NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2078) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4066675 Views)
1 2 3 ... 2075 2076 2077 2078 2079 2080 2081 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:47am On Apr 07, 2016 |
tuffpivot:I laff! No b dat kain screw I mean na. U no well o. Nevertheless, make una still b help me find my sent4rina b4 I screw u all including u wey dey talk. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:48am On Apr 07, 2016 |
Fraiser:Nigga is a broke ass o. Nigga no get money o. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:51am On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:c dis one ooooo, u no no say na me wan help ur ministry cos I go giv u discount for all d drinks, Sebi u no say I go for conference nd na yesterday I just enta GC dat y I no no wen u born |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:51am On Apr 07, 2016 |
Fraiser:Haba Fraiser, y u com dey embarrass me publicly na? No be my fault na. Biology no dey quick understand me doz days na im make. Thanks 4 teaching me sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:55am On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:na me paraga iron lady abi, olodo u no even sabi spell my name. Gudmornin how was yr nite |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:02am On Apr 07, 2016 |
Testimony89 longest time... Gudmrning everyone!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:07am On Apr 07, 2016 |
spixytinxy:Which kain yeye conference u go? Abi dem police locked u up because of d paraga and doz illegal stuffs wey u dey sell upandan. Sha welcome back |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:07am On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:lol screwing mi is impossible ooo... My babe seize my own... Buh d town criers of fraiser suppose don c ur husband by now na abi dem dey join hand hide am..... Tnk God eaglevision is back employ am 2 help u luk 4 ur hubby Good morning my people |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:09am On Apr 07, 2016 |
iambibi:I missed u a lot BIBI......... Wen I ws leaving, I felt strongly dat a beautiful part of me ws still in GC bt I cud'nt comprehend bt rait now I fully understand wot it was.... Hw hav u bn dear ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:11am On Apr 07, 2016 |
Oyehomie Weldone o. Hu told u d father of my children is unknown? Who else could it be other than my sent4rina wey loss and I never c am. U guys should stop meddling n my family affairs o. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:14am On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:na wa o person go jux turn deaf nd dumb b dat oo... Abegg wen i fit take talk oga oyehomie |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:14am On Apr 07, 2016 |
tuffpivot:OYO IS UR CASE as ur bae don sieze ur own. **covers face** How u dey use piss? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:17am On Apr 07, 2016 |
rosalieene:Personally me I b APC person, but ahswear I no understand wetin dey happn again! I neva strt to dey bd mouth anybody sha ... I don see suffer for pple eye, and d suffrn no look lyk say e go soon end... Now ma prayr na mk him jst do this one thng... Sign d budget so I fit get dt NYSC kwali move on with life... And I seriously hope he does that before another junketeering! #Cheers |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:18am On Apr 07, 2016 |
Testimony89:.. Lolz.. Testi testi, testing the microphone 1, 2...lol been gud.. av missed you too o... Hope your back to stay |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:20am On Apr 07, 2016 |
kbemanuel:Hop so too... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 8:22am On Apr 07, 2016 |
Nice one Oyehomie. Its great to hear from you once again. How is work and others? Have a fun-filled day man! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:30am On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:Lol wen i wan piss i go meet her make she borrow mi 1st |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:30am On Apr 07, 2016 |
iambibi:Literally, I came bak to tak u to a place u'll really love. So I'm asking..... *on my knees* will u allow mi to take u there Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:33am On Apr 07, 2016 |
tuffpivot:Lol! That means sey u must b a troublemaker o. Speak only when: 1. Mama serve u food & ur visitor first u carry spoon. 2.U need to go to the toilet. 3. U go buy something & dem no give u change. 4. Ur Call Up Later no gree print. 5. CUL print finish dem com post u go Borno 4 service. 6.NEPA bring light. Shout "up NEPA" 7. U wan mess, sey "excuse me pls" 8. Speak when u reach camp & soldiers sey make u no talk. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by natty890: 8:35am On Apr 07, 2016 |
May God save us from all these mess, d president said while he was away last week that he isnt gonna sign d budget until he read thru it appropriately, now he is heading to China on monday. #Hope |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:40am On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:LOL thank God say i no dey follow woman advice c as dis woman wan take set mi up @ 8 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:42am On Apr 07, 2016 |
Testimony89:clears throat*** nd whispers in his ear..... E b like say Na person wife o.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:48am On Apr 07, 2016 |
natty890:i'm nt hoping joh buhari has no idea there is anytin called nysc that graduates need to do 4 1 yr sef.. So y shud i expect him 2 sign budget... My broda i'm joining him on dat flight to china oo dunno abt u... 2 seat remain 4 d presidential jet oo... I dunno if der is fuel sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:54am On Apr 07, 2016 |
tuffpivot:Lol..... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:05am On Apr 07, 2016 |
tuffpivot: ![]() No be small thing o! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12am On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:hmmmmm... No 8, 12 nd 13 really found dia way into my bone marrow, hw I wish I saw dis earlier, gudmorni inlaw, hw have u been, missed u plenty. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:14am On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:smiln, ok o & gud morning |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:14am On Apr 07, 2016 |
Rukkyola:poison ke? Olorunmaje |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:43am On Apr 07, 2016 |
Testimony89:LOL awwww, please get up, i really appreciate, buh u see, am a married bae, buh dont worry i will get a bae for you, a very beautiful one for that matter, u hear... Thanks for your understanding!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:47am On Apr 07, 2016*. Modified: 10:09am On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:..I beta be silent then, Lolz... NICE ONE!! Ma dearest neighbour welcom back! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:53am On Apr 07, 2016 |
iambibi:Ok I'll be waiting to meet ha den bt it dos'nt inclines av given up sha!!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:16am On Apr 07, 2016 |
Oyehomie:time to be silent |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 29 guest(s)
