Why Was My Thread Locked?? - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Was My Thread Locked?? (2507 Views)
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:03pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:Olukun say my ban don dey near ![]() ![]() Sister mi.... No mind dem, how I wish say I be mod... Thread wey no get wahala na dem close......... ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by damseyl(f): 12:04pm On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:oh That's bad...wetin the thread do them. All dis mods sef ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:05pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:Very soon I go chop beans, dem go lock me for der prison ...... If Na Mynd44 make him come talk dey reason....... Mtcheeew... ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:05pm On Jul 06, 2016 |
donkross1:My boss I greet you Yes o cos na me be the ugliest on nl and I dey sure say na me suppose to win am Na the mods come put sand sand for my garri |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by makydebbie(f): 12:05pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:my sister no worry the thunder wey i dey prepare for them still dey smoke weed in front of my house...e dey come |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:08pm On Jul 06, 2016 |
damseyl: I just dey vex because of dis tin.... * Me wey no get wahala for NL, na dis mod went make I change my parade for dis place.... Make dem come talk dey reason, if dem get mind.... |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by donkross1(m): 12:09pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:Lol see you. Check your pm, me n u get talks |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:10pm On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:Mynd44 come out o. Wetin make you lock down our thread wey sweet like yoriyori ? |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:10pm On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:hahahahahha they for kukuma ban u? ![]() My peperenpe don vex oooo ![]() No ves u hear Thanks to u too dear |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:13pm On Jul 06, 2016 |
makydebbie:I don ready to fight the mod wey do us this thing |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:16pm On Jul 06, 2016 |
Na mod some people they talk to like that ooo seun is watching you |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by damseyl(f): 12:17pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:I think its oga boss ooo.... We spammed hs mention |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:18pm On Jul 06, 2016 |
We no go gree o We must war For our korokoro eyes na the mods come perform this kind of physical witchcraft. I don set bam for battle o L |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:18pm On Jul 06, 2016 |
We no go gree o We must war For our korokoro eyes na the mods come perform this kind of physical witchcraft. I don set bam for battle o |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by vicstar(m): 12:19pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:kikikiki u know mynd na d guy too serious |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by damseyl(f): 12:20pm On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:me no even get liver like this.....I dey fear prison ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by makydebbie(f): 12:20pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:i don strong face dey show my macho first ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:21pm On Jul 06, 2016 |
naughtynaughty: Omoh bestie, me I dey wonder wetin make me dey vex because of NL. I just lie down for bed dey imagine wetin make dos mod close dat thread..NL wey I no dey send wetin person talk.... ![]() Place wey suppose go I no comot because dat thread .... Dey thread make sense.. ![]() Na so dem dey do... Jealous dey worry dey mod.... *I no dey fear ban.... To be ex-jailer no easy* ![]() ![]() * |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:24pm On Jul 06, 2016 |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:24pm On Jul 06, 2016 |
damseyl:Hehehe! Then if na him ermm let me just keep quiet o |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 12:28pm On Jul 06, 2016 |
Rukkydelta:[size=15pt]We no go gree o We must war For our korokoro eyes na the mods come perform this kind of physical witchcraft. I don set bam for battle o [/size]......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() *Laughs******
|
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Rukkydelta(f): 12:28pm On Jul 06, 2016 |
vicstar:E no go fit o cos I get leg pass am for nl ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by refiner(f): 12:56pm On Jul 06, 2016 |
SANDOSKI:who locked the thread nah?... Nawa ooo...somebori cannot play with them again? abeg sandy no vex...make I go treat their fvck up...mtsheew ![]() |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Nobody: 1:09pm On Jul 06, 2016 |
refiner: ![]() ![]() ![]() I no vex again.... No suffer urself..... Sister...... Leta tins.... *Make I prepare my outing today with smellymouth.. |
| Re: Why Was My Thread Locked?? by Cherishing(f): 10:16am On Jul 08, 2016 |
na wa OOoh I just tire for this people u vex get ban u play with dem u collect ban u and person laf out na ban dem go give u u exchange words with person na Stil same ban Wetin be dis people problem sef ![]() |
Ladies This Could Be You But Your Instagram Page Is Locked- Newly Weded Man.PICS • Bride-to-be Locked Up In Prison For Pre-wedding Photo • Did They Lock My Thread Of "RULE NO 17" • 2 • 3 • 4
This Girl Is Killing Me.... Please Girls On N.l Help • Pls Someone Should Help Me... • .






