When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) (6301 Views)
| Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by BUSHHUNTER: 9:22pm On Feb 28, 2016 |
That b-red na ediot! Even davido him godfada no fit brag with Six....mah no hear am atall make him just try cross border ahswear him go change color... In Yungsix voice..all about ma paper this is no joke Trust me u don't wanna see me mado o even olamide sef kno say I be baddo....gbam! |
| Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by KingTom(m): 6:47am On Feb 29, 2016 |
Rotimi47:Oga no be touts wey dey break alomo bottle dey beat chest dey make noise. I dey talk of waff town wey 9 year old boy dey pump boris inside him brother body. Besides, who tell you say Fat-Red na core Lagos gangsta where him dey when dem damoche dey kiss death anyhow |
| Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by KingTom(m): 6:48am On Feb 29, 2016 |
fF01: bros you set check am na |
| Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by Rotimi47: 2:49am On Mar 01, 2016 |
KingTom:O na dey think say na comedy be fight Abi? Wey ona go dey jam talk! Go oshodi or mushin go try show yourself and you will be amazed with what a 6 year old go do you. People like make dem dey push people; na so Ona people push one guy till him take eye collect bullet (The guy's eye got blown off by a bullet). Abeg which damoche? Abi na the one wey dem fall for LASU? Abeg, make we leave matter for Mathias because na Jesus dey town. |
| Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by KingTom(m): 7:10am On Mar 01, 2016 |
Rotimi47:hehehehehe bros you correct make wr just leaie am everybody na king for hin lane sha ![]() |
| Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by Rotimi47: 12:12pm On Mar 01, 2016 |
KingTom:Na so o Bro. ![]() |
Okwudili Umenyiora Arrested By Police For Threatening Runtown With A Gun (Photos • Paul Okoye Shows Support To Young6ix Over $10k Giveaway • Kemi Olunloyo Warns Toyin Kosoko For "Threatening" Her • 2 • 3 • 4
See What Lasu Have Turned Dagrin's Car To • What Some Respected Nigerian Ladies Do In Dubai [CHAIIIII] • Lynxx Attacked By Unknown Men, Stabbed With A Knife On The Head (see Photo)
