₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,795 members, 8,437,448 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 08:40 PM

Toggle theme

Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures - Politics (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsAftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures (38003 Views)

1 2 3 Reply

Re: Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures by Nawa4nl: 11:32am On Jun 17, 2016
Emmatdayo:
comot na, make we see who go suffer am grin grin grin grin grin
If na we go suffer, why una dey kill una selfs? grin grin grin grin

Well prepare to go back to Cocoa farming oh! grin grin grin

NO MORE OIL FOR YOU angry angry angry

https://i.imgur.com/s2xuDVa.jpg
Re: Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures by Emmatdayo(m): 11:41am On Jun 17, 2016
Nawa4nl:
If na we go suffer, why una dey kill una selfs? grin grin grin grin

Well prepare to go back to Cocoa farming oh! grin grin grin

NO MORE OIL FOR YOU angry angry angry

https://i.imgur.com/s2xuDVa.jpg
no wahala, shay u go drink oil abi grin

with all ur polluted environment, shey u go fit plant so? , ok may be na the oil money u go take they import food abi? grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

bros u never see anything,ur suffering just start grin grin grin grin grin grin
Re: Aftermath Of Yesterday's Rain, Ijede Flooded - Pictures by Nawa4nl: 1:31am On Jun 18, 2016
Emmatdayo:
no wahala, shay u go drink oil abi grin

with all ur polluted environment, shey u go fit plant so? , ok may be na the oil money u go take they import food abi? grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

bros u never see anything,ur suffering just start grin grin grin grin grin grin
Who go suffer.
na una wey dey beg make we no waka comot.

if una no go loose, why una dey beg?

No fear, Cocoa still dey.

We go sponsor una to go learn cocoa planting for those wey don forget grin grin grin
1 2 3 Reply

Pictures Of Flooded Streets Of Port Harcourt After Yesterday’s RainAftermath Of An IED Blast Which Hit A Nigerian Army Mine Resistant Vehicle. PICSJimi Benson Renovating Anglican Primary School, Ijede, Ikorodu (Photos)234

PGF Shops For Obaseki’s ReplacementAdamu Abdulhamid’s Degree Is Fake - London Graduate SchoolAPC Woos Edo Voters With Akara, PDP Reacts (Photo)