refiner(f): 11:58pm On Feb 25, 2016
WiLdFLame:
god save u...she and ladycomfort na sis, its just dat refiner dey more polite small pass dat old witch oldlady.
one more tin
abeg If u see ladycomfort abeg run oo else....
gringrin.....rude words!
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 11:58pm On Feb 25, 2016
tosyne2much:
Baba, I never notice am ooooo shocked
haaaa...ur head save u say u knw nau!
hw every every?
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by tosyne2much(m): 12:02am On Feb 26, 2016
refiner:
sweethrt don't mind him joor!...he just wanna destroy d love we av for each oder!shocked

tell me u don't believe him!wink
Oyah I don't believe him... Let's make him jealous.. Oyah gimme a smiley kiss cheesy
Re: 4 Most Boobiliously Endowed Romancelanders by Nobody: 12:02am On Feb 26, 2016
refiner:
gringrin.....rude words!
its like u don dey mature well well 4 ur comment....abi u don get new person wey u dey crush oo? so u no wan dey behave posh everywhere so he go approve u? kikikiki....na one chance u dey oo
ur fantasies no fit cum tru oo aunti refiner
1 2 3 4 5 6 7 Reply

Man Carries His Endowed Lady Of 8 Years In Lovely Pre-wedding Pics"Cossy Go Fear" - Photos Of Endowed Sisters Go Viral As Nigerians React4 Most Insane Weddings That Will Shock You (PHOTOS)234

She Still Brought Herself Again Today - PhotosThis Is What I Saw On My Girlfriend's Last Night [picture]Is Having A "Spare Tyre" Now A Norm For Our Ladies?