Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,093 members, 7,863,829 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 07:17 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2076) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3434826 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2073) (2074) (2075) (2076) (2077) (2078) (2079) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:19pm On Apr 06, 2016
2075 to greatestman d celebrant of today
eaglevision:
EAGLEVISION IS COMING HOME!!!!!
*boarding in progress at Heathrow airport*
iambibi and fraiser i can see you wonderful guys waiting at MMIA.

GC b ready.
Honourable minister for women affairs cum national security adviser is on his way.
yaaaaaaaaaaaaaay!!!!!
chai my padi why ur flight come delay na? Shebi den don annouce for airport sey traffic holdup no dey air today, me nd iambibi don dey airport since, rain, sun nd harmatan don beat us for here, abeg tell d pilot make hin run wel wel na,

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:21pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
no dey get me wrong, I no talk sey hin lost lyk dat o, d tin b say after barbar don barb hin hair finish, we come see say hin don get (kurupa)ringworm for head, I don go buy lapalapa soap for am, i won make d kurupa go bfor i bring am com city
Chai! I laff! But this is not funny fa. How my husband take catch dat kind thing? Abeg make im still dey leave with u till d lapalapa abi na ringworm go finish o, b4 e go com carry am give me & beautiful children.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 7:23pm On Apr 06, 2016
From:
The Office of Minister for Information Technology and Communication,
Golden City.


To:
All Citizens of Golden City, Graceland, and all Participants/Viewers from within and outside the City.

I BRING YOU GREETINGS FROM THE PRESIDENCY AND THE VARIOUS HOUSE COMMITTEE MEMBERS.

[b]I must start by appreciating and commending our efforts and commitment in solidarity towards our emancipation from the boredom which has plagued us as a result of regularities associated with the NYSC and its scheme. I particularly express my profound gratitude to everyone who has contributed immensely to the discusses at hand thereby bringing about the much solicited and anticipated Golden City of our hopes, dreams and imaginations with information, education, inspiration and entertainment required to make timely and informed decisions before, during and after our service year.

This compilation is targeted at providing a concise list of the number of states analysed as well as the pages where those can be found. This is in an effort to salvage the recurring challenges of flipping through unending comments and pages in a quest to find a particular page containing a particular state of interest and to crave our indulgence on the number of states left out for the requisite analysis.

As I intend to make this update as often as new state's analysis are been thrown to the city, I implore everyone to contribute in analysing any state with which you have relevant information about (be it your state of origin, state of residence or state visited for only 2 hours).
[/b]

[size=13pt]In order to have your information, analysis and update captured in our database, do ensure to copy or tag as follows:[/size]

cc
CROBBOY
LogoDWhiz

OR

cc
CROBBOY
Kbs468


Thanks for your anticipated cooperation and effort in striving to foster the Unity, Harmony and Enlightenment of all.

Thumbs Up!


Find below the states analysed and page(s) where its related analysis can be found, in accordance to the order of their analysis.


1. CROSS RIVER STATE = 1999
2. EKITI STATE = 2005,2055
3. LAGOS STATE = 2030,2042,2044
4. OGUN STATE = 2031,2032,2034,2044,2045,2055
5. OSUN STATE = 2032,2035,2042
6. BENUE STATE = 2032
7. SOKOTO STATE = 2033
8. DELTA STATE = 2035,2037
9. F.C.T. ABUJA = 2035
10. KANO STATE = 2035
11. NIGER STATE = 2039
12. OYO STATE = 2041
13. KOGI STATE = 2041
14. KADUNA STATE = 2046
15. ANAMBRA STATE = 2047
16. AKWA IBOM STATE = 2052,2055
17. BAUCHI = 2055
18. NASARAWA = 2055

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:27pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
kai u dey quick forget tinx o, na y u no sabi buk dat year b dat, u don forget sey na me dey explain biology reproductive system for inside sku bush after closing dat year? U com dey talk sey i no sabi now
Ah! Fraiser! Biology! Inside bush again! Abeg no let people hear dis one wey u talk o. No come koba me 4 hear.
Na tru sey na u b my private biology lesson teacher. But gone are those days o. Shebi we don talk sey we no go dey talk about doz kain things again. Biko! No put 4 trouble.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:28pm On Apr 06, 2016
eaglevision:
EAGLEVISION IS COMING HOME!!!!!
*boarding in progress at Heathrow airport*
iambibi and fraiser i can see you wonderful guys waiting at MMIA.

GC b ready.
Honourable minister for women affairs cum national security adviser is on his way.
yaaaaaaaaaaaaaay!!!!!
disaster awaits us ooooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:32pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Ah! Fraiser! Biology! Inside bush again! Abeg no let people hear dis one wey u talk o. No come koba me 4 hear.
Na tru sey na u b my private biology lesson teacher. But gone are those days o. Shebi we don talk sey we no go dey talk about doz kain things again. Biko! No put 4 trouble.
I jus de look yuu & Fraiser
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:37pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
na my beautiful sis b dis? Where hav u been, mama don dey ask of u for village since, u need to go see her o. Meanwhile no tire for ur broda o, i need ur support for dis city o

Blooda woh koh leh dah nooni(lol)....I av bin to London to see d Queen, ha! Mama shd not vex o, na malaria dey worry me dz dais, I shd see ha dz weekend....How yu dey? By d way I understand yur matter(no more new).
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:39pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
I put your mouth?
iyen Emi na, u lack manners
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:42pm On Apr 06, 2016
Happy birthday to our dear senate president greatestman, may you continue to advance in age, success, prosperity nd everygud tinx life has to offer.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:42pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Na u dey answer qutyjoice o. She, she don get belle? Better no let anybody rush u. Take ur time & enjoy urself with ur hubby. I am missing those times b4 I had babies o.
Chai! My baby is crying. Make I go give her food.

Lol...Madam Rukky Na my Bestie I dey talk to not yu....Go Breastfeed dem n com back.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Apr 06, 2016
Chinweukamaka:
My girl is +1 today hurray
so u b mummy nd I dey call u babe, abeg no vex for me o...hbd to her, may she live long to accomplish her destiny
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:56pm On Apr 06, 2016

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:01pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Eshey! After u don call me big head finish. I no need ur names o, over sabi.
When my sent4rina returns, he will give them more suitable names.
I never know where 2 Yoruba people dey born pikin com give am Igbo name. Chukuemeka kor, chukudi ni. I don't need ur help.
Anyways, ur still invited 4 d naming ceremony. Eshey!

Ah! see Ella part 1, na wa for yu o...Yu cn not even say Amen to my prayers..En chukwudi too make sense now but I prefa chukwuemeka(Doorrr), weda yu like it or not I am gvn dem dose namez.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:04pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Bros! Come back here. U no serious o. Me I will personally keep tagging u whether u like it or not.
It's high time u & crobboy settled d beef btw u 2. I don't like people hu argue/fight over worthless issues.
Oya crobboy issorait. Drjosh, mabinu.
It was all misunderstandings. Na normal everyday thing. Oya proof matured & let d beef vanish.
Eshey!
cc
Drjoshua2000
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:11pm On Apr 06, 2016
Greatestman.. cheesy
My powerful Senate President.
Quiet but powerful.
Happy birthday to you my brother.
Wishing you all life's best..
Bigger you I pray

Chinweukamaka..
Happy brithday to your baby girl. .
Wishing her all the best in life

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:15pm On Apr 06, 2016
shuaibbs:
http://www.vanguardngr.com/2016/04/last-nass-transmits-detailed-budget-2016-buhari/




#GoodEvening


Interesting news.

Saw this just now..


The prresident can sign it this week.
But unfailingly it will be signed next week

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kbemanuel: 8:24pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Lol! U don kolo. If u dey find woman wey u go use do juju, better find am go ur village.
Ur juju no fit work 4 me o

Lol....u get anti juju abi

I go show u say juju pass juju

If my boys catch u and sunepa......my boys dey don luk 4 una
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by kbemanuel: 8:26pm On Apr 06, 2016
Sunnepa17:



Lmao, yhu nd ur goons Å̶̷̩̥͡ЯƐ in trouble coz my boys ma fi oju yin ri mabo.

Eruku pass eruku ooo


Awon irumole to n fi straw mu garri elepa....I hope say u understand....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:27pm On Apr 06, 2016
iambibi:
lolz.. Av told you before now, (i no kno y dis punchlines dey fear u like say tomorrow no day) goan prepare your baddest punchlines to woooooooo your woman back, instead u dey dey parambulate upandan,... (trying to convince him) U kno as one of the punchlines judges u gaaz to set a standard for the upcoming guyz!! Let them kno say they be learners naa.. Oya goan show them wat is punchlinestongue
lolz... Abah if i giv punchlines na who won judge am, I don pass dat level na... I dont upgrade to smoot talks, nd I giv dat to my wife anytym anyday, o n gba lori mi ni menh (d tin dey hot for my head)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Tell people ke! I no tell anybody anything o. U know we 've got 2 many rumour mongers n dis city. They deserve 2 b fined.
Na because dem c say we b close padi daz y dem dey insinuate things.
Yesterday, na so I catch one ov dem dey peep through window when u dey see me off 4 street & na because u b celebrity na him cause am.I tire 4 doz people.
I go soon start to dey sue anybody wey bring up any allegations against me.
babe d tin tire me sef o, paparazzi everywhere all around me in d city, if den see me wit babe especially wen its u or iambibi dey talk shots, followin day na different story in dailies nd social media, e b lyk say u go pack com my house ni o, make we no dey go out again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:34pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Spixytinxy, which kain yeye question u dey ask me so? For ur village, when person born pikin, na after how many days dem dey do d party?
Now, rukkyola born pikin yesterday, 5th April, 2016, na wen d naming ceremony suppoz be?
HINT: Naming ceremony is done after one week of child's or children delivery.
If u no sabi do dat simple maths OYO IS UR CASE O
se me I no say na yesterday u born ni abi gbana dey ur head ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 8:35pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

I don't know for NYSC ooo. The time 4 batch A's camp is still unstable. I don't even know when we will b serving.
SCREW NYSC & NIGERIA AS A WHOLE!!!
sumbody bring her husband bak ooo b4 she scatter everywer ooo... If she screw only 1 man born triplet i shudder to think wot will happen when she screws d whole nysc... Ndd whole nigeria....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

If I got u clearly, u mean say, make I agree 2 b im wife b4 my husband come ba?
no ooo na who talk dat one, wetin I mean b say make Hin dey take d fud do charity, u know niga is a philantropist
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:39pm On Apr 06, 2016
BlizzydoDo:
yuu don com bak ahbi?
ehn na abi wetin u want afta begging
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:40pm On Apr 06, 2016
Kbs468:

Chai I guess it's time to do the needful.

By the way, Greatestman! What can I say than to say you are blessed. Many more years in a special way ahead by his Grace.

Congrats Man. Again, I am expecting my cake from Spixytinxy at home tonight ooo. Abi una senate committee on welfarism no undertake anything? Where Senator Amodu sef, I understand that the committee is under his jurisdiction. smiley smiley smiley
se na me b celebrant ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:42pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
se e wa ok ma? Where is my thermometer sef? Make I come test ur body temperature
if I slap u ehn, blizzydodo go dey hear for where she dem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Apr 06, 2016
Rukkyola:

Ah! Fraiser! Biology! Inside bush again! Abeg no let people hear dis one wey u talk o. No come koba me 4 hear.
Na tru sey na u b my private biology lesson teacher. But gone are those days o. Shebi we don talk sey we no go dey talk about doz kain things again. Biko! No put 4 trouble.
ok no vex, na u make me dey talk about dos tinx again na wen u talk sey u no sabi. Bur wait o, u no dey try dat year o, I go teach u for lyk five tyms till I go nearly faint still u go dey tell me sey u no understand.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Apr 06, 2016
BlizzydoDo:
I jus de look yuu & Fraiser
lolx... My my beautiful wife b dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:59pm On Apr 06, 2016
Qutyjoice:


Blooda woh koh leh dah nooni(lol)....I av bin to London to see d Queen, ha! Mama shd not vex o, na malaria dey worry me dz dais, I shd see ha dz weekend....How yu dey? By d way I understand yur matter(no more new).
ehya sorry about dat dear, hw ur health now... I need to get d police to arrest dis malaria troubling my sis o, hw london trip? Hope u buy oyinbo pikin com give me...make sure u go see mama o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Apr 06, 2016
spixytinxy:
iyen Emi na, u lack manners
kai see hw dis woman enter me, no b ur fault sha, na because of sey u don spend money for me dat tym wen u b my sugar mummy, na hin make u get dat kyn mind
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stainlink(m): 9:03pm On Apr 06, 2016
Fraiser:
wetin happen b sey make hin still dey bring money make we dey take am buy food for dis triplet bfor u husband com, if hin don com we go decide on hin matter.
I don't mind o. I will do all it takes to have her as mine. cool
Fraiser:
wetin happen b sey make hin still dey bring money make we dey take am buy food for dis triplet bfor u husband com, if hin don com we go decide on hin matter.
I don't mind o. I will do all it takes to have her as mine.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:06pm On Apr 06, 2016
eaglevision:
EAGLEVISION IS COMING HOME!!!!!
*boarding in progress at Heathrow airport*
iambibi and fraiser i can see you wonderful guys waiting at MMIA.

GC b ready.
Honourable minister for women affairs cum national security adviser is on his way.
yaaaaaaaaaaaaaay!!!!!
Sierra one over to flight control, what is your position?** cool cool

**Flight control is here looking very carefully at the situation..** cool cool

**The Eagle is about to land** cool


****************************************

**The Eagle has landed, I repeat.. The Eagle has landed!!** lol

(1) (2) (3) ... (2073) (2074) (2075) (2076) (2077) (2078) (2079) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.