NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (73) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1183393 Views)
1 2 3 ... 70 71 72 73 74 75 76 ... 645 Reply (Go Down)
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:21am On Apr 29, 2016 |
Finally I cover all d missed pages, my people I greet una, hw una dey dis morni... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 10:22am On Apr 29, 2016 |
barongmj:Thanks sweet. I wud go with beauty and the beast then. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 10:23am On Apr 29, 2016 |
Fraiser:u sure. oya gist us weti don happen so far. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 10:23am On Apr 29, 2016 |
IghravweIG:hope u nor go mind if me and u share her?? ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:26am On Apr 29, 2016 |
VillageGOAT:lol.... See villagegoat o, my wife cook fud for u ke? Oh yea I remember, yesterday was her charity day... Na so she dey do am every thursday cookin fud for pple for d purpose of charity, tourch her ke? Datx not possible na, d babe wey I don take barb wire surround her body na she u won touch... U go just ganpa lyk alfa sule... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 10:27am On Apr 29, 2016 |
Aieboocaar:Ewoo!! She nor be cloth when dem dey share na. abeg warn ya sef o. Lol. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 10:30am On Apr 29, 2016 |
barongmj:u no go blame me nah na wetin ur beauty dey causebtw o! how did u know my name?? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:31am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:lol... You just dey reason wit me now, as for abishaddy u no get anytin to fear about, she b ur bae, na just one tin, just rebrand my name for honeybash, i go turn ur supportin striker, infact ur defender sef, we b padi no b today na |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:31am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:no lele baba we gada dey... No notin |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 10:32am On Apr 29, 2016 |
Fraiser:ok baby ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 10:34am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:Trade by bata on the way na so abi okitaiji when u know say I like honeybash pass honey self |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:34am On Apr 29, 2016 |
Sunnepa17:ahhahhahh see my guy won dey do wayo wit me o... No worry, we gada dey, just leave her back o, her back is safe... Hw u hw ur day is wentin baba... Hope u don dey prepare welwel, e b lyk sey na kebbi u talk sey u won go dat tym? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:37am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:lol... E don pass lyk dat... Bur no dey stab ur guy for back agin o, u know I always watch ur back for u na, no b today we don dey togeda, hw ur day dey went na? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 10:38am On Apr 29, 2016 |
laramite:lets just kip hoping for the best in the meantime, welcome to our city we are like a family here.. we try to have fun and talk our way out of boredom do well to introduce urself and join d fun |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 10:41am On Apr 29, 2016 |
laramite:Information way pure dey in hand |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:42am On Apr 29, 2016*. Modified: 11:00am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:lol... As e don pass lyk dat, u na my main G na, as for honeybash, I no dey vex for her o, me no dey vex for my bae na |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:45am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:no worry ny G, my bae is just friendly wit dem, I trust her pass anytin... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 10:46am On Apr 29, 2016 |
Greeting everyone am a solid part of this group. Keep up the good work and the count down. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 10:46am On Apr 29, 2016 |
Fraiser:sweet you see i wasnt at fault it was okitiaji scaring me wit d names of ur wives BUT IS IT TRUE U AV TEN WIVES |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:47am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:lol... I don hear u sha, notin does u |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:51am On Apr 29, 2016 |
phykel:chai make I run comot ur syd o, Tara wetin? U choose taraba? Bur wait o I been hear daudea1 talk sey na just 8 states go get stream 2 nd taraba no dey among dem, so wetin com happen again? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:52am On Apr 29, 2016 |
okitaiji:lol... I no understand una o... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by barongmj(f): 10:56am On Apr 29, 2016 |
Aie(E) boo(BU) car(KA) but it took about 2days decoding hehehe cos pronouncing d 3 vowel sound was not too easy Aieboocaar: |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:56am On Apr 29, 2016 |
IghravweIG:baba plenty water don move over d montain o, bur one tin I notice b say, guys dey plan to hijack honeybash for my hand lyk boeing77, bur dem no fit, ayaf surrounded her wit d power of 7 rotweiller nd 7 dobbermann pincher. She is now no go area. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:58am On Apr 29, 2016 |
Honeybash:wao... She yaf arrived... You re welcom babe, hw is ur day goin? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:59am On Apr 29, 2016 |
Fraiser:tnx jareh... now call my abishaddy baby for me because after we hav lunch yesterday i no com see her again cos she embark on an official assignment but she suppose com back since, i no kno what is delayin her oo... *come na only call i say make u call am come oo notin more shud transpire btween u nd her* |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Honeybash(f): 11:03am On Apr 29, 2016 |
eaglevision:welcome sweet |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:04am On Apr 29, 2016 |
Honeybash:lol... Dont mind okitaiji jare, he won use u as leverage win hin bae comot one guy hand, na why e dey cast me lyk dat... Yeh ten wifes ke? Babe my name is fraiser not solomon na, hw I go get ten wifes. Everytin na rumour o |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:04am On Apr 29, 2016 |
Fraiser:i don hear... na because ray4000 gave me plain cheque say if i can deliver honeybash for him hin go giv me anytin nd now dat i dnt finish my work wit am yesterday wit my 100million at my disposal you can take ur bae back shikena... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 11:05am On Apr 29, 2016 |
CandiceJay:Good idea. Hope say u carry food o |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:06am On Apr 29, 2016 |
barongmj:babe I fear u o, infact u dey decode pass dstv decoder sef |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:07am On Apr 29, 2016 |
ray4000:Noooooo na play i d play wit fraiser to cover tins up oo, honeybash is ur own till dis mornin lol... |
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. • 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed • Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father • 2 • 3 • 4
Your NYSC Questions Answered • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2014 Batch C House
Viewing this topic: 1 guest(s)


