If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now (1857 Views)
| If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Christianwalas(op): 12:49pm On Apr 21, 2016 |
If you know this guy's song, you should be married by now
|
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by dacovajnr: 4:44pm On Apr 21, 2016 |
Papa Fryo Fryo Motigbede!! ...Dem go dey pose,dem go dey degedege!! E don tey Walahi |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Afrok(m): 6:06pm On Apr 21, 2016 |
dacovajnr:dem go dey waka kurukere go dey pose. |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by goldbim(f): 6:45pm On Apr 21, 2016 |
singing*gbanjo shoe wey you buy ystday,na him u come wear come shakara for me* .chai...see yabs nah.baba fryo,fada uturn and daddy showkeY really rocked the late 90's. . |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Vyolet(f): 6:52pm On Apr 21, 2016 |
Wetin you wear, you wear anything, wetin you be, you no be anything. You go dey po, you go dey denge denge you go dey po. ![]() |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by oracle009(m): 7:47pm On Apr 21, 2016 |
Baba fryoooo.... Dem go dey pose., dem go dey denge denge, dem go dey pose... Dem go dey waka kurukere dem go dey pose.... Wetin u get? U no get money |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Nobody: 8:28pm On Apr 21, 2016 |
Vyolet:Po ko, pororo ni. Na 'pose' him talk jarey no be 'po'. |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by enoqueen: 9:39pm On Apr 21, 2016 |
I wan troway a stone, and anybody wey the stone meet na im no especially people wey de pose. |
| Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Vyolet(f): 9:39am On Apr 22, 2016 |
LastMumu:Lol, I know he meant 'pose' but he pronounced it like 'po' or maybe that was what I heard. |
Billionaire Daughter, Temi Otedola Set To Be Married By ‘leg Over’ Crooner, Mr E • Ebube Nwagbo: "Why I Am Yet To Be Married" • "I Have Never Wanted To Be Married" - Funmi Iyanda Says. Nigerians React • 2 • 3 • 4
Photos: Phyno Goes Golfing With A Fine Lady • We Cleaned Church, God Cleaned My Wife, Had Baby After 9 Years-kenneth Okonkwo • Learn New Gele Styles (2017) For Free
...Dem go dey pose,dem go dey degedege!!
.