Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,471 members, 7,836,864 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:44 PM

When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) (6016 Views)

Okwudili Umenyiora Arrested By Police For Threatening Runtown With A Gun (Photos / Paul Okoye Shows Support To Young6ix Over $10k Giveaway / Kemi Olunloyo Warns Toyin Kosoko For "Threatening" Her (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by BUSHHUNTER: 9:22pm On Feb 28, 2016
That b-red na ediot! Even davido him godfada no fit brag with Six....mah no hear am atall make him just try cross border ahswear him go change color...



In Yungsix voice..all about ma paper this is no joke

Trust me u don't wanna see me mado o even olamide sef kno say I be baddo....gbam!
Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by KingTom(m): 6:47am On Feb 29, 2016
Rotimi47:
Wetin you dey talk? Warri boys wey na only comedy dem sabi! Tear eye go lasgidi wey boys sabi use any available thing take fight.

Abi you think say na broken English na him dey win fight? Just Google search world most dangerous street gangs and you will see Lagos area boys on the list.

Life no mean anything to Lagos area boys as dem fit die because of 20 naira. grin
Oga no be touts wey dey break alomo bottle dey beat chest dey make noise. I dey talk of waff town wey 9 year old boy dey pump boris inside him brother body. Besides, who tell you say Fat-Red na core Lagos gangsta grin where him dey when dem damoche dey kiss death anyhow
Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by KingTom(m): 6:48am On Feb 29, 2016
fF01:

lmao
grin bros you set check am na
Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by Rotimi47: 2:49am On Mar 01, 2016
KingTom:
Oga no be touts wey dey break alomo bottle dey beat chest dey make noise. I dey talk of waff town wey 9 year old boy dey pump boris inside him brother body. Besides, who tell you say Fat-Red na core Lagos gangsta grin where him dey when dem damoche dey kiss death anyhow
O na dey think say na comedy be fight Abi? Wey ona go dey jam talk! Go oshodi or mushin go try show yourself and you will be amazed with what a 6 year old go do you.

People like make dem dey push people; na so Ona people push one guy till him take eye collect bullet (The guy's eye got blown off by a bullet).

Abeg which damoche? Abi na the one wey dem fall for LASU?

Abeg, make we leave matter for Mathias because na Jesus dey town.
Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by KingTom(m): 7:10am On Mar 01, 2016
Rotimi47:
O na dey think say na comedy be fight Abi? Wey ona go dey jam talk! Go oshodi or mushin go try show yourself and you will be amazed with what a 6 year old go do you.

People like make dem dey push people; na so Ona people push one guy till him take eye collect bullet (The guy's eye got blown off by a bullet).

Abeg which damoche? Abi na the one wey dem fall for LASU?

Abeg, make we leave matter for Mathias because na Jesus dey town.

hehehehehe bros you correct make wr just leaie am everybody na king for hin lane sha grin
Re: When Warri Boys Catch B-red For Threatening To Beat Young6ix (PHOTO) by Rotimi47: 12:12pm On Mar 01, 2016
KingTom:
hehehehehe bros you correct make wr just leaie am everybody na king for hin lane sha grin
Na so o Bro. grin

(1) (2) (Reply)

Kim Kardashian Shows Off Baby Bump, Still Has Got That Booty / 14 Of Rihanna’s Most Provocative Instagram Pictures {PHOTOS} / Is Craig David's Father Nigerian?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.