18+ - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › 18+ (721 Views)
| 18+ by issylarry(op): 10:33pm On May 12, 2016 |
As work no too dey,I sat outside my building with some guys for this evening.If you guys have lived in a face me and face u house before, U will understand what am saying.Guys tends to stay outside either to discuss about ball or true life stories.Any girl wey pass street don turn discussion matter..... I was just wondering,if we were all to be n*ked.wetin go be our selling point as guys,I cant imagine my self naked walking about the street(Taa,no swag for this kind tin)My JT go dey dance about,chai.Even ladies go get eye-meter(Eye-meter-To measure the lenght of JT).Ladies would be like i would have love to accept your proposal but you dont have Long thing.lolz Guys would be like,bae i would have loved to be with you forever but your punany no tight,some would be like i like the structure of your b**bs but you too fat. It has been into study say some girls no go fit waka if they are nak*d because some are extremely dirty,shapeless and irritating.(Everything na package,thank for make overs and textile style. Note: just for fun,abeg ladies dont take it Poooooo,all ladies are beautiful na only rebranding them need. ****walks outta thread**** |
| Re: 18+ by abbeycom101(m): 10:56pm On May 12, 2016 |
Ok |
| Re: 18+ by enna2(f): 11:29pm On May 12, 2016 |
Rubbish if Adam no chop apple all men for still dey Waka nak**d Abi na lie |
| Re: 18+ by issylarry(op): 7:52am On May 13, 2016 |
enna2:Lolz,eve go don tear face |
Lmao Hillarious Definition Of Love And Death › • Foreign Wife • 6 Ways To Boost Your Sexual Intimacy With Your Mate
if Adam no chop apple all men for still dey Waka nak**d
Abi na lie