Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,613 members, 7,847,562 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 08:53 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1587) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3421476 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1584) (1585) (1586) (1587) (1588) (1589) (1590) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:10pm On Mar 04, 2016
prindu:
Appreciation guys for ur contributions!

LogoDwhiz, u too make sense, thanks for d hints

Oga Kbs468... u too dey writ plenty things, lol. Don't mind me jare, I get ur point... gracias. But then do u think it would be that easy accepting strangers & keeping their luggage even in dis period of insecurity? Thanks all d same boss.

Fraiser lomo... thanks buddy for ur contribution,

I appreciate u all for taking out time to respond to my question.... Una too much

You are welcome bro

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:10pm On Mar 04, 2016
AdunniIwo:

No, na quarrel. grin
Ahh....but me can't quarell oooo...Oya come and sip chilled kunnu, that will give the twins some chilling experience in this hot weather/period
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:11pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Even you too?
se I lie ni abi y oyehomie come dey mumuily in love with u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:11pm On Mar 04, 2016
IghravweIG:

No o. Not even in town sef. grin
Got some crazy work schedule today o.
Didn't even get to see my friend Fraih self.
Will be back tomorrow tho.
Btw, It was a lovely dinner yesternite.
Oyehomie is one lucky fella grin
I have not seen my Sist too o, hope she's fyn..Yeaaa, tanks for d compliment btw madam spixytinxy cn yu see dz

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 10:12pm On Mar 04, 2016
LogoDwhiz land with a banger....grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:12pm On Mar 04, 2016
IghravweIG:

Lols. No spixytinxy joint today o.
I nor even dey town self.
Unto work tins. grin
no mind my bro if naso everybody for dis out city b na oyo for b my case oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:12pm On Mar 04, 2016
Dammyoni18:
I don land o
Welcome first b4 Evey Every because because this your landing tone dey scary oo like dem DTOBS, Sent4rina etc own.

Abeg make I end am with etc before una go come hammer me for head oo. grin

Abi una no get mechanical engineering people grin cheesy So ewo ni mbe? Dami loun grin se Damilola ni abi Damilare or tibi tiise Damola ni grin cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:13pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

I have not seen my Sist too o, hope she's fyn..Yeaaa, tanks for d compliment btw madam spixytinxy cn yu see dz
my bro was high wen he ate ur food
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:13pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, oga oooooo me don first no say dat Qutyjoice way no pure at all
despite all d 48pts, all d poem, all d kegs of palm oil, tubers of yam and all d 201 gods dat were appeased. who would v believed all ds wud happen to dat bobo.

anyway, mo ti jawo n be make dem no turn me to eke adugbo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by pbs4real(m): 10:14pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Haha? Bros, shey na everywhere you they tell and call your Wife Honey? People no go give you name?

Besides, how can Human being be honey again Na the lifeless and edible one or the lively and Stingy ( as in sting sting with pain and torture)? You meant grin grin grin
wat doz it teach us? Simply no PAIN no GAIN.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:14pm On Mar 04, 2016
jubrealguy:
we dey prepare for camp, na y e dry dat time
And ya done preparing?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:15pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

Awwwnn...First of all introduction
Yeah...SC3 was a babe prepared for me by Amodu cos he promised to do dat for m d tym i came into ds city...but cos i was late, crobboy saw her and liked her..fortunately for him wen i entered nd i saw her, i didn't like her cos i no say a more glorious babe stil dey ahead...so he now made his move nd ofcos sc3 said yes.....soo..dat actually strengthened our friendship smhow...finish....nd here she is...a man can't be soo blessed more dan u av been to me. D proof dat patience is a virtue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:15pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
my bro was high wen he ate ur food
I dnt like yu.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:16pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:

God forbid. In our house I do d cooking, I wash, Na me dey bath em sef if yu no sabi....Na today get as e be n pls leave my husband out of dz. Tanks
no vex ooo, yoruba don talk am already, iyawo ni olori oko.,...sorry, e b like say i quote am wrong....lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Walexz02(m): 10:18pm On Mar 04, 2016
Omo see how house full o shocked
I can see some new beautiful and handsome faces cool y'all welcome to GC cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:18pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:

Yeah...SC3 was a babe prepared for me by Amodu cos he promised to do dat for m d tym i came into ds city...but cos i was late, crobboy saw her and liked her..fortunately for him wen i entered nd i saw her, i didn't like her cos i no say a more glorious babe stil dey ahead...so he now made his move nd ofcos sc3 said yes.....soo..dat actually strengthened our friendship smhow...finish....nd here she is...a man can't be soo blessed more dan u av been to me. D proof dat patience is a virtue
Awwn, kinda touching! every disappoint z a blessing yu know, n SC31 z ma fwend o(Aproko fwend).....lol....

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:18pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
ordained in heaven indeed, na blizzydodo I pirry sha
leave my wife alone na, na me nd my wife alone o, we no dey put our affairs for public, our marriage no d reality show o, d tin wey she dey see enh, na she b d only one wey fit see am, Ife atokewa lo pa kadara wa po
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 10:19pm On Mar 04, 2016
DTOBS:

Ahh....but me can't quarell oooo...Oya come and sip chilled kunnu, that will give the twins some chilling experience in this hot weather/period
Ewo! shocked Spixytinxy come oooo. Everybody wan emulate us ooo.

Ibeji everywhere yanfuyanfu like crude oil grin But d only difference b say dis kind yanfuyanfu na blessing and not a curse oo like d curse wey dey reign supreme for Nigeria now ooo grin

But we thank God for Baba God's blessings and Mercies oo cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:19pm On Mar 04, 2016
jubrealguy:
no vex ooo, yoruba don talk am already, iyawo ni olori oko.,...sorry, e b like say i quote am wrong....lol
I dnt care to know
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:19pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
no mind my bro if naso everybody for dis out city b na oyo for b my case oooo
Ah ah.
Nah work carry me comot na.
U suppose no say as per TGIFs tins, I for no miss to shekpe for ur joint today na. grin. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:20pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Welcome first b4 Evey Every because because this your landing tone dey scary oo like dem DTOBS, Sent4rina etc own.

Abeg make I end am with etc before una go come hammer me for head oo. grin

Abi una no get mechanical engineering people grin cheesy So ewo ni mbe? Dami loun grin se Damilola ni abi Damilare or tibi tiise Damola ni grin cheesy

U dey afraid.

Haha na keke aluta (aluta's bicycle) carry her come.

#GreatIfe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:20pm On Mar 04, 2016
jubrealguy:
Sabi wetin? u neva hear say oyehomie don turn gbewudani, na hin dey cook, dey wash, dey clean, dey fetch water.......shey u no kno say since dem don marry,d guy no gree fat again, anyway no b my mouth u hear am ooo
Lol...i noo blame u..eni ti o ni iru eni, ko'le monyi eni...(u can't kno d worth of gold if u no kno say gold)

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AdunniIwo(f): 10:21pm On Mar 04, 2016
DTOBS:

Ahh....but me can't quarell oooo...Oya come and sip chilled kunnu, that will give the twins some chilling experience in this hot weather/period
She's one. Thanks a lot tho.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:21pm On Mar 04, 2016
Chai my hand z so paining me...Couldn't reply everybody btw I love yu Oyeh
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:22pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:

Yeah...SC3 was a babe prepared for me by Amodu cos he promised to do dat for m d tym i came into ds city...but cos i was late, crobboy saw her and liked her..fortunately for him wen i entered nd i saw her, i didn't like her cos i no say a more glorious babe stil dey ahead...so he now made his move nd ofcos sc3 said yes.....soo..dat actually strengthened our friendship smhow...finish....nd here she is...a man can't be soo blessed more dan u av been to me. D proof dat patience is a virtue

and when you started your kolabo with qutyjoice, I wasn't notified...

I no vex ooo, just saying noni ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:23pm On Mar 04, 2016
Oyehomie:

Lol...i noo blame u..eni ti o ni iru eni, ko'le monyi eni...(u can't kno d worth of gold if u no kno say gold)
Best reply so far....Omo Yoruba....I love you
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:23pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
Wow, am glad ur date went well, looking forward to seeing u guys again.

Okay dear!

Thanks. Once again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:23pm On Mar 04, 2016
jubrealguy:
Sabi wetin? u neva hear say oyehomie don turn gbewudani, na hin dey cook, dey wash, dey clean, dey fetch water.......shey u no kno say since dem don marry,d guy no gree fat again, anyway no b my mouth u hear am ooo
Lol...i noo blame u..eni ti o ni iru eni, ko'le monyi eni...(u can't kno d worth of gold if u no kno say gold)..nah help meet bible call am no be ur dustbin...plus why we go dey wash cloth...? Na laundry men we dey gv our clothins..nd mind u..na she dey do all d cookin...it's fun to watch yur wife cook ,,,especially if u re around...u don't kno hw sweet and comfortable chores bcome wen u do it with luv
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:24pm On Mar 04, 2016
spixytinxy:
which kind skills him wan learn abi no him go teach dem, wo oko mi o nice in dat department at all oooo
na which dpmt b dat? Ur house na sku ni? See na child wey never reach anoda person papa farm bfor go talk sey na hin papa farm big pass o, iwo fi eyi don oko blizzydoDo wo, ki o ri pe rere ni oluwa
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:24pm On Mar 04, 2016
Qutyjoice:
Chai my hand z so paining me...Couldn't reply everybody btw I love yu Oyeh
why i love touchscreen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:25pm On Mar 04, 2016
Kbs468:

Welcome first b4 Evey Every because because this your landing tone dey scary oo like dem DTOBS, Sent4rina etc own.

Abeg make I end am with etc before una go come hammer me for head oo. grin

Abi una no get mechanical engineering people grin cheesy So ewo ni mbe? Dami loun grin se Damilola ni abi Damilare or tibi tiise Damola ni grin cheesy
O'ko mi no Oluwadanlola *in my grandma's voice

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:26pm On Mar 04, 2016
Okay I can see my distinguish colleague Senator Amodu.
Howayu Sir.

(1) (2) (3) ... (1584) (1585) (1586) (1587) (1588) (1589) (1590) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.