Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,499 members, 7,861,431 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:14 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1943) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3431956 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1940) (1941) (1942) (1943) (1944) (1945) (1946) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 6:47pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
set without money? If no b spixytinxy wey specially follow me talk on ur behalv I for no show up, I stab a meeting wit PMB because of ur party, now u dey tell me sey u don pay my money giv spixy wey, d money wey she go take stock her shop wit paraga. U better follow me reason wella now bfor its too late
my guy i don settle everything b4, i sure say spixytinxy 4get. Anyway Wetin u go tak. Abeg help time don dey go. I won go baf.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49pm On Mar 21, 2016
Aghans:

she say na she b manager. She stil talk say if i her i don already see u.
So hw we go go am nw, time don almost reach
bur u for wait make d boss give u go ahead na, na which tym b d bash sef?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 6:49pm On Mar 21, 2016
biotechshola:
Guys prepare your minds for another shocker, stream II camping falls within ramadan nd i don't think camping during ramadan is possible.

Camping for stream II will end the very day Ramadan will start which is 6th June or a day before its commencement; 7th June so there won't be any extension or alteration regarding Ramadan.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 6:50pm On Mar 21, 2016
SMartins1 Abeg tell DJ make he start to warm d city smal, mak our people kw say time don reach
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 6:52pm On Mar 21, 2016
Chommieblaq:





He don speak hausa, it's not by hausa oooo, kai u are a married man, kar ka raina mu wayo, kar ka yi wasa da zuciyana.


Since it is not by Hausa, I guess your mind have been poisoned against me badly by the accuser,iambibi...
Anyways; let me say that am sowie for all that has happened;
I am sorry it had to end like this.
I am sorry that I can’t be what you want me to be,
how you want me to be.
I am sorry that loving me caused you so much hurt.
I am sorry that I have done nothing but exacerbate your insecurities.
I am sorry that I walked into your life, gave you hope and not fulfilling your dreams.
I am sorry.
I am sorry.
But know that;
I am not sorry I met you.
I am not sorry I fell in love with you.
I am not sorry for letting you into my life where no one was allowed for years.
I am not sorry for loving you with all my being while I could.
I am not sorry for having felt wonderfully loved and cherished at the expense of your insecurities.
Your life, my life will go on.
With a big hole that would take a long time to fill.
With hurt that will take a long time to heal.
With hope that one day the pain would ease and eventually go away.
My love for you will never go away….. and that is a promise.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 6:52pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
bur u for wait make d boss give u go ahead na, na which tym b d bash sef?
na 8pm
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 6:54pm On Mar 21, 2016
Sent4rina:


Awa u mai wify.. Hw awa pinkin dey do 4 ur belle. I knw say dem be all boyz. All dem nebor dota don keran wen dis guys finally arrive.,
Am fine my love. Our pikins dey bounce upandan 4 my belle ni fa. I need ur soft touch and massage 2nyt.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 6:54pm On Mar 21, 2016
I just don't want to get angry that is why I have been avoiding this page but the thunder wey go fire all these people wey just dey use my future play eh...make dem no just make me do midnight prayers for them, I fit vex read psalm chp7 for their head o...anybody wey know dem make ena beta warn dem, I no joke o na mean business I dey do na, maka adigh'ama ma
oloriburuku ni awon nysc

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:54pm On Mar 21, 2016
Aghans:

my guy i don settle everything b4, i sure say spixytinxy 4get. Anyway Wetin u go tak. Abeg help time don dey go. I won go baf.
ok make I first reason u make ur party no com flop, we go talk about money wen spixytinxy don come, oya giv me d venue, hope sey d mic, speaker nd everytin don set. Lest I forget na 3 ratio 1 guys nd gals gaz be o, I no dey do MC for gay party, gals must plenty
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AEyo1(m): 6:56pm On Mar 21, 2016
boboLIL:
Really fed up.... The excitement has lost its taste....

no be lie...no joy at all
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 6:56pm On Mar 21, 2016
SC31:
lol OK na make we dey watch their drama in 5D.......BTW how is you jare

I have been asking of you all these days, where have you been and didn't you see my mentions
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 6:59pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
ok make I first reason u make ur party no com flop, we go talk about money wen spixytinxy don come, oya giv me d venue, hope sey d mic, speaker nd everytin don set. Lest I forget na 3 ratio 1 guys nd gals gaz be o, I no dey do MC for gay party, gals must plenty
lol, d venue na dis great golden city. 4 babe matter no worry, dis city gather babe well. All our babes dem promise me say dem go show up
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 7:00pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Lol! OYO IS UR CASE if u are referring 2 me. E no gri pain me so I no fit nak my head 4 wall. My head dey under Air Conditioner dey kul. If my love story dey pain u and ur fellow colleagues make una go report me 2 NYSC or make una go hug transformer.
Once again OYO IS UR CASE!
Off I go, I go Off
Bye bye!

Thank God I re-taught you this rhyme ooooo grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:01pm On Mar 21, 2016
spixytinxy:
me no one dey in charge of drink, just tell am to come buy drink from me
Happy buffday. Na me go b d bouncer 4 d parry. All in invited guest and trouble makers beware!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by adewaleoroge: 7:03pm On Mar 21, 2016
Pls with all this rubbish nysc is doing, I am sick n tired of dem, Pls anyone with ideas of company recruiting in lagos should Pls inform me, not interested in Nysc again.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:04pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Happy buffday. Na me go b d bouncer 4 d parry. All in invited guest and trouble makers beware!
lol. Tanx
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:04pm On Mar 21, 2016
katerine7:
I just don't want to get angry that is why I have been avoiding this page but the thunder wey go fire all these people wey just dey use my future play eh...make dem no just make me do midnight prayers for them, I fit vex read psalm chp7 for their head o...anybody wey know dem make ena beta warn dem, I no joke o na mean business I dey do na, maka adigh'ama ma
oloriburuku ni awon nysc
abeg dis ur hot temper eh I fit use am boil water? I need hot bath....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:04pm On Mar 21, 2016
Aghans:

lol, d venue na dis great golden city. 4 babe matter no worry, dis city gather babe well. All our babes dem promise me say dem go show up
enh enh e make sense lyk dat bur u go book 4 babes for me wey go dey around me, I no dey fit talk wel If babes no dey around, d mic sef no go gree carry my voice com out
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:06pm On Mar 21, 2016
amodu:


Thank God I re-taught you this rhyme ooooo grin
Lol! Thank God o. The rhyme sweet. E b like sey I go come ur house make u teach me more. How miss oyin na? We no dey c her break light 4 hear again.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:06pm On Mar 21, 2016
Aghans:
na 8pm
ok no wahala make I go prepare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:07pm On Mar 21, 2016
iambibi:
Testii testii, do u realize dat ur chyking anoda mans wife.. D bae is already taken... By SMartins1..... Dnt be in a rush naa jst calm down.. Ur own will come to u in a very stress free and easy way.. Ok... Evn though yes u saw her first but jst let her go.. Dat shows hw carin u r. . By d way.. Dat stuff u wrote is not an apology letter ooooo...lol... . buh i will accept it.... For old times sake... Now... Plz be a nice guy because i kno u r and go get urself anoda bae.... Once u sight her, and its difficult... I promise we shall all come to ur rescue... Tnks for ur understanding.... Lol
Dint write any leta of apology because my action is mor apologetic dan my words... Nd tanx 4 ur advice.... I'll work on dat oh.... U ar really my bestie *kiss her hand*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:08pm On Mar 21, 2016
oyxah:

Hahaha.
lol... Dont blive u later saw dat, hw was ur day babe, its been awhile
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09pm On Mar 21, 2016
SC31:


No now naa December 25th we want,shey you don forget ni
ok no wahala make I go follow DG talk again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:09pm On Mar 21, 2016
SC31:

The hustle is real mehn,lol
Lol.... U ehn... If I catch u.....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:09pm On Mar 21, 2016
boboLIL:
abeg dis ur hot temper eh I fit use am boil water? I need hot bath....
d thing dey vex me, me wey graduate since 2014, I for don do masters finish dey apply for phd
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by adewaleoroge: 7:10pm On Mar 21, 2016
mapsmatician:
Ahswear! Some of una dey fall hands for dis thread o. Serious matter just arose n d best u guys can do is sitdown here and discuss Love while NYSC keep tossing y'all around. This thread has lost it relevance. I'm nt against mingling n having Fun, but bruh, there should be a moderation else it becomes very childish. I guess we don't know the Power of the Social media. If we do, Nysc won't be messing with us. Chai! No Aluta spirit at all, i miss my school for dis. Nysc for see protest fear. Just saying my mind sha! If e dey pain u, u r free to nak ur head on d wall.
As for Nysc, let them keep postponing...that's how God will be postponing their breakthrough.


I agree with u bro, I think it's high time we know d reason y dis thread is created n get up to do something with dis shit nysc people are doing with our precious time which is making us to look irrelevance in our environment n make it seems as if we don't know what we are doing. #letsdosomething

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:11pm On Mar 21, 2016
DTOBS:

My brother,our people do say "e ni to ba dake, ti e aba dake"...
Since e be say na Hausa iambibi wan take dey do corner corner for me,na so me sef enter my abokis (water melon and suya seller) friend's side go learn small one ooo
lol... D babe sef suppose score u high, to learn a language within two days means u re highly determined nd talented. U really try
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:11pm On Mar 21, 2016
molakem:
Blushing....my head is about to scatter oooo. OK, I will think about it
I'll b waitin dear!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:12pm On Mar 21, 2016
katerine7:

d thing dey vex me, me wey graduate since 2014, I for don do masters finish dey apply for phd
2014 yesterday? 2013 here... Now that my time don come,,, they still no gree me go...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:12pm On Mar 21, 2016
LogoDWhiz:
Fraiser.. Welcome back on board
pressy I dey hail u bro, respect sir
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:15pm On Mar 21, 2016
boboLIL:
2014 yesterday? 2013 here... Now that my time don come,,, they still no gree me go...
I am fed up, I don't even want to go again, dey should just scrap the whole thing
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:18pm On Mar 21, 2016
DTOBS my friend.... hw r u nd hw ws ur day?

(1) (2) (3) ... (1940) (1941) (1942) (1943) (1944) (1945) (1946) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.