₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,159 members, 8,515,813 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 02:58 PM

Toggle theme

I'm Back With... - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I'm Back With... (2119 Views)

1 2 Reply (Go Down)

I'm Back With... by Nobody: 10:31am On May 20, 2016
wow...been long. just 1 nlc strike brought me here. school session on hold. all my sweethearts, come greet me.
Re: I'm Back With... by naijaboiy: 10:37am On May 20, 2016
[color=#1980BC]Welcome[/color]
Re: I'm Back With... by Nobody: 10:40am On May 20, 2016
naijaboiy:
[color=#1980BC]Welcome[/color]
thank you oga. na me still dey run dis.
Re: I'm Back With... by naijaboiy: 10:43am On May 20, 2016
mind44thegoat:
thank you oga. na me still dey run dis.
[color=#1980BC]Which school you dey?

My own school sef follow the strike.[/color]
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 10:49am On May 20, 2016
We dh use to the strike already... uniport start our own long ago grin
Welcome to the ministry
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 10:51am On May 20, 2016
iceberylin:
We dh use to the strike already... uniport start our own long ago grin
Welcome to the ministry
stop lying ice cheesy


We knw it's riot cheesy grin
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 10:53am On May 20, 2016
donbenedict:
stop lying ice cheesy


We knw it's riot cheesy grin
Protest my nigga....

ASUU is on strike so I'm automatically on strike Ni...
Re: I'm Back With... by maputohq: 10:54am On May 20, 2016
naijaboiy:
[color=#1980BC]Which school you dey?

My own school sef follow the strike.[/color]
no mind me, i be three in one. na uniabuja i dey. i'm confused as to their stance on the matter.
Re: I'm Back With... by maputohq: 10:55am On May 20, 2016
donbenedict:
stop lying ice cheesy

We knw it's riot cheesy grin
who are those rioting?
Re: I'm Back With... by obiorathesubtle: 10:56am On May 20, 2016
grin me sef.. As NDU strike.. I pick up my phone..
Re: I'm Back With... by naijaboiy: 10:56am On May 20, 2016
maputohq:
no mind me, i be three in one. na uniabuja i dey. i'm confused as to their stance on the matter.
[color=#1980BC]Naso some other schools dey. But my school don tell us their own stance since the strike start. grin[/color]
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 10:57am On May 20, 2016
iceberylin:
Protest my nigga....

ASUU is on strike so I'm automatically on strike Ni...
ASUU is not on strike in rivers state grin cheesy ice just say u don tire for school. We go understand grin
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 11:01am On May 20, 2016
donbenedict:
ASUU is not on strike in rivers state grin cheesy ice just say u don tire for school. We go understand grin
See this guy o.....
I dh house over Two months you dh temme I don tire for school... Even if school tire me my goons nko? The bannies?? Calm down o
Re: I'm Back With... by maputohq: 11:01am On May 20, 2016
naijaboiy:
[color=#1980BC]Naso some other schools dey. But my school don tell us their own stance since the strike start. grin[/color]
which sch b dat.
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 11:03am On May 20, 2016
iceberylin:
See this guy o.....
I dh house over Two months you dh temme I don tire for school... Even if school tire me my goons nko? The bannies?? Calm down o
no be me tell Una make una riot for uniport na. I knw say u go follow do dah kyn tin wink cheesy
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 11:05am On May 20, 2016
donbenedict:
no be me tell Una make una riot for uniport na. I knw say u go follow do dah kyn tin wink cheesy
Guy I repeat... Na Protest (although we beat some yr1 n 2 peeps weh to write exam dh trip) as I see say Naija police dn involve I waka go my house go sleep...
Re: I'm Back With... by makydebbie(f): 11:07am On May 20, 2016
you are welcome..
Re: I'm Back With... by naijaboiy: 11:07am On May 20, 2016
maputohq:
which sch b dat.
[color=#1980BC]UNIBEN[/color]
Re: I'm Back With... by Nobody: 11:10am On May 20, 2016
Smh....

Person don dey house since last month shockedshocked and rhe way it's looking, na July sure pass cry






God punish Olayinka angry
Re: I'm Back With... by Nobody: 11:15am On May 20, 2016
delsu nr gree strike sad
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 11:19am On May 20, 2016
iceberylin:
Guy I repeat... Na Protest (although we beat some yr1 n 2 peeps weh to write exam dh trip) as I see say Naija police dn involve I waka go my house go sleep...
funny enough my laptop been spoil for dat thing.. I been enta choba make I buy smth for dat market for choba junction, na him police begi fire tear gas. See race. I see myself for inside bush, one wicked son of a bitchh just unknowing step ontop my bag wey my Lappy been dey insyd come spoil the screen. . I been vex dat day
Re: I'm Back With... by maputohq: 11:20am On May 20, 2016
OkeEsibe:
delsu nr gree strike sad
so you wanna go on strike?
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 12:24pm On May 20, 2016
donbenedict:
funny enough my laptop been spoil for dat thing.. I been enta choba make I buy smth for dat market for choba junction, na him police begi fire tear gas. See race. I see myself for inside bush, one wicked son of a bitchh just unknowing step ontop my bag wey my Lappy been dey insyd come spoil the screen. . I been vex dat day
YOU FOLLOW FOR UNIQUE STUDENTShuh

THOSE POLICE MEN FCK CHOBA UP BADLY.... YOU HAVE TO KEEP YA HAND ON THE AIR WHILE WALKING ...... INSTEAD OF CARRYING YA BAG angry angry WANTED TO STAY IN SCHOOL ALL THROUGH THE STRIKE BUT THOSE MEN STARTED ABDUCTING DUDES sad
Re: I'm Back With... by Nobody: 12:28pm On May 20, 2016
undecided
Re: I'm Back With... by Nobody: 12:31pm On May 20, 2016
maputohq:
so you wanna go on strike?
I want them to
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 12:33pm On May 20, 2016
iceberylin:
YOU FOLLOW FOR UNIQUE STUDENTShuh

THOSE POLICE MEN FCK CHOBA UP BADLY.... YOU HAVE TO KEEP YA HAND ON THE AIR WHILE WALKING ...... INSTEAD OF CARRYING YA BAG angry angry WANTED TO STAY IN SCHOOL ALL THROUGH THE STRIKE BUT THOSE MEN STARTED ABDUCTING DUDES sad
see kweshion. E be like say u no knw say u dey follow cutehector dey yarn. I tell u say I get MSc admission for there na recently.


I even get lodge for there sef.
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 12:35pm On May 20, 2016
donbenedict:
see kweshion. E be like say u no knw say u dey follow cutehector dey yarn. I tell u say I get MSc admission for there na recently.


I even get lodge for there sef.
LOL....MY MAN YOU NO TELL ME ABOUT YA NEW ACCOUNT.. GUY I WAIT FOR YA CALL THAT DAY DIE.. HOW YA MSC DH GO NAhuh
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 12:42pm On May 20, 2016
iceberylin:
LOL....MY MAN YOU NO TELL ME ABOUT YA NEW ACCOUNT.. GUY I WAIT FOR YA CALL THAT DAY DIE.. HOW YA MSC DH GO NAhuh
new account ke. Account wey don dey since 2009. grin


Lmao u dey see say both of us dey the same shoes.. as uniport shutdown, e affect masters and PhD students as well. So everybody dey in for it. Na onward together things. Oya no worry, wen u come bak, I go Holla u
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 12:48pm On May 20, 2016
donbenedict:
new account ke. Account wey don dey since 2009. grin


Lmao u dey see say both of us dey the same shoes.. as uniport shutdown, e affect masters and PhD students as well. So everybody dey in for it. Na onward together things. Oya no worry, wen u come bak, I go Holla u
TRY HOLLA O.. MK WE DOWN SOME BOTTLES ....
HOW YOU SEE THE SCHOOL NA??
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 12:50pm On May 20, 2016
iceberylin:
TRY HOLLA O.. MK WE DOWN SOME BOTTLES ....
HOW YOU SEE THE SCHOOL NA??
ma guy, uniport dey fvcked up I swear. I even dey regret why I been apply sef. I for don wait till dis year wen UI open application for MSc.



No wahala I go tell u. I get beer for my house no worry. cheesy no time to spend money. Economy don cast.
Re: I'm Back With... by iceberylin(m): 12:56pm On May 20, 2016
donbenedict:
ma guy, uniport dey fvcked up I swear. I even dey regret why I been apply sef. I for don wait till dis year wen UI open application for MSc.



No wahala I go tell u. I get beer for my house no worry. cheesy no time to spend money. Economy don cast.
LOL.. NAI BE SAY YOU NEVER SABI EXPLORE THE SCHOOL.. ALTHOUGH ACADEMICALLY E CAST BUT OTHER THINGS STILL DH MAKE AM UNIQUE....
Re: I'm Back With... by donbenedict(m): 12:59pm On May 20, 2016
iceberylin:
LOL.. NAI BE SAY YOU NEVER SABI EXPLORE THE SCHOOL.. ALTHOUGH ACADEMICALLY E CAST BUT OTHER THINGS STILL DH MAKE AM UNIQUE....
lol my brother I no come uniport come flex. Na to carry my MSc degree pill out...
1 2 Reply

Yo! I'm Back! • I'm Back Who Missed Me • I'm Back To Romanceland. Welcome Me • 2 • 3 • 4

Just Imagine How This Guy ‘messed’ A Woman He Slept With • Photos: Could This Be True Love • Do I Have A Big Nose?