Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,003 members, 7,990,767 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 12:17 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1034584 Views)
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (66) (67) (68) (69) (70) (71) (72) ... (645) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by luchiano1(m): 6:21am On Apr 29, 2016 |
ukjerry: sorry dear I would have done dat but I tot u were still asleep. lol |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 6:24am On Apr 29, 2016 |
barongmj:Barong, this one wey u dey shout my name like this, Abeg o, no be me steal ur panties, u can ask Honeybash or candicejay cos they were looking suspicious yesterday afternoon. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 6:26am On Apr 29, 2016 |
luchiano1:Lol....well, I'm awake now. but will soon go back to sleep. make I eat, drink water first. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 6:49am On Apr 29, 2016 |
Good morning my lovely people of G-C townlet. Hope we all had a pleasant night rest? Emmr, Barongmj luv, u look Wow. My eyes are on u Good morning! |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by genius43(m): 6:58am On Apr 29, 2016 |
Jamesdman: True talk, When GOT came out in 2011 I didn't like the first few episodes and abandoned it but when i had no series to watch and no interesting film to watch i fell back to it and i enjoyed it. Blindspot, Quantico, Limitless are all dope first season series tho. BTW Deadpool Blu-Ray is out, am waiting for gods of Egypt. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by genius43(m): 6:59am On Apr 29, 2016 |
IghravweIG: Omo i sleep like kpomo last night o, how was urz? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:10am On Apr 29, 2016 |
genius43:As in ehn. Lol. My night go wella. Small rain con fall join dis early mo mo. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:16am On Apr 29, 2016 |
genius43:Hmmm. Well for GOT. Saw a few of its episode on series 1 but couldn't really keep up. Didn't really strike me. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by CandiceJay(f): 7:23am On Apr 29, 2016 |
ukjerry: Ahhh, see false accusation early in d morning. No special good morning for my sisters today. But come o, my sisters why una dey fight ova panties na, if ur own loss, wear boxers |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by genius43(m): 7:35am On Apr 29, 2016 |
IghravweIG: Your own fresh na 1 Like |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 7:38am On Apr 29, 2016 |
IghravweIG:Lol...ooooo...i see.... Make dem sha do am small small o.... Hw re u today bro? Gud morning |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 7:40am On Apr 29, 2016 |
adewaleoroge:Lol..c ds man o.....shey u dey whin me ni? Ahhhh...no be ya fault nah..... Yesooo nat Ocean 2 dem carry me goooooo |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 7:41am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:Lmao....ho wat? M married alredi nah....sooo in dis land u don't kno ma wife...? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomie(m): 7:43am On Apr 29, 2016 |
marvluv:Oooooh...i c....anyway i forgive u.... I hav been gud o.... Nd hw re u tu? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:48am On Apr 29, 2016 |
Oyehomie:but nysc send dem on an errand nah nd u kno say body no be firewood nah... mornin to |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 7:49am On Apr 29, 2016 |
*yawns* Goodmorning great men and beautiful ladies of GC ocean2.. how una dey, hope una sleep well?? cos me i slip wella i just dey 1 corner dey read all una comments yesterday na soso laff i just dey laff all thru i swear u all are exceptional. UNA DEY MAKE PERSON 4GET EM WORRIES |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by phykel(m): 7:50am On Apr 29, 2016 |
Good Morning Ocean 2 pple Congrats to our friends in Ocean 1 today is their swearing-in ceremony Anybody here dt has watched Forensic Files or bera stilll Criminal Minds? I bet u won't regret doing so. Sharrout to all babes in ds Hamlet.As rain don dey falll now ooooo Na every hour I just dey check my call up leta make 21st just come quickly |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:51am On Apr 29, 2016 |
barongmj:lol funny u... how ws ur night |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 7:55am On Apr 29, 2016 |
make i rush go brush teeth cum back cos na today i wan tell ukjerry how i feel about her and i no wan do an with smelly mouth |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 8:00am On Apr 29, 2016 |
phykel: see as persin just dey gv insef unneccesary high B.p goodmorning sir, how ur night |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:00am On Apr 29, 2016 |
marvluv:hmm let blizzydoDo no hear u oo, i no fit separate quarrel for GC oo... Hw ws ur night dear |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:08am On Apr 29, 2016 |
barongmj:u dis babe u are a movie freak... hw ws ur night pretty |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 8:11am On Apr 29, 2016 |
CandiceJay: No barong o, she Bin dey shout my name before me con fear o, I no no D one wey I Don do. I still dey wait for am make she come tell me wetin I do. e be like say she still dey find fuel wey she go use complete movie wey she dey watch. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 8:18am On Apr 29, 2016 |
Aieboocaar:Hehehehehe, inokwa on a long thing oo |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 8:21am On Apr 29, 2016 |
Honeybash:;iam still in when ur made up ur mind hehe D no mind those guys there are just envy in advance hehe |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:22am On Apr 29, 2016 |
ukjerry:i am d one that ask barongmj to shout ur name aloud since u are undergoin sleepin sprea to be waken on 13may, but dat one should be catastrophy to dis village dats why i beg her to shout ur name in order to distract and wake u up from dat everlastin sleep... hope ur night ws splendid |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 8:24am On Apr 29, 2016 |
Fraiser:sure things |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by laramite(f): 8:27am On Apr 29, 2016 |
Gud morning my people, how was ur nite. Pls I over heard dat there will be no stream 2 for Oyo state, I don't know how true is it. Pls urgent reply |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by budosky(m): 8:27am On Apr 29, 2016 |
genius43: Gids of egypt?? Since when |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by phykel(m): 8:29am On Apr 29, 2016 |
Aieboocaar:I slept like a baby o jare No B.P oooo.I just wan ds nysc thing to start and End ASAP.Many things just dey ground cos of ds service Barongmj Good Morning. Abi u still dey sleep? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by phykel(m): 8:30am On Apr 29, 2016 |
laramite:Disregard such info. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:30am On Apr 29, 2016 |
Aieboocaar:lmao... na so we roll, mornin to u padi |
(1) (2) (3) ... (66) (67) (68) (69) (70) (71) (72) ... (645) (Reply)
Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |