Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,387 members, 7,781,114 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 09:11 AM

Nairaland Guys And Girls Be Forming. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nairaland Guys And Girls Be Forming. (1415 Views)

Why Cant Most Girls Be Like Lilyqueeny / The Pussy Of Some Uni Lag Girls Be Lik.... / Some Girls Be Like {photos} (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nairaland Guys And Girls Be Forming. by odinese(m): 9:37pm On Apr 11, 2016
Make I first start with nairaland guys.
Why nairaland guys to dey form? the ones wey no get girlfriend full nairaland dey talk about how their babes do this, do that, fùck up or follow another man.
Even the ones wey never see pant or hit puberty for dem life, full here dey talk about how dem kpansh 50girls grin ah ah GOD dey see Una heavy lie wey don destroy the peace of this forum.

As for ladies?
Na so I go dey check their profile pictures one by one as dem dey talk how dey flush their boyfriends one by one.... Me sef go dey wonder who flush each other, Shey na the boyfriend or na the girl.?
Even the ones wey boy never tell watsupp come here dey make mouth
Out of 20pics wey I go check, na only 6 naim go fine inside and the worst thing be say the pretty ones don't talk.
Nairaland girls abeg stop to dey lie, if ur boyfriend dump you no tell us say na u dump am. Finish...

As for the guys wey dey talk, abeg if real men are talking make u stfu!
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 9:45pm On Apr 11, 2016
na true O
handsome guys like me no dey talk at all....we dey change gals like boxers..
really? boxers?
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 9:45pm On Apr 11, 2016
angry

2 Likes

Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by LuveU2(f): 9:49pm On Apr 11, 2016
Pretty girls that dont talk are just dummies grin
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 9:56pm On Apr 11, 2016
*shrugs* If I don't form, who will?
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by CaseyBlee(f): 10:05pm On Apr 11, 2016
LuveU2:
Pretty girls that dont talk are just dummies grin
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.

1 Like

Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by LuveU2(f): 10:08pm On Apr 11, 2016
CaseyBlee:
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.
Thats what they always say cheesy
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 10:10pm On Apr 11, 2016
LuveU2:
Pretty girls that dont talk are just dummies grin

If you don't know what to say, be still nau!

1 Like

Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 10:17pm On Apr 11, 2016
CaseyBlee:
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.
Oh you are smart and intelligent?

Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by LuveU2(f): 10:19pm On Apr 11, 2016
discoprophet:


If you don't know what to say, be still nau!
u pained ah soriii grin
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Leriebloom(f): 10:24pm On Apr 11, 2016
CaseyBlee:
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.
My exact thought.
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 10:26pm On Apr 11, 2016
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by halfricanadian(f): 10:46pm On Apr 11, 2016
CaseyBlee:
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.

Lmao

It doesnt apply to every one there are so many quiet nd dull people
Lousy nd smart

Nd also quiet nd smart lousy nd dull

Life is relative to one another
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Fraih(f): 10:52pm On Apr 11, 2016
So tell me, what's the essence of this info
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Kenzico(m): 10:59pm On Apr 11, 2016
**Sips Soya Milk***

See as girls full this thread...Lol
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 2:05am On Apr 12, 2016
LuveU2:
u pained ah soriii grin
Who come be dis one?
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Nobody: 5:41am On Apr 12, 2016
CaseyBlee:
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.
yeah, most of the loud ones that are always on every thread are really dumb.
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by chubbyswit(m): 7:23am On Apr 12, 2016
i quite agree with casieblee. Most of them anyway
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by zeetyzin(m): 8:43am On Apr 12, 2016
halfricanadian:

Lmao
It doesnt apply to every one there are so many quiet nd dull people Lousy nd smart
Nd also quiet nd smart lousy nd dull
Life is relative to one another
Lol...U never disappoint.
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by halfricanadian(f): 9:04am On Apr 12, 2016
zeetyzin:

Lol...U never disappoint.
.
Always at your service grin grin
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by zeetyzin(m): 9:25am On Apr 12, 2016
halfricanadian:
. Always at your service grin grin
Hope ure good sha?
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Kaylexzy(m): 9:47am On Apr 12, 2016
OK... Wat next? undecided
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by MrCork: 9:51am On Apr 12, 2016
odinese:
Make I first start with nairaland guys.
Why nairaland guys to dey form? the ones wey no get girlfriend full nairaland dey talk about how their babes do this, do that, fùck up or follow another man.
Even the ones wey never see pant or hit puberty for dem life, full here dey talk about how dem kpansh 50girls grin ah ah GOD dey see Una heavy lie wey don destroy the peace of this forum.

As for ladies?
Na so I go dey check their profile pictures one by one as dem dey talk how dey flush their boyfriends one by one.... Me sef go dey wonder who flush each other, Shey na the boyfriend or na the girl.?
Even the ones wey boy never tell watsupp come here dey make mouth
Out of 20pics wey I go check, na only 6 naim go fine inside and the worst thing be say the pretty ones don't talk.
Nairaland girls abeg stop to dey lie, if ur boyfriend dump you no tell us say na u dump am. Finish...

As for the guys wey dey talk, abeg if real men are talking make u stfu!


..Denise, i dont meanto be rude but u sound like a nigeria idol reject!!!(no ofeinse) angry
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by halfricanadian(f): 10:26am On Apr 12, 2016
zeetyzin:

Hope ure good sha?

Yes i am thanks
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by zeetyzin(m): 10:59am On Apr 12, 2016
halfricanadian:

Yes i am thanks
aiit...U wlcm
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Rejoiceavl(f): 11:07am On Apr 12, 2016
CaseyBlee:
whoa did jus' say dat?.i don't agree with u,i think the quiet ones are real smart and intelligent while the loud ones are the real dummies and they also brag alot abt what they are not.

U r right, we d beautiful gals don't blow our trumpet or talk anyhow. And yes I'm damn intelligent
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Malayy(m): 1:27pm On Apr 12, 2016
saintsamurai comes to my mind.. alpha goat!!! haha
Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by IamLEGEND1: 3:37pm On Apr 12, 2016
Rejoiceavl:

U r right, we d beautiful gals don't blow our trumpet or talk anyhow.

Re: Nairaland Guys And Girls Be Forming. by Rejoiceavl(f): 4:26pm On Apr 12, 2016
IamLEGEND1:
[/quote]

Lmao, lmfao, lol lwkmo, u have finish killed me kpatakpata grin[quote author=IamLEGEND1 post=44638720]

Lmao, lmfao, lol lwkmo, u have finish killed me kpatakpata

(1) (Reply)

People's Feeling / Erotic Videos / Why Are Nigerian Girls Are The Most Boring Creatures On Earth(see My Reason)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.