Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,409 members, 7,830,052 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 03:35 PM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (72) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (990736 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (69) (70) (71) (72) (73) (74) (75) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:30am On Apr 29, 2016
okitaiji:
*whisper abeg continue d vex, dat vex go am promise u car nd mansion for Aso rock, no tell am oo* tnk God say i no tell honeybash anytin *run away*
notin do baba e don make sense lyk dat... Oya bring it on...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:34am On Apr 29, 2016
dejiconde:
abeg shut up yah mouth dere, d one wey u do 4 main gc never do u abi. I don enter ur nw. Lmfao
baba u know fit o... I go advice u make u shapally pitch ur tent wit me na make we dey roll togeda base on sey we don dey padi since d days of gc, bur if u tink sey u gallant u can bring it on, no shaking
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 9:35am On Apr 29, 2016
Fraiser:
as u won arrange honeybash for ray, na to come dey chill under d cool shade of abishaddy sure pass na....
baba, i sight you, honeybash your new wife is really taking good care of you, the last time i visited her in the house, she was home alone, and she cooked one sweet jollof rice for me, but i did not touch her ooo, you know that am a pastor. Try to treat like a queen.... gringrin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:38am On Apr 29, 2016
okitaiji:
Hahaha my guy help me talk to ur padi to b my supportin striker rather dan opponent... lmao
make I be ur supportin striker ba, after u won arrange my bae for ray... No b only supportin striker, na midfielder...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 9:38am On Apr 29, 2016
barongmj:
I should do GOT....but I recommend beauty and d beast
chai see beauty, babe can i be your maga? I will buy you one private jet when my containers arrive from overseas, you know that am an importer, exporter and entreporter cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:39am On Apr 29, 2016
Fraiser:
u won arrange honeybash for ray bfor? Hw u we b padi na, e no jell make I cross ur lane na, u don dey cross my lane already... Nd u know how we dey roll...
Baba u are my padi for life, wetin happened yesterday na childish play sha, *whisper u kno say ray no fit drag babe wit u* Dnt worry i will talk to honeybash today shey u kno say she hold me in high esteem so anytin i tell her she will obey... but na beg i d beg u make u join play supportin striker for my babe abishaddy so dat she go pack fully to my hood... welcum bro hav fun as d day kick start
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by CandiceJay(f): 9:41am On Apr 29, 2016
ukjerry:


No barong o, she Bin dey shout my name before me con fear o, I no no D one wey I Don do. I still dey wait for am make she come tell me wetin I do. e be like say she still dey find fuel wey she go use complete movie wey she dey watch.

UK, lets go nd join her since she has fuel. She doesnt want u to sleep too much, nd i'm all in for a movie day.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:43am On Apr 29, 2016
Fraiser:
'ju' dat word ring a bell, okita hw u? Wetin dey sup na? Na which level broda, let make I feel d OT na....
i dey ur side make we roll
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:45am On Apr 29, 2016
Hmmm, no vex baba, just trying 2 watch blizzydoDo back noni.





Fraiser:
i dey see u baba... Continue
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 9:45am On Apr 29, 2016
Lyndalyn55:
. Lol....Na so daydreamer
lolz, babe you know that i can't lie for you, MTN network failure cannot stop the love i have for you.... I am ready to be your maga and mugu at the same time, only if you can accept me as your personal love and maga, i am ready to withdraw all the money in my bank account just for you, you no go jump okada again, na my private jet you go dey enter cheesycheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:47am On Apr 29, 2016
Honeybash:
goodevening guys now i don hear everything abt fraiser abeg i need gentle guy i no want mak fraiser wives beat me abeg okitiaji give me gentle guys jarw
so you want to make dis decision without hearin from me, you know am just lytnin tinx up in gc nd ensurin no dullin moment, i know u re such an awsome gal whose mind can not be manipulated by cheap black mail, if u go tru d previous chat gently u will know dat guys want to conspire against because of intimidation, my presence intimidatin guys, pls kindly reverse ur opinion babe...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 9:48am On Apr 29, 2016
CandiceJay:


UK, lets go nd join her since she has fuel. She doesnt want u to sleep too much, nd i'm all in for a movie day.
make i come too? I will carry my bible with me incase of any evil spirit knocks on the door grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 9:50am On Apr 29, 2016
VillageGOAT:

lolz, babe you know that i can't lie for you, MTN network failure cannot stop the love i have for you.... I am ready to be your maga and mugu at the same time, only if you can accept me as your personal love and maga, i am ready to withdraw all the money in my bank account just for you, you no go jump okada again, na my private jet you go dey enter cheesycheesy
Jesus Christ! cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:50am On Apr 29, 2016
Fraiser:
as u won arrange honeybash for ray, na to come dey chill under d cool shade of abishaddy sure pass na....
lol... 4giv ur padi jare
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by barongmj(f): 9:52am On Apr 29, 2016
Hahahahahaa.........ur CV isn't complete yet
VillageGOAT:

chai see beauty, babe can i be your maga? I will buy you one private jet when my containers arrive from overseas, you know that am an importer, exporter and entreporter cheesy
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:53am On Apr 29, 2016
okitaiji:
ray4000 where are u hav u seen this? we hav won d competition. my dear honeybash d surest gentle guy here is ray4000, he will hold u like an egg, nobody wil call u "husband snatcher" or beat u again... u are hereby join wit ray4000 as wifey nd husby *whisper* fraiser hehehe no mind her jor she go soon run back to u
lol... My loyal friend... I dey see u... Kwontinuu
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by barongmj(f): 9:53am On Apr 29, 2016
Make una bbring una gate fee come o
CandiceJay:


UK, lets go nd join her since she has fuel. She doesnt want u to sleep too much, nd i'm all in for a movie day.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:54am On Apr 29, 2016
Fraiser:
notin do baba e don make sense lyk dat... Oya bring it on...
i kno say u are equal to d task... honeybash say make i beg u, that she didnt kno wht came over her, dat u are d best thing that can happen to her... hop u accept her plee
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:58am On Apr 29, 2016
Abeg wake that girl way they sleep (ukjerry), who still my Goat for this village(villageGoat) hope say the person no want make I frai am (fraiser). I want my Goat befor sun set (sunneper) ok (okitaiji) give me honey (honeybash) make I take. Good morning my fellow villagers. Back from farm
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by laramite(f): 9:59am On Apr 29, 2016
Aieboocaar:


well i don't know about that,...and if eventually oyo doesnt have stream2 u can still be posted to anyoda state of ur choice
Thanks na dem sabi jare.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 9:59am On Apr 29, 2016
barongmj:
Hahahahahaa.........ur CV isn't complete yet





Hmmm...sɦɛ is nt applyin ƒօɾ Job nah
Biko
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:01am On Apr 29, 2016
VillageGOAT:

baba, i sight you, honeybash your new wife is really taking good care of you, the last time i visited her in the house, she was home alone, and she cooked one sweet jollof rice for me, but i did not touch her ooo, you know that am a pastor. Try to treat like a queen.... gringrin
chai fraiser u don finish hav u ever see wer dey put cat nd rat togeda alone befor? com to think of it why only honeybash pple d visit, i catch her wit eaglevision in a lonely GC hall also yesterday oo.. *whisper to fraiser* u beta watch ur bae well if nt OYO is ur name
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:02am On Apr 29, 2016
okitaiji:
fraiser i waited for u till eternity bt no c u, my eyelid don d heavy me already... good night fams
hmmm I can see u dey wait for me, after u don use jumong arrow shook me for back... No lele, I don come now
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:03am On Apr 29, 2016
Fraiser:
make I be ur supportin striker ba, after u won arrange my bae for ray... No b only supportin striker, na midfielder...
well bein a midfielder wil help me prevent opponent from comin to my hood
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by laramite(f): 10:09am On Apr 29, 2016
Sunnepa17:



CC. Duadue1
*******meaning *******
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:09am On Apr 29, 2016
CandiceJay:


UK, lets go nd join her since she has fuel. She doesnt want u to sleep too much, nd i'm all in for a movie day.
babe can i come wit u so dat i wil clear road as abody guard for u to pass? den after dat we can com back hom nd watch movie togeda
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:10am On Apr 29, 2016
phykel:
Good Morning Ocean 2 pple
Congrats to our friends in Ocean 1 today is their swearing-in ceremony
Anybody here dt has watched Forensic Files or bera stilll Criminal Minds? I bet u won't regret doing so.
Sharrout to all babes in ds Hamlet.As rain don dey falll now ooooo
Na every hour I just dey check my call up leta make 21st just come quickly
baba abeg na which state dem post u for d CUL letter?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:12am On Apr 29, 2016
Fraiser:
hmmm I can see u dey wait for me, after u don use jumong arrow shook me for back... No lele, I don come now
lmao... haba nah u kno say i no fit do u lik dat
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 10:15am On Apr 29, 2016
Honeybash:
Good morning yall haha wetin i do i don cast like dis see my name for everywhere mr pressy sef don dey complain Oya all answer held till may13th so i go know my nysc boo
Thank God say na thesame place we choose. Abeg where be the place self
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:18am On Apr 29, 2016
Sunnepa17:
Hmmmm. Morning padie, Ho̶̲̥̅̶̷̩̥̊͡ was ya nite?




sunnepa i see u jare, nyt was awsome, hw ur day dey go na?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by phykel(m): 10:19am On Apr 29, 2016
Fraiser:
baba abeg na which state dem post u for d CUL letter?
Na Taraba Camp ooo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:21am On Apr 29, 2016
ray4000:
Abeg wake that girl way they sleep (ukjerry), who still my Goat for this village(villageGoat) hope say the person no want make I frai am (fraiser). I want my Goat befor sun set (sunneper) ok (okitaiji) give me honey (honeybash) make I take. Good morning my fellow villagers. Back from farm
seriously u need to call sunepa17 to kill d goat (villagegoat) wer we go giv hin lap to honeybash nd if she see it nd lik am mor dan ur own den OYO is ur case, we can frai it wit fraiser den if she prefer fraiser aroma dan ur own den u don enter one chance. so let d game begin....

(1) (2) (3) ... (69) (70) (71) (72) (73) (74) (75) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.