NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (608) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1181916 Views)
1 2 3 ... 605 606 607 608 609 610 611 ... 645 Reply (Go Down)
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 2:39pm On Jun 07, 2016 |
dipznano:I wish ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 2:40pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser see as I,just dey open page for Una village ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Bawsse(m): 2:47pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:A month or two months extra? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:47pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:lmao... u kno sey ebynicole dey new for dat tin, she d shy to do am roughfu roughfu so na me nd u wer kno hw to do am tey tey na we supose play d music tonight. try nd print b4 it disapear because nobody trust nysc again oo, dey can do nd undo |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:48pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:in dt case, b ready to br**st feed thse aboki Wey dey sell sugar cane fr der...Dem go line up fr ur frntage... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:49pm On Jun 07, 2016 |
iamdynamite:baba you go collect allawee na, later you fit use your allawee go buy prado jeep come drive am come your oga office come dey do nyanga for am, e go wan cry ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:49pm On Jun 07, 2016 |
SC31:Yu are 1 of us...Elo bae! |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by iamdynamite(m): 2:50pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:na the same shoe we dey...i don spend my salary recklessly.i think say na after ramadan we go enter camp ni,make i collect june salary chaaaaiiiii. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by 7kahfe(m): 2:50pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:my sister in the Lord we dey together for the same page on this,I wan go collect loan for Bank of Industry (BOI) tomorrow. sheh u go follow me? may be if dem see ur slimfit body dem fit grant u |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:52pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:wetin b d title of d film i knw say na mr Ibu b d corper wey dey dream... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by tabithababy(f): 2:52pm On Jun 07, 2016 |
Please oo. Is it a must that the call up letter be in coloured print. Apart from I'd card, statement of result,passport,call up letter , green card and licence for the medicals. What other document do we need to take along. Are we to sign the green card with a blue or black pen. ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:52pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:naso jare make we tie yansh wit rapper or make we tie rapper wit yansh, make yansh no empty na hin b koko... Btw am very gud too, now we are good to go... Congtrats dear... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:52pm On Jun 07, 2016 |
SC31:the tax we collect here is 1500 naira per page wey you open, our treasurer elder okitaiji would collect the money, abi you don forget say we dey inside CHANGE? ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:53pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:No worry, give her wine to drink.....that shyness go disappear onetime practice makes perfect, so teach am......me too wan go eat another forbidden fruit joor |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ColonelErazem(m): 2:53pm On Jun 07, 2016 |
Well done to all who worked and prayed for an end to Stream 2 delays. Lets keep praying that the "logistic problems" do not arise again. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by iamdynamite(m): 2:54pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:chaiiiiii if i say i dey happy na lie i dey talk.....i don spend money finish...... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:54pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:ha, na swag sef, i don forget, but wetin make honeybash leave you for okitaiji the billionaire? Abi na because you no sabi Knack like carpenter? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:55pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:I go try leave very early on mnday |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:56pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:lol... For ur information I don freez her heart, my padi oyo is now ur case... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:57pm On Jun 07, 2016 |
Mbuko91:lol... Baba u b g*y, I no understand u again o... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 2:57pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown::O :O :O dem don miss road be that.....Oyo is their case |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 2:57pm On Jun 07, 2016 |
Skydweller:washere baba mi |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 2:58pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:baba the billionaire, i trust you jare, honeybash made a wise choice, me wey get 10 swimming pool, but they stole the 9 swimming pool, na only one i get now, but i still manage, okitaiji abeg can you tell me your secrets? I want to be like you when i grow up ![]() ![]() ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:58pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:lol... on try am |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ColonelErazem(m): 2:59pm On Jun 07, 2016 |
Kindly add 08064793259 to Plateau WhatsApp group. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:59pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:Babe leave dis guys okitaiji n fraiser dey have nothing to offer u. Na yesterday I come back from Saudi i purposely buy u hijab that are very expensive. My own love no be here o |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:00pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:u kno sey na 40inchis rode hin get why bae no go run away lol |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by VillageGOAT: 3:01pm On Jun 07, 2016 |
iamdynamite:baba no worry, just have faith, sleep and 5 million go enter your account, but no wake up ooo, just spend the 5 million for your dream, then you fit wake up, as far as say you enjoy yourself only for the dream, it is good ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:01pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:yes I am |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:02pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:lol...Shey he wan dey use am carry weight ni |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:02pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:lol... No go customise dis freezer o, no wahala den i go use d money flex u for kano |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gauzbee(m): 3:03pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:I neva still believe this people....till monday |
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. • 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed • Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father • 2 • 3 • 4
Your NYSC Questions Answered • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2014 Batch C House


,after them don delay thier papa finish.useless people
i knw say na mr Ibu b d corper wey dey dream...