Everybody Is Busy Browsing But Nobody Seems To Notic This - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Everybody Is Busy Browsing But Nobody Seems To Notic This (1399 Views)
1 Reply
| Everybody Is Busy Browsing But Nobody Seems To Notic This by Bobbysmart6(op): 5:54pm On Apr 01, 2016 |
Mtchewwwww everybody was just busy browsing but they dont notice and understand that the thickness of viju milk is getting lighter. Tin tomato no dey full again MTN 10mb no dey reach 24hrs again.... Fish no dey inside geisha again oo pepper no dey hot for eye anymore. Okro no dey draw again. Closeup toothpaste no dey full again garri no dey swell up again nyash no dey for back again ponmo no dey thick again recharge card no dey last again RAID no dey kill mosquito again Abeg oo make una leave browsing and focus on matter that concerns us. Abeg add yours make we laugh jare. |
| Re: Everybody Is Busy Browsing But Nobody Seems To Notic This by Pinkieblue(f): 6:02pm On Apr 01, 2016 |
Dry outdated joke.. is it Gordons that trained u ? |
| Re: Everybody Is Busy Browsing But Nobody Seems To Notic This by Subsidy101(m): 10:20pm On Apr 01, 2016 |
Pinkieblue:Chaii Chaiii chaiiii diaris godooo |
When The Person That Convinced Everybody In The Office To Join MMM Comes To Work • MMM: 16 Pictures That Describes How Everybody Is Feeling Right Now • ★ Photo: When You’re Expecting Light And PHCN Is Busy Selling Bread • 2 • 3 • 4
When You See It As A Must To Use Apple Laptop • Name The Weird Superstitions You Believed As A Kid • Chinese Proverbs
?