Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? (1183 Views)
| Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ThisYourTatafo(op): 10:56am On Apr 06, 2016 |
So I parked somewhere and walked Up to this pretty bae, I didnt want her noticing me in it just to prove a Point. So near the school gate we sparked off a convo. Some how we got talking and by her demeanour you could tell say this one na runs babe noni. I thought I could use my masculine charms but for where? Small thing MONEY. Small thing MONEY. The thing jus vex me na him I come ASK say BABE NAWA FOR U O, EVERYTHING MONEY MONEY. Then I jokingly said YOU NO NO FINE BOY? If u see the frown hey! She retorted and said malicioisly NA FINE BOY I WAN CHOP? ABEG COMMOT FOR ROAD MAKE I SEE. Some 9ja baes ehh. I hail una o |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by Caseless: 11:00am On Apr 06, 2016 |
Just give her the money and stop complaining. |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ettaetta(m): 11:08am On Apr 06, 2016 |
Babes need money i know dats for sure, wont wait till she ask me dat before i give her money |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by leewin(m): 11:13am On Apr 06, 2016 |
lol.......welcome to Nigeria
and welcome to d life of some Nigeria ladies |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ThisYourTatafo(op): 12:18pm On Apr 06, 2016 |
[quote author=Caseless post=44453863]Just give her the money and stop complaining.[/quote Whether you just start your woman wrappering ministry today or e don tay , nairaland babes wont give u some so no Bother. FYI I dont do runs babe, y pay when u get swag ? Jor o |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ThisYourTatafo(op): 12:18pm On Apr 06, 2016 |
leewin:Runs Ti Take Over |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ThisYourTatafo(op): 12:19pm On Apr 06, 2016 |
ettaetta:Na your serious babe? |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by Caseless: 12:36pm On Apr 06, 2016 |
ThisYourTatafo:self-deception at its peak. You sure say u fit toast babe? |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ThisYourTatafo(op): 7:12pm On Apr 06, 2016 |
Caseless:You may have a point o Bros... Why don't you give me your girl's number make we find out |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by SageNaruto(m): 7:18pm On Apr 06, 2016 |
"Runs babe", the new name of high priced prostitutes in Nigeria!!! ![]() |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by Nobody: 9:58pm On Apr 06, 2016 |
My babe has sense.... sorry. |
| Re: Guys Naija Babe Don Ever, Ask You This Question? by ThisYourTatafo(op): 12:26pm On Apr 08, 2016 |
joeblaze:Lemme be the judge of that |
Never Ever Ask A Lady You Like If She Is A Virgin • “no Naija Babe Can Ever Match My Curves!” – Ivorian Chic Shares Unclad Selfies • Have Your Parent Ever Ask You If You're Still A Virgin? And What Was Your Reply • 2 • 3 • 4
Reasons Why Guys Should Stop Complaining Of Being 'Friend-Zoned' • Pictures Of No Celebration On Children's Day For Students In Umuahia South • Things To Avoid When You Are In A Serious Relationship
