₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,316 members, 8,430,361 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 11:10 AM

Toggle theme

Why Was My Thread Locked?? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhy Was My Thread Locked?? (2506 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:03pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
All this mods na bad belle them be o

Them forget say God dey

I dey carry this case go meet Olukun cos na him be the god wey people sabi fear wella
Olukun say my ban don dey near gringrin

Sister mi.... No mind dem, how I wish say I be mod... Thread wey no get wahala na dem close.........grin
Re: Why Was My Thread Locked?? by damseyl(f): 12:04pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Na jealousy cos am......

Thread wey person dey laugh out loud na em dem close.... Dem for ban me make everything finish.....mtcheeew.....undecided

Naughtynaughty, hateu2, refiner, makydebbie, sexytemi, Damseyl,..... Thanks gals, Una too much...kiss

Ddeliverer ~ I enjoy ur thread well well.... Dats my*BEST THREAD *Eva......

Smellymouth I owe u alotwink
kiss
oh
That's bad...wetin the thread do them.
All dis mods sef sad
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:05pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
So na mynd na lock our thread. If I talk now them go go lock me for nl prison
Very soon I go chop beans, dem go lock me for der prison ...... If Na Mynd44 make him come talk dey reason....... Mtcheeew...undecided
Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:05pm On Jul 06, 2016
donkross1:
Lol so u sef dey contest cheesy
My boss I greet you Yes o cos na me be the ugliest on nl and I dey sure say na me suppose to win am Na the mods come put sand sand for my garri
Re: Why Was My Thread Locked?? by makydebbie(f): 12:05pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
Okay sis

Make we summon this case to Ifa,segun,amadioha and the rest
The mods must cry
my sister no worry the thunder wey i dey prepare for them still dey smoke weed in front of my house...e dey come
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:08pm On Jul 06, 2016
damseyl:
oh
That's bad...wetin the thread do them.
All dis mods sef sad

I just dey vex because of dis tin....
* Me wey no get wahala for NL, na dis mod went make I change my parade for dis place....

Make dem come talk dey reason, if dem get mind....
Re: Why Was My Thread Locked?? by donkross1(m): 12:09pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
My boss I greet you
Yes o cos na me be the ugliest on nl and I dey sure say na me suppose to win am
Na the mods come put sand sand for my garri
Lol see you. Check your pm, me n u get talks
Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:10pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Very soon I go chop beans, dem go lock me for der prison ...... If Na Mynd44 make him come talk dey reason....... Mtcheeew...undecided
Mynd44 come out o. Wetin make you lock down our thread wey sweet like yoriyori ?
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:10pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Na jealousy cos am......

Thread wey person dey laugh out loud na em dem close.... Dem for ban me make everything finish.....mtcheeew.....undecided

Naughtynaughty, hateu2, refiner, makydebbie, sexytemi, Damseyl,..... Thanks gals, Una too much...kiss

Ddeliverer ~ I enjoy ur thread well well.... Dats my*BEST THREAD *Eva......

Smellymouth I owe u alotwink
kiss
hahahahahha they for kukuma ban u? grin grin
My peperenpe don vex oooo grin
No ves u hear kiss

Thanks to u too dear kiss
Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:13pm On Jul 06, 2016
makydebbie:
my sister no worry the thunder wey i dey prepare for them still dey smoke weed in front of my house...e dey come
I don ready to fight the mod wey do us this thing
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:16pm On Jul 06, 2016
Na mod some people they talk to like that ooo seun is watching you
Re: Why Was My Thread Locked?? by damseyl(f): 12:17pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
Mynd44 come out o. Wetin make you lock down our thread wey sweet like yoriyori ?
I think its oga boss ooo.... We spammed hs mention
Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:18pm On Jul 06, 2016
We no go gree o
We must war
For our korokoro eyes na the mods come perform this kind of physical witchcraft.
I don set bam for battle o
L

Re: Why Was My Thread Locked?? by vicstar(m): 12:19pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
So na mynd na lock our thread. If I talk now them go go lock me for nl prison
kikikiki grin u know mynd na d guy too serious cry fit lock u for 1month o
Re: Why Was My Thread Locked?? by damseyl(f): 12:20pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:

I just dey vex because of dis tin....
* Me wey no get wahala for NL, na dis mod went make I change my parade for dis place....

Make dem come talk dey reason, if dem get mind....
me no even get liver like this.....I dey fear prison undecided
Re: Why Was My Thread Locked?? by makydebbie(f): 12:20pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
I don ready to fight the mod wey do us this thing
i don strong face dey show my macho firstgrin
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:21pm On Jul 06, 2016
naughtynaughty:
hahahahahha they for kukuma ban u? grin grin
My peperenpe don vex oooo grin
No ves u hear kiss

Thanks to u too dear kiss

Omoh bestie, me I dey wonder wetin make me dey vex because of NL. I just lie down for bed dey imagine wetin make dos mod close dat thread..NL wey I no dey send wetin person talk....undecided

Place wey suppose go I no comot because dat thread .... Dey thread make sense..smiley

Na so dem dey do... Jealous dey worry dey mod.... *I no dey fear ban.... To be ex-jailer no easy*
gringrin

*
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:24pm On Jul 06, 2016
damseyl:
me no even get liver like this.....I dey fear prison undecided
Lol..... Fear ke.... gringringrin
Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:24pm On Jul 06, 2016
damseyl:
I think its oga boss ooo.... We spammed hs mention
Hehehe!
Then if na him ermm
let me just keep quiet o
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:28pm On Jul 06, 2016
Rukkydelta:
We no go gree o
We must war
For our korokoro eyes na the mods come perform this kind of physical witchcraft.
I don set bam for battle o
[size=15pt]We no go gree o
We must war
For our korokoro eyes na the mods come perform this kind of physical witchcraft.
I don set bam for battle o

[/size].........

gringringringringrin

*Laughs******

Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:28pm On Jul 06, 2016
vicstar:
kikikiki grin u know mynd na d guy too serious cry fit lock u for 1month o
E no go fit o cos I get leg pass am for nl cheesy
Re: Why Was My Thread Locked?? by refiner(f): 12:56pm On Jul 06, 2016
SANDOSKI:
Na jealousy cos am......

Thread wey person dey laugh out loud na em dem close.... Dem for ban me make everything finish.....mtcheeew.....undecided

Naughtynaughty, hateu2, refiner, makydebbie, sexytemi, Damseyl,..... Thanks gals, Una too much...kiss

Ddeliverer ~ I enjoy ur thread well well.... Dats my*BEST THREAD *Eva......

Smellymouth I owe u alotwink
kiss
who locked the thread nah?...

Nawa ooo...somebori cannot play with them again?

abeg sandy no vex...make I go treat their fvck up...mtsheewundecided
Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 1:09pm On Jul 06, 2016
refiner:
who locked the thread nah?...

Nawa ooo...somebori cannot play with them again?

abeg sandy no vex...make I go treat their fvck up...mtsheewundecided
gringringrin

I no vex again....

No suffer urself..... Sister...... Leta tins....

*Make I prepare my outing today with smellymouth..
Re: Why Was My Thread Locked?? by Cherishing(f): 10:16am On Jul 08, 2016
na wa OOoh
I just tire for this people
u vex get ban
u play with dem u collect ban
u and person laf out na ban dem go give u
u exchange words with person na Stil same ban
Wetin be dis people problem sefhuh
1 2 Reply

Ladies This Could Be You But Your Instagram Page Is Locked- Newly Weded Man.PICSBride-to-be Locked Up In Prison For Pre-wedding PhotoDid They Lock My Thread Of "RULE NO 17"234

5 Things Every Woman Really Wants From Her Man During SexMan Exposes A Lady Who Sells Pictures Of Her Body Parts On FacebookWhy We Dont Like To Shave Our Beards Off