Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,576 members, 7,865,390 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 05:09 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1452) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3436471 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1449) (1450) (1451) (1452) (1453) (1454) (1455) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Blackops(m): 9:30am On Feb 27, 2016
FolabiBret:


Wait o! The Glo wey u dey talk, na d one for una wey dey abroad ba? 1,400 ke! My sub go soon finish and I don dey reason auto-renewal, so na 1,400 bai? O ga o.

Abroad ke... D oloshis wey dey Nigeria na... Awon Werey.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:34am On Feb 27, 2016
Fraih:
.

Nne, good morning.. Hope you're good?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:42am On Feb 27, 2016
Brimmie:


Nne, good morning.. Hope you're good?
smiley Yeah yeah, good morning this morning. It's been a long one here. Chores and all. sad

***
Justified mi owon, Good morning to you.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:49am On Feb 27, 2016
Fraih:

smiley Yeah yeah, good morning this morning. It's been a long one here. Chores and all. sad

Lol.. Heya! And me been rolling from one edge of bed to the other. It's cool to have Sisters doing the Chores you know! wink

________________________________________________
Hi mzbiddy01 !! Before these Vultures hook you up, let me book my space in your database. smiley How are you?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:53am On Feb 27, 2016
Brimmie:


Lol.. Heya! And me been rolling from one edge of bed to the other. It's cool to have Sisters doing the Chores you know! wink
Berra gerrup now undecided tongue
I had to go wake my Big bro to comman do something too angry
Una go sleep early, una go wake late!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:53am On Feb 27, 2016
dejiconde:
Oyah add ponmo....
ok now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:54am On Feb 27, 2016
chigsboss:
.. u served dis on late.....e sour
na ur mouth sour, not my drink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:54am On Feb 27, 2016
biotechshola:





I believe iyanu ma shele ds night.
ok ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:56am On Feb 27, 2016
Fraiser:
which money i whole u, dis woman stop to dey tanish my puhlic image o, u know i av a bryt political future in dis city
hmmmm, i comment my reserve
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:57am On Feb 27, 2016
Fraih:

Berra gerrup now undecided tongue
I had to go wake my Big bro to comman do something too angry
Una go sleep early, una go wake late!

Wetin Fraiser dey do?? undecided Make dem no too stress you o! cheesy

Besides, I dnt sleep early. Can't remember the last time I went to bed before 12.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:58am On Feb 27, 2016
Fraiser:
dont mind my wife, she no know say na early morni paraga dey sell pass
ehn ehn, help me tell am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:58am On Feb 27, 2016
Fraiser:
one of my conjugal nd political opponent in dis city is back again, oya make I go slaugter two cockroach to do ur welcomin ceremony, spixytinxy oya com supply us empty botus of hennesy party don start
owo e da
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:59am On Feb 27, 2016
Fraiser:
you know da one bfor why u com dey involve my wife
no b ur wife dey shook mouth for wetin no concern am ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:00am On Feb 27, 2016
Fraih:

Berra gerrup now undecided tongue
I had to go wake my Big bro to comman do something too angry
Una go sleep early, una go wake late!
if u had someone like me as an elder bro, u no go fit can't try to wake me up.. wake me for gini?.

d only work wey I dey do for house na to chop and patapata wash motor.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:00am On Feb 27, 2016
Fraiser:
lol... baba I never recover from yesterday hangover o, canoe still dey resemble ship for my eyes o, abah u won kill me? dat spixytinxy don dey miss gegemu wit her drinks o
I no dey mix anything put for my drinks ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:01am On Feb 27, 2016
dejiconde:
spixytinxy no gt hennesy nah monkey tail and ori Aja... oh sorry ori malu wiv ponmo to yi she gt
Wu tell u dat one, I get henesssy oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:03am On Feb 27, 2016
jubrealguy:
ni ale Friday gan gan........after glo decided to release me frm dat prison wey dey offline, na ur joint i first branch.......not to drink anything ooo buh to con see how market no fit eva move, i wasn't disappointed rara cos i still dey dere as i dey folo u talk, Me and FolabiBret don dey package another oniparaga, infact ds one go dey do indomie and egg for one side.....Iwo, o ni duro rara..........wa sare kabakaba

Anyway, keep my 4 baby oku for me........u dey tell hardie14 say i b ologogoro, u forget say d day wey we meet, na 4 baby oku she go hustle for me........... Iyawo daadaa lomo yen
Abeg no vex for me na cos of God, oya come dis evening I get special surprise for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:04am On Feb 27, 2016
BlizzydoDo:
4 litres? yuu sure say yuu no wan use am open shop?
hmmm! Hmmm! Holy! Sister you will bring 20litres wink of undiluted olive oil! just see ur moniker BlizzyDoDo na frying things grin
Fraiser carry plate come mk u collect small dodo from blizzy!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:04am On Feb 27, 2016
Brimmie:


Wetin Fraiser dey do?? undecided Make dem no too stress you o! cheesy

Besides, I dnt sleep early. Can't remember the last time I went to bed before 12.
angry slept 2a.m, was up before 7 already.

Justified10, you no go wake up abi, then no breakfast! You go come cook yasef tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:07am On Feb 27, 2016
Fraih:

angry slept 2a.m, was up before 7 already.

Justified10, you no go wake up abi, then no breakfast! You go come cook yasef tongue
na u go even bring am to ma table...I worst gan, I no dey even enta kitchen...wen I was growing up, I grew with d understanding dat only girls are meant to enta kitchen...so ma own na to sleep, if food don reach table, I go siddon chop..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:09am On Feb 27, 2016
Oyehomz1:

Hmmmm... I see u o...u re gud.
u be fraiH body guard ogbeni? cool I see fraih! Na u come dey see me abi una dey share dsame eye? Like those wizu 4 macbelt! U are bless oyehomz1 tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:11am On Feb 27, 2016
Fraih:

Here I am, send me smiley
grin okay. I have sighted u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:18am On Feb 27, 2016
justified19:
na u go even bring am to ma table...I worst gan, I no dey even enta kitchen...wen I was growing up, I grew with d understanding dat only girls are meant to enta kitchen...so ma own na to sleep, if food don reach table, I go siddon chop..
Tahhhhhhhh undecided
Na because you get sisters na
You sure say you go sabi cook now tongue

If you dey my house, OYO is ur case o, you must do your own chores before you eat.
God knows when I become a mother, my boys will so know how to cook and do house chores.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:19am On Feb 27, 2016
terrymason:
u be fraiH body guard ogbeni? cool I see fraih! Na u come dey see me abi una dey share dsame eye? Like those wizu 4 macbelt! U are bless oyehomz1 tongue
cheesy cheesy Good morning Terry.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:22am On Feb 27, 2016
Abeg my people I get one nysc unrelated question o.
Abeg who b Lalasticlala. grin

N:B. Answers are at owners risk grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:22am On Feb 27, 2016
Fraih:

cheesy cheesy Good morning Terry.
moni miss fraih! How was your night sweetie?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:23am On Feb 27, 2016
Fraih:

Tahhhhhhhh undecided
Na because you get sisters na
You sure say you go sabi cook now tongue

If you dey my house, OYO is ur case o, you must do your own chores before you eat.
God knows when I become a mother, my boys will so know how to cook and do house chores.
I still no dey cook fa..lol

no b ma fault sha, e fit hapn to by guy in ma situation...I get 4 elder sis, which chore I wan do?

dem spoil me small..I sabi cook sha, at least garri na food..and I sabi prepare am die.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:25am On Feb 27, 2016
IghravweIG I wan greet u o bt ur name dey gjmme problem... u and oyehmoz abi wetin b him name..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:26am On Feb 27, 2016
IghravweIG:
Abeg my people I get one nysc unrelated question o.
Abeg who b Lalasticlala. grin

N:B. Answers are at owners risk grin grin
The greatest superMod ever Who has the key to frontpage.
That guy dey try no be small.
Lala, Weldone jare..

***
Terry, had a good nite. smiley You're doing well too?

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:29am On Feb 27, 2016
justified19:

I still no dey cook fa..lol

no b ma fault sha, e fit hapn to by guy in ma situation...I get 4 elder sis, which chore I wan do?

dem spoil me small..I sabi cook sha, at least garri na food..and I sabi prepare am die.
LoL cheesy you sabi cook na, all dose conclusion rice and noodles wey dey be like Red sea cheesy
Chai, 4 elder sis, I envy you o
Abi na you be the baby of the house? wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:30am On Feb 27, 2016
justified19:
IghravweIG I wan greet u o bt ur name dey gjmme problem...
u and oyehmoz abi wetin b him name..
Lolz.
Nor b only u don talk this thing o.
How i wish I fit change am now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:33am On Feb 27, 2016
Fraih:

LoL cheesy you sabi cook na, all dose conclusion rice and noodles wey dey be like Red sea cheesy
Chai, 4 elder sis, I envy you o
Abi na you be the baby of the house? wink
me no dey cook concusion o, i dey cook indomie once in a while...

u gorrit... last born, only son..


bt now, all ma sis are married sha. na only me remain.

(1) (2) (3) ... (1449) (1450) (1451) (1452) (1453) (1454) (1455) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.