Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures - Politics (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures (37993 Views)
| Re: Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures by Nawa4nl: 11:32am On Jun 17, 2016 |
Emmatdayo:If na we go suffer, why una dey kill una selfs? ![]() Well prepare to go back to Cocoa farming oh! ![]() NO MORE OIL FOR YOU ![]() https://i.imgur.com/s2xuDVa.jpg |
| Re: Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures by Emmatdayo(m): 11:41am On Jun 17, 2016 |
Nawa4nl:no wahala, shay u go drink oil abi ![]() with all ur polluted environment, shey u go fit plant so? , ok may be na the oil money u go take they import food abi? ![]() bros u never see anything,ur suffering just start ![]() |
| Re: Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures by Nawa4nl: 1:31am On Jun 18, 2016 |
Emmatdayo:Who go suffer. na una wey dey beg make we no waka comot. if una no go loose, why una dey beg? No fear, Cocoa still dey. We go sponsor una to go learn cocoa planting for those wey don forget ![]() |
Pictures Of Flooded Streets Of Port Harcourt After Yesterday’s Rain • Aftermath Of An IED Blast Which Hit A Nigerian Army Mine Resistant Vehicle. PICS • Jimi Benson Renovating Anglican Primary School, Ijede, Ikorodu (Photos) • 2 • 3 • 4
Susie Wiles Worked For IPOB Through Her Lobbying Firm • Chibok Girls Abductor Arrested • Governor Akeredolu's Health Causes Anxiety In Ondo