A Nairalander Near Death Experience Story - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › A Nairalander Near Death Experience Story (999 Views)
| A Nairalander Near Death Experience Story by Nobody: 8:30pm On Jun 21, 2016 |
my fellow nairalanders make una come help me praise thy Lord... He is too good, i cant thank Him enough for what He has just saved me from. I carry galon go buy fuel i don buy finish nd just in a matter of 3 seconds of crossing road see me nd car face to face make i no lie my brain stop i cant believe it.. D guy for d car tell me shaygay, people when near me dey say whether life don tire me see d question of life when i hear. I dey even happy say dem insult me sef to bring me back to reality. God has just talked to me nd now i need to serve Him with all dat i have. Jesuuuuuuuuuuuuus i thank U oh!! |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by Endougs(m): 8:40pm On Jun 21, 2016 |
Hallack:Thank God for your life by now tears for don dey flow for your house. |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by BornnAgainChild(f): 9:10pm On Jun 21, 2016 |
Go pay your tithe |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by njiasi30(f): 11:26pm On Jun 21, 2016 |
Thank God 4 ur life, one of my group member.... Was hit by a car last Sunday while going to church and she didn't survive. Thank God 4 God's love, kindness and mercy upon ur life. He ve a purpose 4 everything. ![]() |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by Nobody: 4:41pm On Jun 22, 2016 |
BornnAgainChild:na me go dey first pay tithe for my full church now ![]() |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by Nobody: 4:43pm On Jun 22, 2016 |
njiasi30:Now i know dat the purpose He has for me no beans at all |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by Nobody: 4:44pm On Jun 22, 2016 |
Endougs:God will neva allow dat to happen to my parents, they must reap their fruit of labour ![]() |
| Re: A Nairalander Near Death Experience Story by Endougs(m): 5:04pm On Jun 22, 2016 |
Hallack:Amen |
When Cheating Husband Forgets His Phone Near Wife While Having Bathe(pictures) • Share Your Near Death Experience... • My Stupidity, Daddy's Love And The Near Death Experience • 2 • 3 • 4
Who Has Done More? • The Spiritual Controls The Physical - Fact • .

