Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,507 members, 7,865,130 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 12:50 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1453) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3436267 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1450) (1451) (1452) (1453) (1454) (1455) (1456) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:33am On Feb 27, 2016
Fraih:

The greatest superMod ever Who has the key to frontpage.
That guy dey try no be small.
Lala, Weldone jare..

***
Terry, had a good nite. smiley You're doing well too?
in other words, na him be Oga patapata of Front page...
But wait o, this our thread even dey front page?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:38am On Feb 27, 2016
IghravweIG:
Lolz. Nor b only u don talk this thing o. How i wish I fit change am now.
e hard..lol. I had to copy and paste it now sef.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:38am On Feb 27, 2016
VillageGOAT:

actually, i normally skip their lambastation of a antidiestablismentarism quorum, that leads to a hocus pocus, but like i said, i have two plots of land in ota, xo i only care about building a sky scrapper, a university and a shopping plaza in my two plots of land in ota, no time to start looking at their lambastation or lamentation... Tank you.
wow!! That's motivating,if I may ask,just a loud thought tho, would you prefer to give your university the name 'VillageGoat university' or the shopping plaza ' VILLAGEGOAT PLAZA' Since you are so proud of the name? But b4 then,lets go for a quick commercial (let's pay some bills),we ll be right back,i still have my guest in the building (the VILLAGEGOAT Crooner) ,keep it locked on GC 109.9 fm. Holla!!

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:40am On Feb 27, 2016
IghravweIG:

in other words, na him be Oga patapata of Front page...
But wait o, this our thread even dey front page?
yea...e don enta front page once. someone mentioned d mod and it was pushed dia..

but actually, na boobs dey frontpage pass..if u wan c bobby and u no wan go porn site, nairaland sef dey try.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:41am On Feb 27, 2016
justified19:
me no dey cook concusion o, i dey cook indomie once in a while...

u gorrit... last born, only son..


bt now, all ma sis are married sha. na only me remain.
Cool.... Make sense.
You should know how to cook o, incase your madam isn't around, and who knows,she might like breakfast in bed wink

IghravweIG, we don go frontpage come Back na.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:43am On Feb 27, 2016
justified19:
e hard..lol.
I had to copy and paste it now sef.
Just dey do am like that.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:43am On Feb 27, 2016
Blackops:


Abroad ke... D oloshis wey dey Nigeria na... Awon Werey.
And dem auto-renewal package nor get benefit like that of mtn. Person for here even yarn me say 4 days ago, na 1.5GB Glo give am for 1k sub. Now that e don become 1k4, e fit still be say na 1.5GB data dem go give pesin o. Be like say ah go begin dey reason Airtel, as Mtn nor good for my area.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:45am On Feb 27, 2016
Fraih:

Berra gerrup now undecided tongue
I had to go wake my Big bro to comman do something too angry
Una go sleep early, una go wake late!
Don't get too jealous my dear,we are the Alpha male,so don't take it personal. Don't worry,we ll encourage you as u do the chores by peeping on u; ain't that lovely enough cheesy angry angry grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:45am On Feb 27, 2016
justified19:
yea...e don enta front page once. someone mentioned d mod and it was pushed dia..

but actually, na boobs dey frontpage pass..if u wan c bobby and u no wan go porn site, nairaland sef dey try.
lolz.
weti u even do, when dem ban u sef.
u b NL criminal now o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:48am On Feb 27, 2016
Any possibility of NYSC extending registration?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:51am On Feb 27, 2016
wittyemi:
wow!! That's motivating,if I may ask,just a loud thought tho, would you prefer to give your university the name 'VillageGoat university' or the shopping plaza ' VILLAGEGOAT PLAZA' Since you are so proud of the name? But b4 then,lets go for a quick commercial (let's pay some bills),we ll be right back,i still have my guest in the building (the VILLAGEGOAT Crooner) ,keep it locked on GC 109.9 fm. Holla!!
ROTFL cheesy cheesy cheesy
I Love This Radio station die cheesy

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:51am On Feb 27, 2016
Fraih:

Cool.... Make sense.
You should know how to cook o, incase your madam isn't around, and who knows,she might like breakfast in bed wink

IghravweIG, we don go frontpage come Back na.
OK. Oya make I even ask u...
U don go NL jail b4?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:52am On Feb 27, 2016
Whalz, you have been peeping through the window, why not come in sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:53am On Feb 27, 2016
drjoshua2000:
Any possibility of NYSC extending registration?
Hmmmmm,anything is possible sha. But do we still have PCMs that hasn't registered shocked shocked
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:53am On Feb 27, 2016
wittyemi:
Don't get too jealous my dear,we are the Alpha male,so don't take it personal. Don't worry,we ll encourage you as u do the chores by peeping on u; ain't that lovely enough cheesy angry angry grin cheesy
Yea, I guess it is embarassed

IghravweIG, ayam a good girl na, I never visit the jail before wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:55am On Feb 27, 2016
IghravweIG:

lolz.
weti u even do, when dem ban u sef.
u b NL criminal now o.
u dey mind those robots called mods?
cos I mentioned many names at a tym wen I entered here yesterday to greet u pple..dem say antispamming ban me..

e dey do me lyk make I c one of dem throw am punch..
I don repeat am today, I dey wait dia ban.

wetin concern me, na to open justified11 na.. I get tym?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:57am On Feb 27, 2016
Fraih:

Yea, I guess it is embarassed

IghravweIG, ayam a good girl na, I never visit the jail before wink
Hmmm.
Fraih no b by good o.
From weti I don observe, person nor go even do anything, bfor dem go send SSS come e house.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 10:59am On Feb 27, 2016
I woke up and my first task of the day was(sincerely o) going to pluck Agbalumo. Afterwards, I returned home and d second task was eating the juicy, fleshy fruit. Since then, I bin dey romance one Daniel Defoe book so, wey my food don ready for dining.
This weekend just dey.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:01am On Feb 27, 2016
IghravweIG:

Hmmm.
Fraih no b by good o.
From weti I don observe, person nor go even do anything, bfor dem go send SSS come e house.
Make dem no reach my side o sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:02am On Feb 27, 2016
Fraih:

Cool.... Make sense.
You should know how to cook o, incase your madam isn't around, and who knows,she might like breakfast in bed wink

IghravweIG, we don go frontpage come Back na.
I can prepare cornflakes for her na..lol.

com and teach me ow to..na soup b ma headache, not rice and etc.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:02am On Feb 27, 2016
justified19:
u dey mind those robots called mods?
cos I mentioned many names at a tym wen I entered here yesterday to greet u pple..dem say antispamming ban me..

e dey do me lyk make I c one of dem throw am punch..
I don repeat am today, I dey wait dia ban.

wetin concern me, na to open justified11 na.. I get tym?
loooooooooosl.
Omo, u dey para o.
Sha u na my padi and I dey ur back.
Meself don dey vex fa.
I wan go their jail come back.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:04am On Feb 27, 2016
wittyemi:
Hmmmmm,anything is possible sha. But do we still have PCMs that hasn't registered shocked shocked

Yes there are. I know couple of friends who are undecided about registering.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:05am On Feb 27, 2016
Fraih:

Make dem no reach my side o sad
U dey fear grin
Me I ready for them.
I wan b ex-convict, so that if I come back, I go fit rule the nation. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:09am On Feb 27, 2016
IghravweIG:

loooooooooosl.
Omo, u dey para o.
Sha u na my padi and I dey ur back.
Meself don dey vex fa.
I wan go their jail come back.
I had to ask fraih yesterday if they get paid for being mods ni..and she said they get paid..

most of dem no kuku dey contribute anything for d nairaland pass ban...

na only lalasticlala name I dey here everytym.. d rest dey work lyk CID..we no knw dem.

if dem lyk make dey ban me for 10yrs, what's ma own?
I kuku poor for social media befre. ..na only whatsap and nairaland I dey use..I deactivate na fbk account ni sef. I forget twitter password, I forget instagram password..I delete bbm... na nysc make me dey active for nairaland...

mods, if u wanna ban...com and ban.
#kokan aye
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:11am On Feb 27, 2016
justified19:
I had to ask fraih yesterday if they get paid for being mods ni..and she said they get paid..

most of dem no kuku dey contribute anything for d nairaland pass ban...

na only lalasticlala name I dey here everytym.. d rest dey work lyk CID..we no knw dem.

if dem lyk make dey ban me for 10yrs, what's ma own?
I kuku poor for social media befre. ..na only whatsap and nairaland I dey use..I deactivate na fbk account ni sef. I forget twitter password, I forget instagram password..I delete bbm... na nysc make me dey active for nairaland...

mods, if u wanna ban...com and ban.
#kokan aye
grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:13am On Feb 27, 2016
justified19:
I can prepare cornflakes for her na..lol.

com and teach me ow to..na soup b ma headache, not rice and etc.
Chai
Cornflakes cry cry
If you really want me to teach you, you will have to obtain an application form from my PA, then you fill and she will forward to my desk, so I'll attend to it duely.
Cooking isnt a child's play But I can assure that you will be able to make different dishes when you graduate from Fraih's Home of Spices - thats my cook school.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:13am On Feb 27, 2016
IghravweIG:
grin grin
I don turn nairaland orubebe lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:17am On Feb 27, 2016
Fraih:

Chai
Cornflakes cry cry
If you really want me to teach you, you will have to obtain an application form from my PA, then you fill and she will forward to my desk, so I'll attend to it duely.
Cooking isnt a child's play. I can assure that you will be able to make different dishes when you graduate from Fraih's Home of Spices - thats my cook school.
sweetheart, if u wana teach me. it has to b free and u must gimme incentives sef if u want me to knw it ..

reminds me of when my closest friend(female) as trying to teach me...she wld buy ingridents and com around every week to teach me...she gave up d day she told me to do d cooking masef. lol, I lost
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 11:17am On Feb 27, 2016
drjoshua2000:


Yes there are. I know couple of friends who are undecided about registering.
how could they be so undecisive for good 20 days!!! They don't deserve to go to camp then,we no need intercede for such people,if nysc go extend the registration date now dem fit extend camp date too,abeg ooo..Tell your undecisive friends to keep thinking and wait for next batch.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:19am On Feb 27, 2016
wittyemi:
how could they be so undecisive for good 20 days!!! They don't deserve to go to camp then,we no need intercede for such people,if nysc go extend the registration date now dem fit extend camp date too,abeg ooo..Tell your undecisive friends to keep thinking and wait for next batch.
lol.

some av food bt can not eat, some can eat but dia is no food...choi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:19am On Feb 27, 2016
justified19:
sweetheart, if u wana teach me. it has to b free and u must gimme incentives sef if u want me to knw it ..

reminds me of when my closest friend(female) as trying to teach me...she wld buy ingridents and com around every week to teach me...she gave up d day she told me to do d cooking masef. lol, I lost
grin grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 11:20am On Feb 27, 2016
justified19:
I don turn nairaland orubebe lol
Lol. na dem b Jega na.
dem nor just dey fair.
All dis grey-hair mods dem.

(1) (2) (3) ... (1450) (1451) (1452) (1453) (1454) (1455) (1456) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.