What's on your mind - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What's on your mind (4597 Views)
| Re: What's on your mind by scentmarlc(m): 8:11pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by DanceLord(m): 8:14pm On Jun 25, 2016 |
... Oya prayerrrrrr ![]() confistified: |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:20pm On Jun 25, 2016 |
kinglee1:Na who be dis wey dey call my name ![]() Why she no go play with me ![]() Wetin happen ![]() Onstelly no mind am..... I still like you... Oya make we continue our play ![]() ![]()
|
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:26pm On Jun 25, 2016 |
SANDOSKI: Old woman like you dey do ten ten #Smh. |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:31pm On Jun 25, 2016 |
kinglee1:I agree... If I still dey watch cartoon, why I no go play Ten Ten ![]() ![]()
|
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:33pm On Jun 25, 2016 |
SANDOSKI:You need to get married ![]() ***** Wife for sale ***** who will marry Sandoski ****** |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:48pm On Jun 25, 2016 |
I think lanicky will win. I've gone through all the past winners' pictures, they all have one thing in common;that is their natural look. No makeup whatsoever. |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:48pm On Jun 25, 2016 |
ErnieSmallzz:Lolz smiles |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:51pm On Jun 25, 2016 |
kinglee1:Lol..... Make Alaga1 catch you say u dey sell him wife...your own don finish today.... ![]()
|
| Re: What's on your mind by onstelly(f): 8:51pm On Jun 25, 2016 |
kinglee1:If I get you eh |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:55pm On Jun 25, 2016 |
ErnieSmallzz:why does her vote not count? |
| Re: What's on your mind by ALAGA1: 8:56pm On Jun 25, 2016 |
scentmarlc:Lol.. Evening bro ![]() |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:58pm On Jun 25, 2016 |
Berlyn:Lala is coming to Ajegunle to see his celebrity crush tomorrow. |
| Re: What's on your mind by Nobody: 8:58pm On Jun 25, 2016 |
STFUareyouG0d:aww bae is back from nl prison |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:00pm On Jun 25, 2016 |
SANDOSKI:Who be Alaga Who hin be . |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:01pm On Jun 25, 2016 |
olihilistic:mtcheww e concern you |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:01pm On Jun 25, 2016 |
Berlyn:not back Hun. Check my moniker well swiri |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:03pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:05pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by knacker(m): 9:06pm On Jun 25, 2016 |
so na only mimzy n lanicky waka come ![]() other contestants will be looking at dem like
|
| Re: What's on your mind by onstelly(f): 9:06pm On Jun 25, 2016 |
SANDOSKI:Don't mind that ![]() |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:10pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:12pm On Jun 25, 2016 |
olihilistic:Lolz I trust lala he gat no time for another |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:15pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:15pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:27pm On Jun 25, 2016 |
| Re: What's on your mind by Nobody: 9:36pm On Jun 25, 2016 |
Berlyn:who told you that?? have you seen his picture ?? |
| Re: What's on your mind by KingCobra234: 10:07pm On Jun 25, 2016 |
bitchcrafts:Are you sure it's over? This is the beginning of the end. |
This Photo Of Blackgabbydoll Bum Will Blow Your Mind • The Shape Of These Ancient Trees Will Blow Your Mind - Photo • 2 • 3 • 4
Photos Every Nairalander Can Relate To (the Struggle For Fp) • Brothel Rents Out Robot Sex Doll For €100 An Hour & Men Are PAYING • 10 Times People Asked Photoshop Masters For Help, And Regretted It (Photos)



some had 3post, others 10, 1, 4, 24 e.t.c