Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,755 members, 7,831,431 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 06:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now (1739 Views)
Billionaire Daughter, Temi Otedola Set To Be Married By ‘leg Over’ Crooner, Mr E / Ebube Nwagbo: "Why I Am Yet To Be Married" / "I Have Never Wanted To Be Married" - Funmi Iyanda Says. Nigerians React (2) (3) (4)
If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Christianwalas(m): 12:49pm On Apr 21, 2016 |
If you know this guy's song, you should be married by now
|
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by dacovajnr: 4:44pm On Apr 21, 2016 |
Papa Fryo Fryo Motigbede!! ...Dem go dey pose,dem go dey degedege!! E don tey Walahi 3 Likes |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Afrok(m): 6:06pm On Apr 21, 2016 |
dacovajnr:dem go dey waka kurukere go dey pose. 1 Like |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by goldbim(f): 6:45pm On Apr 21, 2016 |
singing*gbanjo shoe wey you buy ystday,na him u come wear come shakara for me* .chai...see yabs nah.baba fryo,fada uturn and daddy showkeY really rocked the late 90's. . 2 Likes |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Vyolet(f): 6:52pm On Apr 21, 2016 |
Wetin you wear, you wear anything, wetin you be, you no be anything. You go dey po, you go dey denge denge you go dey po. 2 Likes |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by oracle009(m): 7:47pm On Apr 21, 2016 |
Baba fryoooo.... Dem go dey pose., dem go dey denge denge, dem go dey pose... Dem go dey waka kurukere dem go dey pose.... Wetin u get? U no get money 1 Like |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Nobody: 8:28pm On Apr 21, 2016 |
Vyolet:Po ko, pororo ni. Na 'pose' him talk jarey no be 'po'. 1 Like |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by enoqueen: 9:39pm On Apr 21, 2016 |
I wan troway a stone, and anybody wey the stone meet na im no especially people wey de pose. 1 Like |
Re: If You Know This Guy's Song, Then You Should Be Married By Now by Vyolet(f): 9:39am On Apr 22, 2016 |
LastMumu:Lol, I know he meant 'pose' but he pronounced it like 'po' or maybe that was what I heard. |
(1) (Reply)
Finally!!! See Dija's Baby Son Picture / See What This Nollywood Actor Has Transformed To- Photos / Omo See Fashion - Seriously Guys, Can You Rock This Outfit?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |