Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor (8574 Views)
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by KingTom(m): 10:09pm On Apr 21, 2016 |
ireneony:why she run leave capital come follow flavor? Na that thing na Efed, mfed, amu, oko, ekporo bura ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ireneony(f): 10:15pm On Apr 21, 2016 |
KingTom: it's called going after your heart/dream ![]() Even if she de jump for flavour rod wentin concern u... Afterall flavour is being flavouring her punni ![]() That guy must ve that special sweetness to his rod ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by KingTom(m): 10:17pm On Apr 21, 2016 |
ireneony:walahi and na light skinned girls dey suffer pass see as he just dey useless them Sandra oh my God this small butterfly wey dem don dey knack she say they are in love make she carry belle first na he go rent house for all them ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 10:20pm On Apr 21, 2016 |
Lol ur gals are funy |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ireneony(f): 10:23pm On Apr 21, 2016 |
KingTom:baby mama is in vogue ..ask Cynthia morgan ![]() Egbon u de try de insult light skinned girls..if na play abeg stop am.. Stop making mouth if you were in flavour's shoe. .you wud do same. You forgot say gynaecologist u be..... With different women u de sample ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 10:23pm On Apr 21, 2016 |
mytime24: |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by KingTom(m): 10:29pm On Apr 21, 2016 |
ireneony:dem go curse the day wey I go begin waste my precious sperm on mumus make people dey born anyhow tomorrow when I die now dem go leave me for mortuary begin struggle properties with themselves. Olorun maje!!!!! E better make I get one steady wife make she born my 13 children complete dey pack belle every where kai abasha abasha!!!! ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ireneony(f): 10:35pm On Apr 21, 2016*. Modified: 10:54pm On Apr 21, 2016 |
KingTom:hmmm .. Precious sperm ko precious sperm ni ![]() What's so special abut ur sperm is it not that same sperm u waste on masturbation.. ![]() Guy go sleep |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by KingTom(m): 10:41pm On Apr 21, 2016 |
ireneony:chai you know I'd rather waste it on wanking than on you see this mumu o that thing is very very expensive produced in a fit body make I begin throw am anyhow Abeg off your phone jare you no get talk ![]() 1-1 ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 10:41pm On Apr 21, 2016 |
hahahhahah the gal above is beautiful |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 10:43pm On Apr 21, 2016 |
KingTom:lolzzz mastbasting is a sin ooo 2-1 |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by KingTom(m): 10:45pm On Apr 21, 2016 |
nduprincekc:bros who come get the 2? ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 10:48pm On Apr 21, 2016 |
na ireneony oooo am not a gay oooo ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ireneony(f): 10:49pm On Apr 21, 2016 |
KingTom:see this one ooo...my punni too expensive to your kind.. My punni is only made for the ogas ![]() Guy I be think say u de make sense. . VaselineVirus still try pass u ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ireneony(f): 10:51pm On Apr 21, 2016 |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 10:54pm On Apr 21, 2016 |
you are welcome my dear ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 11:06pm On Apr 21, 2016 |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by Kiish(m): 11:07pm On Apr 21, 2016 |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by KingTom(m): 11:10pm On Apr 21, 2016 |
ireneony:you mumu na even onila and mamagee get sense pass you even ggrin made for the ogas? Oga of National union of road transport workers Abi? ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 11:16pm On Apr 21, 2016 |
Kiish:amen oooooooo |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 11:16pm On Apr 21, 2016 |
KingTom:e pain am ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by Monocrotophos: 1:04am On Apr 22, 2016 |
baby mama loading... |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 1:52am On Apr 22, 2016 |
she wont accept any baby mama of a tin |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 1:54am On Apr 22, 2016 |
scampy:you are funny oo |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 1:55am On Apr 22, 2016 |
Ritajovy:Indeed |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ireneony(f): 2:04am On Apr 22, 2016 |
KingTom: ![]() So u are crying for my pu... ![]() Hmmm I'm watching in 3d |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 2:14am On Apr 22, 2016 |
ireneony:no mind the guy |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ronald4lif(m): 2:21am On Apr 22, 2016 |
Don't think she meant it. She just said yes to dissuade the interviewer from repeating the question. People will always read meaning to everything celebrities says. They both look good together though. Were she from Anambra I'd have said they might end up together as couple but Flavour being a typical nwa Anambra may not want to marry away from his home state. |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by nduprincekc(m): 2:24am On Apr 22, 2016 |
ronald4lif:Exactly anambra always do like that |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by Malayy(m): 5:35am On Apr 22, 2016 |
optional1:just negodu your neck. hunger dey your body.. tekno won't accept you. can you even withstand 3 hrs continuous lashing?? you will just die |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by ggrin(f): 6:40am On Apr 22, 2016 |
KingTom: ![]() ![]() |
| Re: Chidimma Confirms To Be In Love With Flavor by optional1(f): 8:57am On Apr 22, 2016 |
Malayy:Nna o gini meri my neck biko, o crime e si dat am pregnant 4 tekno biko. Biko waru nwanyo cool o down o my problem o bu di nke gi. Hope say u go understand weytin I write sha cos I no b gud Igbo language writer ooo. |
Singer Kiss Daniel Start Dating Fellow Singer Chidimma Ekile • Nigerian Lady Travels To US For A Break, But Falls In Love With A Lebanese Guy • Who Has Seen This? Chidimma And The Cucumber. • 2 • 3 • 4
Guys!! If She Actually Turns Out Be A Virgin, Would You Stop? • Who Knows The Origin And Meaning Of This? (photos) • The Moment You Cum\ejaculate How Do You Usually Feel(men&women)



