NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (609) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1182013 Views)
1 2 3 ... 606 607 608 609 610 611 612 ... 645 Reply (Go Down)
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:03pm On Jun 07, 2016 |
SC31:nice! cn i buy uu lunch?? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:03pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:just leave gift, we go see for camp... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:04pm On Jun 07, 2016 |
iamdynamite: sorry..... I can feel our pain |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:05pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:isokay!!! bst of luck wit dat |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:06pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:chaii mogbe... bae abeg no giv me high BP, forbidden fruit ke? nd u go leav me inside dis weather? As for ebynicole e be like sey she d hide oo i dey see am in 3D since. ebynicole na true sey drink dey ginger ur swagger? abeg prove me wrong |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by dejiconde(m): 3:06pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:no worry I don dey cme |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:07pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:oki my guy, u fit dey talk oda names abeg no near marvluv o, odawise my guys go grind u like pepper, na d queen of my heart b dat, I no dey take her play o... I fit kill person because of her. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 3:08pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:Lmao just passing sha |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:08pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:u r fantastically kwarrupt...Keep off! EbyNicole |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:09pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:villagegoat u sabi am, SC31 wer u show from? how ur ppa dey go? we d com join u jor, but make sure u pay ur due b4 u leav d village oo |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:09pm On Jun 07, 2016 |
7kahfe: na DT wan go spoil show ooo.......dem no dey use am collect money4 bank nah U go alone......wetin me I go do na 2 4ward my acc no 2 you...... ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:10pm On Jun 07, 2016 |
tabithababy:coloured print out No other documents Black or blue |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:10pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:na tru oo, whr is maryluv, i don miss my tatoo bae |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:11pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:Abah nah my liar y u d talk lik this nah, ebynicole will always find her place in my heart |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:12pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser: na so dear.....same here |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:13pm On Jun 07, 2016 |
SC31:Efe babe... I don dey take corner corner eyes look u since, I tink sey u go enter dis village nd u no go holla at me, babe u are very welcom dear, hope u are avin a nice tym in our village, block me for lopsie shop in d eveing for some bottles of Andre. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:13pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:lol how i go try the only treasure left for u nah, na just miss i dey miss her nah |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:13pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:no be only tax,abeg omo-onile dey pay tax |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by iamdynamite(m): 3:14pm On Jun 07, 2016 |
![]() VillageGOAT: , which kind dream be that..............omo na real life 5milla i want ooooo. but were i wan see am? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by dejiconde(m): 3:14pm On Jun 07, 2016 |
tabithababy:yeah it must b in colored print out u can use any color crept red and green |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:15pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:lmao.. abeg treat hin fork up camp nd leav him small for meeddah sha |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:15pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:why not,I dey h sef |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Adamkabeer(m): 3:15pm On Jun 07, 2016 |
Abeg who don call DG today? |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:15pm On Jun 07, 2016 |
Bawsse:2016 batch A service yr start from may to april next yr but we are at home all tru may, dat is d extra allawee we didnt work for dat we will collect. |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:16pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:lol,yes I am...i go jam for the shop |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by EbyNicole(f): 3:16pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:please do I know u? ![]() |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:16pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:lol.. thats why bae no wan stay wit him be dat nah, na only marvluv dey withstand the heat |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 3:17pm On Jun 07, 2016 |
ray4000:Owwwww Doesn't matter sha.....oya take e-hugs..... |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:17pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:lol...I lv my bae |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SC31(f): 3:18pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:actually we should be done by march ,that was the tentative date on our certificate format |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:19pm On Jun 07, 2016 |
ray4000:chaiii ray4000 of all people, why u wan betray ur padi nah, where suogal or u don run from her? lol |
| Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 3:19pm On Jun 07, 2016 |
Adamkabeer:lol...Nw d DG cn sleep |
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. • 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed • Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father • 2 • 3 • 4
Your NYSC Questions Answered • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2014 Batch C House
sorry..... I can feel our pain

U go alone......wetin me I go do na 2 4ward my acc no 2 you...... 
