Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,553 members, 7,861,624 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:40 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1945) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3432181 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1942) (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) (1948) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:50pm On Mar 21, 2016
katerine7:
I just don't want to get angry that is why I have been avoiding this page but the thunder wey go fire all these people wey just dey use my future play eh...make dem no just make me do midnight prayers for them, I fit vex read psalm chp7 for their head o...anybody wey know dem make ena beta warn dem, I no joke o na mean business I dey do na, maka adigh'ama ma
oloriburuku ni awon nysc
lmaooooooo.... Kate kate....c face....babe U dey provok o .. Lolz... Abegooo no b nysc go giv u high B.P at dis ur tender age.... Lol.... Oya come, come and rest.. Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:50pm On Mar 21, 2016
Abbeyunique2:
Fraiser u se aye gan o. party dey tonite and u no call for green bottles
padimi no vex o, me self just see invitation dis eveni, I no know bfor, bur notin does u na, guys go still fall in, na me b d MC
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:50pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Na so. Oya go prepare 4 byday
All dressed....wait oooo my tennis
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:51pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
iambibi! Show face naw... no dull ur guy nah
.. Face showed!! Oya see me... Hw faa..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:52pm On Mar 21, 2016
SMartins1:

Aghans offer my Queen chair naw, and a Cold bottle of drink... Molakem what drink do you prefer?
Smirnoff
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:52pm On Mar 21, 2016
SMartins1:

Aghans offer my Queen chair naw, and a Cold bottle of drink... Molakem what drink do you prefer?
Smirnoff thks dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:54pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

I don dey road dey bounce my thing. C as people just dey hail me, dey shout Aunty Corper 4 my head. I no go gri enter car. Na jug I go jug till I reach d venue.
me and my lady Molakem dey the party so ooo... the DJ dey on fire now...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Mar 21, 2016
molakem:
Nice meeting u too. The name is molakem
wao wot a beautiful name , anywayx I no suprise sha, beautiful name is always synonymous wit beautiful babes, hope u hav been enjoyin ursef around d city, feel free to mention me if anytin shud border u, being at ur service will b a great pleasure
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:57pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
wao wot a beautiful name , anywayx I no suprise sha, beautiful name is always synonymous wit beautiful babes, hope u hav been enjoyin ursef around d city, feel free to mention me if anytin shud border u, being at ur service will b a great pleasure
Thks for the complement.....how dis party go be?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:58pm On Mar 21, 2016
molakem:
Smirnoff thks dear
There you go!!!

My pleasure
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:58pm On Mar 21, 2016
iambibi:
.. Face showed!! Oya see me... Hw faa..
Iambibi wias ur husby?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:58pm On Mar 21, 2016
MC fraiser pls over to u. Introduce our guest
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:01pm On Mar 21, 2016
katerine7:

u try, u don make me laff small upon all d vex wey hook me here
Abi. Na 2 dey use our NYSC kits na im remain. Na my NYSC kula and cup I dey carry go Aghans buffday sef.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:01pm On Mar 21, 2016
molakem:
Smirnoff thks dear
U dint com to see d apartment, hope evrytin is ok?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 8:04pm On Mar 21, 2016
Testimony89:

U dint com to see d apartment, hope evrytin is ok?
Yah, I was very busy.... maybe tomorrow
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:04pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
There you go!!!
My pleasure
.. Oya SMartins1... I guess the atmosphere is now conducive for ur punchlines..... *rings the WWE bell* oyaaaa let the official toasting begin.... (no forget we go hav to ask her if she accept am ooo)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:05pm On Mar 21, 2016
SMartins1 Abeg tell ur guys dem make dey start to share drink, i no won com out nw til MC call me out
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:05pm On Mar 21, 2016
molakem:
Smirnoff thks dear
There you go!!!

My pleasure
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:06pm On Mar 21, 2016
Testimony89:

Iambibi wias ur husby?
. Bae traveled out of the country... Buh will be back soon
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:08pm On Mar 21, 2016
iambibi:
.. Oya SMartins1... I guess the atmosphere is now conducive for ur punchlines..... *rings the WWE bell* oyaaaa let the official toasting begin.... (no forget we go hav to ask her if she accept am ooo)
okay @iambibi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:08pm On Mar 21, 2016
SMartins1 where Qutyjoice and spixytinxy dem neva carry food come ooo. Abeg help call dem, tel dem say party don start
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:09pm On Mar 21, 2016
Aghans:
SMartins1 Abeg tell ur guys dem make dey start to share drink, i no won com out nw til MC call me out
My peepz are already on ground... you just have fun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:09pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Abi. Na 2 dey use our NYSC kits na im remain. Na my NYSC kula and cup I dey carry go Aghans buffday sef.
Abeg no allow person wen no where white.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:14pm On Mar 21, 2016
molakem:
Yah, I was very busy.... maybe tomorrow
Alrait! Wot if I invite u to my haos?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:15pm On Mar 21, 2016
iambibi:
. Bae traveled out of the country... Buh will be back soon
Giv me ur address I wnt to pay u a visit 2maro!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 8:20pm On Mar 21, 2016
@iambibi, na Exam you give me oo. me kon dey shy put...Molakem are you ready? cos it starts now.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by walexitouk(m): 8:21pm On Mar 21, 2016
[quote author=iambibi post=43965371] bro? Ayam not a guy o.... Lol... Buh all d same.... Listen well and hav fun!! [/quote

You deserves an apologia for that Iambibi but on the other hand, am use to Sir than Ma. So how was your day?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:22pm On Mar 21, 2016
katerine7:

I am fed up, I don't even want to go again, dey should just scrap the whole thing
u r funny
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:24pm On Mar 21, 2016
iambibi:
lmaooooooo.... Kate kate....c face....babe U dey provok o .. Lolz... Abegooo no b nysc go giv u high B.P at dis ur tender age.... Lol.... Oya come, come and rest.. Lol
lol, I don cool down
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:25pm On Mar 21, 2016
molakem:

All dressed....wait oooo my tennis
Hope u don c am. If u never c am na OYO u dey o. U no go enter. Go steal Fraiser own
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 8:25pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
Mehn! I no just believe sey na me b dis for GC, after all d setup...everytin around me just colude set me up since yesterday afternoon... Network, phone, nepa all of dem... Nawa o... All d same I tank God for d journey mercy back to d city sha... Wen I even dem com sef plenty potholes for sky no let my plane run welwel... I specially salute d pressy of dis city LogoDwhiz, d info minister kbs468, members of my family blizzydoDo, fraih, qutyjoice, shammak nd oyehomie, my ever sure padis eaglevision, abbeyunique2, jubrealguy, sent4rina, Folabibret, Smartins, DTOBS, crobboy, my Godson sirguy542, my sugar mama spixytinxy, my partners in trouble making iambibi nd rukkyola, my easter asun villagoat, d beautiful baes around beckytee, chommieblaq, merikims, SC31chymi nd molakems. And to all d esteem citizens of GC I doff my cap, I also wish d celebrants of today Aghans nd opiscoal a resounding happy birthday, longlife nd prosperity.
welcome bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:26pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Abi. Na 2 dey use our NYSC kits na im remain. Na my NYSC kula and cup I dey carry go Aghans buffday sef.
keep sit for me, I don dey road

(1) (2) (3) ... (1942) (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) (1948) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.