NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1952) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4106412 Views)
1 2 3 ... 1949 1950 1951 1952 1953 1954 1955 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 7:56am On Mar 22, 2016 |
#1951.... Dedicated to... C A Phinity318:If that's d case, then there is possibility of them bringing the camp date forward as budget will be passed today. But I don't know if NYSC will be able to come out clean and do that! Sent4rina, topealonso: thanks sires... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:56am On Mar 22, 2016 |
Aghans:Bros, u don kolo o. Abi u drink 2 much ogogoro 4 ur by day? Make hu sweep? Me? U no know sey I get belle ba. Triplet na im dey my belle 4 dat matter. U wan make abortion do me? Oya come close make I feel ur temperature. Chai, 87 degree Celsius. Na wetin make u dey yarn rubbish dis early morning b dat. **soaks him in one drum ov water then locks him n d fridge.** If u don well make u shout my name. I go come release u. Off I go! Bye bye! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 7:57am On Mar 22, 2016 |
Top of the morning to you all That reminds me, someone said a nairalander with no display picture is definitely an ugly specie. Is it true. cc: LogoDWhiz DTOBS Kbs468 Sent4rina Yanabasee IghravwelG Oyehomie Spixytinxy Hardie14 Justified10 CROBBOY MissOyin Rukkyola SC31 Fraih Fraiser Abbeyunique2 AdunniIwo Kuchikau Greatestman armynu arcnomec Domionion92 Jubrealguy Qutyjoice Airstarkane Merikims et al |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 8:00am On Mar 22, 2016 |
amodu:Lol...;d...ROTFL...me no know oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:00am On Mar 22, 2016 |
DTOBS:Soooooo wah about ya baby mama n d twins. Don Allah, ka fada gaskiya, kowa ai GC su sei ka na de mata har da yan biyu, then where does that keep me. I don't wanna fight with no baby mama n I don't wanna be ya mistress (in madea voice). |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:02am On Mar 22, 2016 |
DTOBS:Lol! Pound me ke. No try am o. Or else my sent4rina go break ur leg. Na 2 dey use wheel chair go remain 4 u. Come o, ur mata don tire me 4 dis city. Na hu b ur real wife self? Na airsterkane, ( i no sabi spell o) me I know u with o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:02am On Mar 22, 2016 |
Rukkyola:u answer am wel. I just believe at al tim because u get words 4 mouth |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:04am On Mar 22, 2016 |
justified10:.... For where? Hu dash me beauriful..... . Gud morning, hope ur nite was gr8 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:06am On Mar 22, 2016 |
Good morning lovely citizens of Golden City. Iamdynamite, u I no understand you, na so u wan take love me ne? Anyways hope u great. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:06am On Mar 22, 2016 |
Rukkyola:my dear i forget say ur belle is big, no mind DTOBS na im say make i tell u make u go sweep |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 8:07am On Mar 22, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 8:07am On Mar 22, 2016 |
iambibi:Babe u set die jaree |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 8:08am On Mar 22, 2016 |
Rukkyola:Don't mind him, he don replace kbs468 for womanising |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:13am On Mar 22, 2016 |
Chommieblaq:.. Chommieblaq the epitome of black is beautiful... Hw fa.... Wetin DTOBS dey suffer him sef with hausa for..... Lwkmd...... Hw iamdynamite joh.. ... I dey tell DTOBS say i fit help am beg u ooo buh make him stop to dey accuse me wrongly....him no wan hear, Him tinks say na by hausa abiii... Oya na... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:14am On Mar 22, 2016 |
iambibi:Iambibi dis one no fair oh! I dey inside ur kitchen since last nait, u no even com to say gud morning! Well mission accomplished...o ya com open d door 4 mi I dey go my haos....*open ha fridge, tak one 5alive n sip it*....... Na lik dis u n jubrealguy dey do 4 haos *shaking my head* o ya sha gud morning! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 8:18am On Mar 22, 2016 |
Chommieblaq:goodmorning honey,how was your night.please am sorry my love have been busy with work,you know i have to work the work so that i can make you more comfortable............. dont worry i will be a bit less busy today so we gonna have a nice time togethetr.love you plenty |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:19am On Mar 22, 2016 |
Beautiful morning to beautiful ppu in beautiful GC! how ws ur nait... To dos that went to last nait party hop enjoyed it? Do hav a stress free n fun-filled tuesday!!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:21am On Mar 22, 2016 |
No be only triplet you wan born na community you go deliver rukkyola Iya community Rukkyola: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 8:22am On Mar 22, 2016 |
iambibi:twinnie me gm,how was your night,twinnie why do you want to beg for that guy now,so you want my baby to go back to that serial cheat............. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:23am On Mar 22, 2016 |
Testimony89:. Lolz.. Gud morning, hw was ur nite wait ooo..... Hu say make u carry dat 5alive...na jubreal? *opens door * oya alele.... Dey go ur house.... Wen i cook i will call u to come and eat ok? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 8:26am On Mar 22, 2016 |
goodmorning happy people of this great city ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:27am On Mar 22, 2016 |
iamdynamite:.. *Wispers * i was only pulling his legs..... Lolz... Hw u... Come o...... Bera take care of her o.... If u want her to stay... U can drop ur own luv letter lolz... To recapture her heart...... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 8:30am On Mar 22, 2016 |
iambibi:,i will sure take care of her now,trust me..and for the love letter i will do somethhing about that.but i know i gat her heart already. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:39am On Mar 22, 2016 |
Kbs468:me don quit to dey watch football for this season, next season I go continue |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mschubby: 8:39am On Mar 22, 2016 |
amodu:hehehehehehehehehe...... una good morning o!!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 8:41am On Mar 22, 2016 |
Aghans:Emi ke to boil water?i no fit do dat job, sleep still dey catch me |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 8:43am On Mar 22, 2016 |
mschubby:Morning, how was her night ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:43am On Mar 22, 2016 |
iamdynamite:.. Alryt... No problem... Chommieblaq will surely see d love poem wen she gets back... Wen r u guys goin to do d wedding.., i cnt wait to hav u guys as my neighbours oo... *lowers tone * u kno uv not yet given her d diamond ring and red roses, for her to officially be ur bae..... So twinnie do d needful ok? .. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 8:45am On Mar 22, 2016 |
Fraiser:I hear boss! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:46am On Mar 22, 2016 |
katerine7:... Lolz.. Na God save am say him no chuk my name for dah list... Ehn aswear, him for cry dah cry wey dey hungry am dis morning.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:48am On Mar 22, 2016 |
iambibi:Mi kwa? U beta com my haos n sop beta fud..... *pack my tins tryin to leave, reach d door n turn back* I don taste ur soup........ D soup ehn......*frowning ha face* mak I kip dat to masef.... Weitin I do afta dat I no fit open am because....... I no fit talk am...I no won lus my fine face...lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:48am On Mar 22, 2016 |
amodu:Lol, dunno the premises of that conclusion but some peeps prefer anonymity |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 7 guest(s)
... I dey tell DTOBS say i fit help am beg u ooo buh make him stop to dey accuse me wrongly....him no wan hear, Him tinks say na by hausa abiii... Oya na...
utiful... Hw fa.... Wetin DTOBS dey suffer him sef with hausa for..... Lwkmd...... Hw iamdynamite joh.. 
