₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,431 members, 8,421,928 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 10:38 AM

Toggle theme

March Allawee 2016 - NYSC (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCMarch Allawee 2016 (15079 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: March Allawee 2016 by yetunsbay(m): 7:18pm On Apr 07, 2016
agrovick:
Hehehehehe! make una calm down na, today is the 2nd working day of April.
now,tody is d 7th day as u & I sabi
Re: March Allawee 2016 by yetunsbay(m): 7:19pm On Apr 07, 2016
mashnino:
any news
tmrw is fridy
Re: March Allawee 2016 by mashnino(m): 7:24pm On Apr 07, 2016
yetunsbay:
tmrw is fridy
Lol... I know
Re: March Allawee 2016 by Chuksnwafor1985: 7:46pm On Apr 07, 2016
today na 7/4/2016 no alert.no ppa tomorrow till i get alert
Re: March Allawee 2016 by ajog1: 8:41pm On Apr 07, 2016
O bois,me neva receive alert ooh
Re: March Allawee 2016 by agrovick(m): 11:17pm On Apr 07, 2016
yetunsbay:
now,tody is d 7th day as u & I sabi
My brother, the matter hook me self for throat
Re: March Allawee 2016 by sammyp01: 6:10am On Apr 08, 2016
Make I fellow una dey observe as I dey find the thing funny grin
Re: March Allawee 2016 by Solomonodimegwu(m): 8:24am On Apr 08, 2016
BWT! What is delaying the alawee self?
Re: March Allawee 2016 by Chemicalzzz: 9:45am On Apr 08, 2016
I tire 4 nysc. PPA=0, State Government=0, Federal Government=0
Re: March Allawee 2016 by seyema(m): 12:37pm On Apr 08, 2016
Alert jus refuse to enter.... Even proprietor of my ppa don run away
Re: March Allawee 2016 by sirbiolee(m): 2:33pm On Apr 08, 2016
seyema:
Alert jus refuse to enter.... Even proprietor of my ppa don run away
lol
Re: March Allawee 2016 by Olutty88(m): 2:44pm On Apr 08, 2016
Wetin dey happen o guys na till 14th o
Re: March Allawee 2016 by Safiyyullah: 3:02pm On Apr 08, 2016
As I don get alert, God win. Zenith bank
Re: March Allawee 2016 by Azidol(m): 3:22pm On Apr 08, 2016
Are u sure chairman?
Re: March Allawee 2016 by Azidol(m): 3:23pm On Apr 08, 2016
Safiyyullah:
As I don get alert, God win. Zenith bank
how sure are u?
Re: March Allawee 2016 by sirbiolee(m): 3:27pm On Apr 08, 2016
Safiyyullah:
As I don get alert, God win. Zenith bank
Guy no laff our God.. Da's it..
Re: March Allawee 2016 by geepee211: 3:31pm On Apr 08, 2016
Which state ?
Safiyyullah:
As I don get alert, God win. Zenith bank
Re: March Allawee 2016 by Safiyyullah: 3:41pm On Apr 08, 2016
Ondo state, but na debit alert o. No allowee till batch A POP
Re: March Allawee 2016 by freegaza(m): 4:00pm On Apr 08, 2016
Safiyyullah:
Ondo state, but na debit alert o. No allowee till batch A POP
Whyhuh I bet you know better how people that feeling...People are suffering and you are making mockery of that... Haba... Lets grow up
Re: March Allawee 2016 by sirbiolee(m): 4:12pm On Apr 08, 2016
werey u be abi..?

Safiyyullah:
Ondo state, but na debit alert o. No allowee till batch A POP
Re: March Allawee 2016 by seunnuga: 6:13pm On Apr 08, 2016
Olutty88:
Wetin dey happen o guys na till 14th o
Why 14th Bro? What's your reason?
Re: March Allawee 2016 by agrovick(m): 6:57pm On Apr 08, 2016
Lol! So the plan is that I trek to the venue of our POP abi?
Re: March Allawee 2016 by adakoleagbenu: 8:17pm On Apr 08, 2016
Safiyyullah:
As I don get alert, God win. Zenith bank
fool
Re: March Allawee 2016 by Safiyyullah: 8:23pm On Apr 08, 2016
Am so sorry guys, I didn't mean to. I believe d plan is to delay batch B and pay everything at once. CBN sucks
Re: March Allawee 2016 by elmisti(m): 8:55pm On Apr 08, 2016
D way dis government is goin ehn....all you foolish graduates that voted dem in...u jst startd ni oooo, I thought alawee is supposed to be 45k now na....even d 19.8 dey enta go slow....if 2019 come, carry broom all ova d place again ooo.......I jst feel for the minority that never had any hand in dis.......

*drops mic*

*storm out b4 dem chop me*

B4 una abuse me...I dey expert alert wey I work for too ooooo!
Re: March Allawee 2016 by freegaza(m): 9:15pm On Apr 08, 2016
elmisti:
D way dis government is goin ehn....all you foolish graduates that voted dem in...u jst startd ni oooo, I thought alawee is supposed to be 45k now na....even d 19.8 dey enta go slow....if 2019 come, carry broom all ova d place again ooo.......I jst feel for the minority that never had any hand in dis.......
*drops mic*
*storm out b4 dem chop me*
B4 una abuse me...I dey expert alert wey I work for too ooooo!
We are all frustrated no one will abuse you
Re: March Allawee 2016 by Olutty88(m): 9:24pm On Apr 08, 2016
Alawee is till 14th of April. Batch A will receive two payment that same day.
Re: March Allawee 2016 by Olutty88(m): 9:29pm On Apr 08, 2016
Olutty88:
Alawee is till 14th of April. Batch A will receive two payment that same day.
that's how its bn paid wen batch A is passing out. So batch a co member don't expect alert until 14th of April. Fact!!!
Re: March Allawee 2016 by Nobody: 10:25pm On Apr 08, 2016
elmisti:
D way dis government is goin ehn....all you foolish graduates that voted dem in...u jst startd ni oooo, I thought alawee is supposed to be 45k now na....even d 19.8 dey enta go slow....if 2019 come, carry broom all ova d place again ooo.......I jst feel for the minority that never had any hand in dis.......

*drops mic*

*storm out b4 dem chop me*

B4 una abuse me...I dey expert alert wey I work for too ooooo!
BROS!! Sorry oh, Are you a graduate?
Re: March Allawee 2016 by elmisti(m): 11:03pm On Apr 08, 2016
Chuvin22:
BROS!! Sorry oh, Are you a graduate?
Am not....any problemhuh

*modified*

On a second thought YES I AM, Nairalanders ask dis kinda question wen dey find "error(s)" in ur grammar........but bro if dats why u askn, don't sweat oo, I have my degree already oo and u can't fit take it from me oo. So just chill ehn!....saving us d stress of argument as u fit no get fuel nd light to power E-war...
Re: March Allawee 2016 by whodohgeepee(m): 11:12pm On Apr 08, 2016
elmisti:
D way dis government is goin ehn....all you foolish graduates that voted dem in...u jst startd ni oooo, I thought alawee is supposed to be 45k now na....even d 19.8 dey enta go slow....if 2019 come, carry broom all ova d place again ooo.......I jst feel for the minority that never had any hand in dis.......

*drops mic*

*storm out b4 dem chop me*

B4 una abuse me...I dey expert alert wey I work for too ooooo!
una dey mind my epileptic patient ba ? kikikikiki...elmisti pls come home...
Re: March Allawee 2016 by elmisti(m): 11:15pm On Apr 08, 2016
whodohgeepee:
una dey mind my epileptic patient ba ? kikikikiki...elmisti pls come home...
Whohewhodogeepp....I no fit write dis ur moniker sef....if I com awse...tell boys say flavoured pckage no dey ground oo....I go find free ride come
1 2 3 Reply

NYSC Certificate Signed By Bomoi In March 2009, But Left In January 2009Nysc Allawee June 2019 Not Yet Paid!Rivers State Corpers' Pain: A Plea to Gov. Nyesom Wike to Fulfil Allawee Promise234

Fulani Herdsmen Kidnap Female Corper In Kwali, FCT. Demand N15m RansomA thread for corpers posted to AbiaA thread for corpers posted to Delta